₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,978 members, 8,448,064 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:54 PM

Toggle theme

OLDESTWARRIBOY's Posts

Nairaland ForumOLDESTWARRIBOY's ProfileOLDESTWARRIBOY's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 37 pages)

PoliticsRe: Boko Haram Deceived Us With Religious Sermon Before Killing 80 - Borno Survivor by OLDESTWARRIBOY:
Religion has been doing harm to Nigerians since 80 b.c.

"Boko Haram has been technically defeated" - Lai Muhammed

"Shekau wants to surrender"
"We killed 1000 boko haram insurgents"
I'm not leaving sambasi forest till we kill all boko haram members" - Buratai (Lai Muhammed distant cousin)


FG just dey use us dey play with this boko mata


The best decision FG go do now make dem carry all the money wey de give Buratai and his soldier ants to fight boko boys wey dem carry am give Chadian army cuz e be lyk those guys sabi work. Nigerian army na only to dey kill policemen for Taraba, destroy election for Rivers and oppress citizens dem sabi
SportsRe: Gaelle Enganamouit Retires From Football. by OLDESTWARRIBOY: 9:36am On Jun 11, 2020
ifiokjohn:
Your hatred for the Igbos is blowing my mind. have seen many of your posts to form that opinion. I hope your bigotry reduces shall cause you can't stop their shine.
If you go through my posts, I bash both Afonja & Igbo. Abeg shift make I see road, and stop feeling too important
Jokes EtcRe: Native Doctor Contests For LG Chairman In Osun (Joke Photo) by OLDESTWARRIBOY: 9:34am On Jun 11, 2020
jrusky:
You dont need to abuse anyone the man has every right yo contest to win is the issue. Moreso if pastor or islamic cleric can contest then nothing stop him.

Name callings ain't necessary on this. Moreso do you even mnow any politician at all I guess No. Now listen good 80% if not 90% of our politician are either herbalist in secret or a ritualist or a cultist so in all I have mentioned what is the different between them and this manhuh No difference bro but you fight to vote for them
I know say most politicians hand no clean, but at least they not showing it unlike this guy displaying everything, I mean who go vote for am?
HealthRe: 15 COVID-19 Cases In Bauchi Are From Cross River - Governor Bala Mohammed by OLDESTWARRIBOY:
Gov. Ben Ayade just dey fool him mama age, no be us he go fool o. Him fellow Idi.ot Yahaya bello dn get sense, him no wan get abi e no like cash out from the covik 19 plandemic

Ben Ayade tell your house of assembly wey dem accept dat judge from Akwa-Ibom.

Cross river people dem dey craze o, all those burn wey dem burn thief and dem still dey catch covik19 since? How many thiefs dem dn burn this lockdown? I no believe am.

But Bala Muhammad you recover from covik na, use the drugs wey dem tey treat you, treat Dem na


Fasindo:
shocked


Very true.


The governor is very right.
The poverty nd almajiri that litters everywhere in Bauchi also came from Cross River State.
The high literacy rate in Bauchi also came from Cross River state

By the way the governor should do something about light in Bauchi, I can't remember d last time we had light in Tafawa Belewa local govt.
Wetin dey worry you, dem talk one thing you dey talk another thing, na Almajiri do you? All these Afonja people self
Jokes EtcRe: Native Doctor Contests For LG Chairman In Osun (Joke Photo) by OLDESTWARRIBOY: 8:53am On Jun 11, 2020
Afonja dem. Only dem increase size of boat, dem jobless youth dey commission road. Na babalawo wan contest for seat. I pity the people wey dey contest against am sha.

If Obaseki get sense, make e run go meet this guy o, no be Tinubu, Buhari, Finitri dem wey no get say for Edo. June 22 no far again


pocohantas:
Should he be given a chance? You are asking this because of his “religious” affiliation?

When did we start disenfranchising people for that? Considering you would have no problem with him and his kind voting for a christian/muslim aspirant.
If na your town or state, you go like wey babalawo rule am shebi, you no dey watch nollywood film? btw I'm crushing on your DP
RomanceRe: What's The Most Extreme Measure You Have Taken So You Could Avoid Having Sex? by OLDESTWARRIBOY:
OBelz:
So ladies & Gentlemen
What's the most extreme measure you've taken just so you could avoid having sex with a guy?..
For which ever reason possible..

