₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,969 members, 8,448,033 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 03:01 PM

Toggle theme

OLDESTWARRIBOY's Posts

Nairaland ForumOLDESTWARRIBOY's ProfileOLDESTWARRIBOY's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 37 pages)

PoliticsRe: Hundreds Of Persons Displaced By Bandits Attack In Sokoto by OLDESTWARRIBOY: 10:24am On Jun 10, 2020
Omooba77:
If Rosa Parks and Martin Lurther King kept quiet in their day
Blacks would have faced more uphills down now.
That's truth, we need a leader. Someone fearless and authoritative but sadly there's none. Our yeyebrities are nothing to write about, only if rape cases arise that's where you will see them
Christianity EtcRe: Nigerian Lady Says She Is An Antichrist And A River Goddess by OLDESTWARRIBOY: 10:20am On Jun 10, 2020
berrystunn:
Till you read about your self for paper.
Na today? Nothing dey happen?

sacajawea:
Kwale women ehn
SMH
you sabi dem shebi, na sense we tey dey follow dem o
FamilyRe: At What Age Should A Father Stop Bathing His Daughter? by OLDESTWARRIBOY: 10:18am On Jun 10, 2020
This OP dn high o, which kind question be this?? Galactico4ever na you I follow come, na this kind perverts thread dem dey see you o.
PoliticsRe: Hundreds Of Persons Displaced By Bandits Attack In Sokoto by OLDESTWARRIBOY: 10:12am On Jun 10, 2020
Omooba77:
The fear of death, will not allow us to accomplish anything. Esther said if I perish, I perish
Bros you get the spirit, I dey feel you from here. I wish say our youths be like you, we for dn drive all this piliticians cumot since
PoliticsRe: Hundreds Of Persons Displaced By Bandits Attack In Sokoto by OLDESTWARRIBOY: 10:06am On Jun 10, 2020
Omooba77:
We help them by keeping quiet. If we all decide to sit with our cars parked at major roads of Nigeria. They will hear our voice. Floyd was murdered in Minneapolis, but see reactions all over the world.
Oya lead the way na, I dey your back. But make i just tell you now, if sars show 2 seconds I go discharge o...I no like rough play
RomanceRe: Guys Get In Here: Which Girl(s) Will You Choose? by OLDESTWARRIBOY(op):
.
PoliticsRe: Hundreds Of Persons Displaced By Bandits Attack In Sokoto by OLDESTWARRIBOY: 10:00am On Jun 10, 2020
Princedapace:
Governors don't even have control over their own security details.

Nigeria is due for restructuring but we no won hear. My pains is that when e red more than this, it is the masses who will suffer for the mistakes of the elites.
Nigeria Mata tire me, all these elites no get any thing for us
CrimeRe: AAU Student Impregnated By A Pastor Dies During Abortion by OLDESTWARRIBOY: 9:57am On Jun 10, 2020
cassbeat:
I wonder why some people are too daft to understand simple sentences....
See me see progress o, I wonder why someone no for just free me, na my force? Abeg free me, shey if na your sister you go dey ask if the man young or old?
CrimeRe: 2 Lagos Housemaids Raped Employer’s Daughters With Fingers, Sticks by OLDESTWARRIBOY: 9:06am On Jun 10, 2020
Lesbians gini?

Ladycewhy come o, before you say na only man dey rape, com see something o

These maid funny o, 2 years old? wetin dem go gain now? Many people don mad
PoliticsRe: Hundreds Of Persons Displaced By Bandits Attack In Sokoto by OLDESTWARRIBOY:
Gov. Aminu Tambuwal no go do fast address this bandits matter if na to dey follow Gov. Fayemi Kayode up & down dey go useless meetings or decamp from APC to PDP follow wicked emperor Wike dey find presidential ticket dem go see am o, political ashawo.

