Olulu's Posts
Nairaland Forum › Olulu's Profile › Olulu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 47 pages)
Emperoh:d normal one = 3 inch is dat what u are threatening clem with? u go swallow that one along with d two rounded attachments sef ![]() |
SAM MILLA:na lie, we no gree o, we no accept apology o, wetin i go do with all what i don pack, gives Jet li $25,000 to charter bike to HONG KONG ![]() |
@poster just do what u have to do. follow ur heart, but use ur head ![]() |
@poster Just Do it ![]() |
SAM MILLA:Packs jack hammer, saw, shot gun, stiletto, sword, magnum 44 pistol, bazooka, bullet proof jacket, sub machine, ak 47, condoms, sepe, paraga, and takes along Jet Li, Oya Sammy where dem dey ![]() |
Seunspice, u have welcome to d being Kolomentalist Grade C u try, ![]() |
dats d issue, u no get at all , at all |
who else? na me now L L Smiling O Ladies Love Smiling Olulu ![]() |
donkey, oops i mean, monkey, sorry, kronky the kolomantalist grade a plus u da "M" ![]() ![]() ![]() |
shit shit people ![]() |
clemcykul:just 2, ok, will try them out ![]() |
gilgee:Empty Drum, Korofo Plenty talk, No action nigga ![]() |
delib:Bros, hw i for do now, she fit b fine chick. ![]() clemcykul:Thanks Love, ![]() Nina4eva:Aunty, u too vex i will come for u next, no rush, coolu temper, u know, L L Smiling O Ladies Love Smiling Olulu ![]() success123:Nitwit ayusman16:Playa hater, but then, dats ur 411 not mine ![]() delib: ![]() |
I go need female barber b dat ![]() |
i can get naijastyle 2 customised babes with 4 boobs and mutiple entry, they will work him over, blow his mind, and he go normal back, except for back ache, waist pain, and limp bla bla bla ![]() |
@ tyty omoge, clap for thyself ![]() |
ty ty baby ![]() ![]() |
delib:na curse u dey curse? Keep it simple, speak ur broken english instead gilgee: ituen: gilgee: Kolomentalist Grade A Plus People Simple Latin, una no understand, U sure u guys see d 4 walls of a school so? i doubt it ![]() |
Kolomentalist Grade A Plus 1) Ituen 2) Gilgee 3) Tufe Kolomentalists Grade B Plus 1) Night Nurse 2) Kronkay 3) Naijastyle 4) Sauce Kid 5) Delib Normal People Others not mentined above Saints 1) Olulu 2) Olulu 3) Olulu ![]() |
@naijastyle ![]() @gunpoint thanks man, i could take a bullet for u ![]() tessybaby:Hmmmmmmmm, what do u want to know baby? family background= Titled Prince in my street, omo eko gan gan ni age = not sure again, cos with the number of sworn affidavit and CVs i don do, i no know d real one again sex= 3 times daily ![]() education = bsc, aca hiv status = negative ![]() habits = writing and dancing Hobbies = kissing date of birth = may 32 19sumtin Martial Status = ![]() Occupation = ![]() ![]() |
hmmmm, should i laugh or not? ![]() ![]() |
ayusman16: olrotimi: delib:Dumb ass people, lost their sense of humour. maybe muscle pull catch una brain sef ![]() |
Crazy people Kolomentalists ![]() |
Zuby? ZOO b? Zombie? don't mind me, just fingering your brain Zuby is in da hood, but he has got to prove his manhood, we want a guy that has got funny actions, to bring in that fun injections, have u got d balls? nope?, well welcome to da free fall ![]() |
u don kolooooooooooooooo ![]() |
gilgee: kingkams:@ all na go de e se da lu tank u ![]() |
gilgee:Omoooooooo, brushieee yeee u harsh o, she no give u do? u too vex o kai, Na she b dis madam clem, sori o ![]() |
nemo that quod non habet = u can't give what u don't have if u no get lips, how u wan kiss? even if u get lips, but u no sabi kiss, how u wan take give good kiss? and, if ur bla bla bla is not funtional, how u wan take bu la la ![]() @delib, gilgww, ituen Bush people, simple latin una no sabi ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 47 pages)