Mine was
it was getting all heated up and I could tell he wasn't taking NO for an answer, so pretended I needed a glass of water and headed to his kitchen, got a knife and slightly cut my index finger, I bled and I stylishly told him I was on my period and I needed to use the restroom ..I could see his face
God forbid that's too far na, na you o. Make me dey remember vampire diaries & Originals, any small thing den dn use knife cut deir hand

My own No is No, If you like kill yourself, you wan beat me?
RomanceRe: How Can We Eradicate All SIMPS From Our Society? by OLDESTWARRIBOY: 8:41am On Jun 11, 2020
OP, there's nothing you can do about it, some guys go still dey mumu for girls mata

The best you can do is make sure your guys no join dem, school dem, pressure dem, make dem no dey fall mugu for galz mata again
PoliticsRe: Taraba Killings: Confessions Of Killer Soldiers Malami Shields From Trial by OLDESTWARRIBOY: 8:24am On Jun 11, 2020
Policemen? Abeg who dey pity dem, after all the sh..it dem dey do

But this soldiers never still enter jail since last year? E be like dem be APC members, nothing do them so far Kalu Orji, Obasa dem still dey ball nothing go touch this ones....Tinubu on the beat

RomanceRe: Teacher Goes To School In Wedding Dress To Surprise Her Class B4 Getin Married by OLDESTWARRIBOY: 8:14am On Jun 11, 2020
She got married on a school day? No be weekend dem dey marry again?
PoliticsRe: Jennifer Blanke Resigns As AfDB Vice President by OLDESTWARRIBOY: 7:48am On Jun 11, 2020
Fu..rck whites and fucr..k the Jews. Adesina is Innocent.

Africans are still slave to the white man o, why America has so much power in a African Bank? Something please Explain
PoliticsRe: Ondo Youths Commission Road "On Behalf Of The Governor" (Video) by OLDESTWARRIBOY:
Who be those two agbero wey just dey derail the thread for up there dey disgrace dem linage, east & west difference dey?

Ashawo = Olosho.
IPOB = Amotekun/Muric
Ohanaeze = Afenifere
Tonto Dikeh = Toke Makinwa
Erosion = Brown Roof
Ofe Nsala = Ewedu
Indabooski = T.B. Joshua
Incest/Rape = Ritual/skull Mining
Kalu Orji = Obasa
Ihedioha = Sen. Adeleke
Nnmadi Coonu = FFK
Aba = Ore
Uzodinma = Oyetola
Ojukwu = MKO Abiola
Nnmadi Azikiwe = Obafemi Awolowo Etc


See the way the road 'fine' die. Afonja dn start again, after dem dn skull min finish abi, Thug Dem
.
SportsRe: Gaelle Enganamouit Retires From Football. by OLDESTWARRIBOY:
The name no be here o, 'Enganamouit'

Wow, what a Industrious career but it seems she was injury prone like Walcott, Diaby dem. Congratulations ma

It seems our girls pay Cameroon back all what their male counterparts did to us everytime we meet for final of AFCON wey dey always make boys cry, I just thank God say Bet9ja & merrybet dem no dey dat time cuz we for dey hearam

Atichukwu blood sister, so OP which country she go be? The new one wey UN dey create or the old Cameroon?
PoliticsRe: WTO: Okonjo-iweala Testament Of Buhari's Passion For Integrity - Kalu by OLDESTWARRIBOY: 9:01pm On Jun 10, 2020
Wow, reallyhuh

Na only for Nigeria, criminals get mouth still dey talk rubbish.

Americans dey protest against criminals, Nigeria dey hail dem. What a country
CelebritiesRe: Defunct Mo'Hits Artistes Reunite At D’banj’s 40th Birthday Party by OLDESTWARRIBOY:
D'banj & Mo hits still dey exist? Korede? D'Prince, Wande Coal, Dr Sid, D'Jiaa? Where dem dey self?

Don Jazzy forget better musicians like Reekado, go sign dat Indian boy wey dey call himself Rema, dey use nose te dey sing.

Abeg na Zlatan & Naira Marley boys dey roll with na, these ones time dn pass


Zeinymira:
D'banj looks nice and healthy at 40, compare to some old men that keeps fit by marrying girls younger than their own daughters.
Wetin u dey talk? No be small girls dey follow them papa agemate, dem carry gun threaten dem to marry?
HealthRe: Fear Over Mysterious Deaths In Jos by OLDESTWARRIBOY: 4:14pm On Jun 10, 2020
PastorFire:
At your age?

At your age you are still stewpid
Pastor dey your lane o, make I no report you.
Pastor wey dey insult? Which kind pastor you be?
CelebritiesRe: Top 5 Nigerian Musicians In The Diasporas by OLDESTWARRIBOY: 3:57pm On Jun 10, 2020
OP, you not a fan of rap?