See your people o, abeg do something fast unlike that short devil for Kaduna abi na so you wan do if God doam you become president?
CrimeRe: AAU Student Impregnated By A Pastor Dies During Abortion by OLDESTWARRIBOY:
So with all the young guys wey full everywhere, this babe no see one follow na pastor Akhime na she con choose? And this pastor go still come church on Sunday cor preach o. Wicked pastor

R.I.P

Make all the galz dey hear word na o, make ona stop to dey follow ona papa agemate, we young guys bulku full town o


cassbeat:
He might not be an old guy per se..... Except you know him in person...
I dey see you, Defender Giorgio Chiellini abi na Virgil Van Dijk. Dey dere dey defend the pastor.

This Americana dn come again, so you sabi yarn pidgin na you dey form yesterday abi. Stop to dey talk Ni-gga anyhow, it's a derogatory term..anyways na truth you talk, you sabi dem wella @Slawormir
SportsRe: Ovie Mughelli Celebrates His 40th Birthday Today by OLDESTWARRIBOY:
Bros lalasticlala, you no wan carry my snake thread come front page, but you dey carry all this people wey we no know come front page shebi?


I go cry o


bennyblings:
Urhobu wadoo
The guy na Urhobo? Wait o E name na Ovie o

CrimeRe: Corper Gang-Raped In Akwa Ibom State by OLDESTWARRIBOY:
All these men no get shame sf. Everyday rape, dem o dey tire. Yesterday Anambra fathers, today Akwa Ibom, tomorrow maybe Aba or Owerri. With the way Toto cheap for dat dem side, dem still dey disgrace deir linage.

Abeg, make senate do fast cor come fix their erosion infested land that na if ugwuanyi & Ikpeazu no loot the money o, so that them galz fil see road well run incase one hormone Igbo wan disgrace e ancestors.

PoliticsRe: Senate Moves To Tackle Erosion In South-East (Video) by OLDESTWARRIBOY: 12:03am On Jun 10, 2020
pasol4real:
Will you not feel better if you confront that Igbo guy that stole your wife from you?Why are you so scared of fighting the battle once n for all? Why would you choose to solve your tarnished ego, by masturbating on any Igbo related thread?
Guy it’s an advice, face the ghost haunting you, after all na once man dey die.
May God deliver you from IGBOPHOBIA
Lol no be me do you o...abeg face front go help your mama dem

TravelRe: Fraudsters: STOP Asking Your Kins Abroad To Help You Aid Your Selfish Interests! by OLDESTWARRIBOY: 12:02am On Jun 10, 2020
Fragility6:
U just dey fool urself wit dat moniker.U feel say na 2 use bolded words nairaland pple go tk notice u.Guy shift if u like use bolded word 4 ur destiny na wetin e wan b e go b. No dey disgrace d warri name abeg.Find another city use 4 ur moniker i use God beg u.

RomanceRe: Guys Get In Here: Which Girl(s) Will You Choose? by OLDESTWARRIBOY(op):
.
Christianity EtcRe: Nigerian Lady Says She Is An Antichrist And A River Goddess by OLDESTWARRIBOY: 10:37pm On Jun 09, 2020
stieyven:
Remember that you shall be judged by every idle word you speak. Matthew 12 :36
You'll do well to receive Jesus into your life, tomorrow may be too late. John 3 :16
See this one dey preach for me o, You go church reach me?
RomanceRe: Guys Get In Here: Which Girl(s) Will You Choose? by OLDESTWARRIBOY(op):
.
RomanceRe: Guys Get In Here: Which Girl(s) Will You Choose? by OLDESTWARRIBOY(op):
.
RomanceGuys Get In Here: Which Girl(s) Will You Choose? by OLDESTWARRIBOY(op):
.
Christianity EtcRe: Nigerian Lady Says She Is An Antichrist And A River Goddess by OLDESTWARRIBOY: 10:02pm On Jun 09, 2020
Realhommie:
Alaka? You be Uvwie person?
Wetin sup? You wan dash me money?


spartan117:
One day musa go go gate, but he no go come back
Bros leave dat mata, na today yansh dey back?


miracood:
migwor bross grin
Vrendo Omoshare, Omoghare?
Christianity EtcRe: Could It Be Spirit Husband Or My Ex After My Life? by OLDESTWARRIBOY:
OP, Only you your ex na cultist, you cor still get spirit husband Join?

Abeg this your mata pass be careful, make I no display my madness for here. But anyways follow that guy wey talk say e get HIV 2009 advice
PoliticsRe: Burundi: President Buhari Mourns Nkurunziza by OLDESTWARRIBOY:
Thanks Major General "Mumummadu" Buhari, slave master of the west, tyrant of the east, sponspor of boko haram, miyetti allah Godfather, fulani herdsmen caretaker, looter of our treasury, borrower of our childrens future,
grandfeeder of school pupils, greatest yahoo boy ever, chairman: Owners of Nigeria association. We thank you sir, the boys from the south loyal sir.

God Bless Nigeria
God Bless Burundi
God bless Africa


R.I.P Nkurunziza but why the name wan resemble dat Igbo name Nkiru and that spice for egusi soup nziza abi na aziza?
AgricultureRe: See The Antelope My Cousin Killed Today In The Farm (photo) by OLDESTWARRIBOY:
See groove part 4. OP where be the location for the birthday na, make guys come shut the party down.

Alexa play parte after parte by BigTrill

But why map of Africa and mouth cor dey the antelope?
PoliticsRe: Senate Moves To Tackle Erosion In South-East (Video) by OLDESTWARRIBOY:
Boroffice? So we no go talk about that name.

Abeg make dem doam fast so that Igbo people no go dey migrate go everywhere again o. Now Aba fil be like Dubai now

PoliticsRe: El-Rufai Lifts Lockdown In Kaduna State by OLDESTWARRIBOY:
El-Rufai, my man the short devil. Mini Buhari, Tinubu counterpart, boko haram sponspor...I hail o

Do something fast about southern kaduna killings abeg
PoliticsRe: Edo Primaries: INEC Releases Update by OLDESTWARRIBOY:
Obaseki dn enter one chance o. Baba osho mean am no be small
But if obaseki survive this and win the guber election, he might just be the greatest politician in Naija

But Obaseki seeing this right now

TravelRe: Fraudsters: STOP Asking Your Kins Abroad To Help You Aid Your Selfish Interests! by OLDESTWARRIBOY:
OP dey dere wey pant dey where you o, dey spoil people work. You no know say if everything sure everybody get dem cut even...you.

Abeg hustle boys make ona no use ona family members if at all, ona wan use...use distance ones like all those uncles & aunties dey dem dey see once in 5 years for burial ceremony.
Christianity EtcRe: Nigerian Lady Says She Is An Antichrist And A River Goddess by OLDESTWARRIBOY:
OP some na format o, no be mind dem.


The one wey me & am dey last week, one kwale babe like that...soft yansh & bresst, fair like winch, the tin surprise me too cuz you know say kwale people dey black like under of pot before. But anyways the gal tell me say when she dey small, her grandmama dey carry am go river, dey shout incantations up & down...say she be water gal. Anytime she pass the river, she dey hear voices. She even tell me say if she go village, she must stop drink the water from the river for power.



I just dey look am with corner eye, na I just vex talk say e no concern me whether your papa na olumba olumba, wey you dey chop barbeque fish and sharwama with fearless drink, con still smoke all my weed finish...you no know say you be winch? Omote open dat leg fast abeg abeg i no wan shout

I no tell am two times before she comply, like 5 rounds na i do, na she cor dey beg me...i tell am say i wan make sure i fu..crk the winch cumot her body.

na me old warri she wan scam? Me wen don chop igbe food tire, follow alaka masquerde dance na winch wan catch?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 37 pages)