Where my boys at: Tobe Nwigwe & Maxo Kream (Emekwanem Ogugua Biosah Jnr) Igbo Amaka cheesy

HealthRe: Fear Over Mysterious Deaths In Jos by OLDESTWARRIBOY: 3:18pm On Jun 10, 2020
stieyven:
Beware of your tongue and the fingers that bring forth the abominations from your heart. Twice I warned you, twice you were lucky, you may not be a third time. Repent and give your life to Jesus. Quit committing sin. Tomorrow may be too late. John 3 :16
Awon Pastor...Fatherlord forgive me for I Have sin

Say your body dn come down?
RomanceRe: Guys Only: Guys, What Nickname Does Ur Girl Call Ur Bleeping Tool? by OLDESTWARRIBOY: 3:14pm On Jun 10, 2020
tnerro1:
Abeg no kill me oooo grin
Lol....Na serious mata I dey yarn you so
HealthRe: Fear Over Mysterious Deaths In Jos by OLDESTWARRIBOY: 3:04pm On Jun 10, 2020
Since covik19 is a scam

Na that yahoo boy wey soldier shoot for Jos some weeks back. Na e spirit dey trouble the land

Make dem call my darling daddy, our priest from Aba make he come cleanse the land

FamilyRe: What Keeps A Marriage Together - Love Or Respect? by OLDESTWARRIBOY: 2:46pm On Jun 10, 2020
Side Chick

PoliticsRe: Why Tinubu Decided To Clip Aregbesola’s Wings - The Cable by OLDESTWARRIBOY:
Nothing go make me read dat novel wey dem write dere. No be Tinubu & Aregbesola dey feed me, so dem mata no concern me. Afonja dem
RomanceRe: What Advice Will You Give To Someone Dating Your Ex Girlfriend/boyfriend by OLDESTWARRIBOY: 2:00pm On Jun 10, 2020
my advice? Make the guy just manage eh cuz the thing wide pass Lagos ibadan express way
RomanceRe: Guys Only: Guys, What Nickname Does Ur Girl Call Ur Bleeping Tool? by OLDESTWARRIBOY: 1:31pm On Jun 10, 2020
Joycekkh:
Stay away from fornication.
Virgin Mary, I hail you o

OP, My own na blackie thomas she dey call am, she say the thing too black. Dem no fil see am for night without light o
CrimeRe: How God Saved Me From Ritualists During Job Interview by OLDESTWARRIBOY: 1:13pm On Jun 10, 2020
Bros come finish the story na, wetin be the name of the company, what type of job, how many dem be, no company ads, no nothing?, you sure say you no join dem?

RomanceRe: (NEW)* Truth Or Dare: Only For The Brave (18+) !!! by OLDESTWARRIBOY: 1:12pm On Jun 10, 2020
God Forbid, Na Truth or Dare be this? Waste my time just read over 60 pages. Please tell me you guys are just 10, 12 years old cuz that's the only explanation.

Truth or Dare wey we do for JSS1 is x100 More interesting & NASTIER than this.

Abeg see, if ona no sabi play the game make ona lock up which kind boring questions be all the ones which church do you attend? For truth or Dare? Na wa
Christianity EtcRe: Nigerian Lady Says She Is An Antichrist And A River Goddess by OLDESTWARRIBOY: 11:07am On Jun 10, 2020
sylve11:
Make omote spread am make omoshare enter abi? grin grin cool
Spoilt child, na only dat one you see o cheesy
Foreign AffairsRe: EU Rejects Any US Attempt To Invoke Iran Nuclear Deal by OLDESTWARRIBOY: 11:05am On Jun 10, 2020
Good for US, dem too dey smart. We still dey wait on covid 19 cure o. Breeze dn blow, fowl yansh dn open, US ain't shit na only for hollywood movies dem tey dey do anyhow.

With that useless orange idiot Trump wey no know he right from he left. Dey smart say he wan shoot protestors but when dem reach e doormot na im run go hide for bunker ewu coward...no know why Nigerian people like that guy
Christianity EtcRe: Rev. David Okechukwu Cries Over Poor Road In Aba (Pictures) by OLDESTWARRIBOY:
Na so Biafra wan be Chai? After dem go talk say na my innocent Major General 'Mumummadu' Buhari be dem problem.

Wetin make this preist con dey enter the water na?

Dem no go find Orji Kalu, give am serious beating. Dem dey here dey follow priest go pray 4 water? I weep for this our country. Black Americans dey protest for their rights, Africans dey pray....smh


Dem no get governor, senators, house of representatives members, LGA chairman, Councillor? No na shebi na Abba Kyari dey do dem?

pasol4real come see ona land o. Nnmadi Coonu town

SportsRe: Mainz 05 Football Club Savagely Hits Back At A Racist Fan After Racist Comments by OLDESTWARRIBOY:
Nothing New, most germans are racist.

Lol that guy wey dey post porn, dn resume work today, owners of Nairaland make ona settle am nah lmao
PoliticsRe: Hundreds Of Persons Displaced By Bandits Attack In Sokoto by OLDESTWARRIBOY: 10:31am On Jun 10, 2020
Omooba77:
Most of them enjoy patronage from various governements and their supporters. Reason they cant be truthful.
No mind dem. But anyways maybe somebody might rise up in the nearest future
Nairaland GeneralRe: Rat Poison Kills Cobra Terrorizing My Neighborhood (Photos) by OLDESTWARRIBOY:
Chai, lalasticlala reason my own nah

Them they discuss about snake, some kind Anupam dey here dey discuss Trump, democrats & FBI mata. Dem swear for una? Clean shit wey dey ur yansh before you clean another person own

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 37 pages)