Omiobo's Posts
Nairaland Forum › Omiobo's Profile › Omiobo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 82 pages)
Happy birthday,Ma! |
*yawn# I need to go back to bed,I don't feel like doing anything today. |
. |
Bush meat don catch the hunter |
ebamma 3: .chief yuzedo sweetus, the number one gateman of banana iceland, i hope u are not sleeping on duty? ![]() ![]() |
Those who wants to rubbish Buhari's image have succeeded in using him against himself. Buhari is not fit to lead this nation. Nigerians need somebody who has vision,and who can stand for all. |
Gobe is a nice song. Davido is good,no doubt about that. |
Godson201333: and Omiobo,born2phuckpunny must be from barigaMe? Lai lai,I dey Ikoyi dey flex ask Yuzedo na my area boy. |
[quote author=Mynd_44]Why do you think so?[/quote]Dem gurls na kromoto while Dem guys na hit and run. |
Oshoimhole is imperfect human being. Dnt blame him, he was provoked to do so. He didn't have intention to do so but his action was influenced by the stupid okada riders. Don't blame him. |
Hmmm! Na hypertension na him go kill person wey find love for nairaland. Dem too dey form for nairaland. |
Make dem Incriminate their dead bodies,abi na wetin Fashola call am sef cremate. Kai! English hard small. Wetin I dey talk be say make dem turn their body to manure make farmers dey use dem grow vegetables. |
I feel for the affected people. By now they will all be in sorrowful state of mind. May the Lord give them the grace to regain their losses. |
Articul8: The whole country can pretend to forget this day bt some chosen few will forever have it fresh in dia memories. Only if d mystery behind his death can be known. Though he may nt be 100% clean as a politician bt he deserves all every recognition. He was d only factor that ever unified dis country. He brot all tribes togeda. Waiting to c such grt personality again in dis country.I doubt it. |
E no go be rest in peace again, e go be rest in pieces. |
One by one dem don dey come. See igbo smoke everywhere. |
yuzedo: stop dis dammit!Fall from ewedu trreee |
ekwah: lol. I am like *shoot me dead* instead. Mr Nairaland in the making. Lol |
gozie701: In the first place,no bank will lend you money at that your age(if you will be truthful with them).Please finish your school,you will still need it.sure! Op go school. |
5yrs. E no dey act funny at all because if e fumble I go sell am buy spanner. |
slimyem: Why are the pictures of the contestants not on the first page?Na so meself see am. E be like say dem wor wor |
I yam very sure, this bobby go fail pencil test. |
Bury am for ground e go germinate give more 1000 naira ![]() |
yuzedo: see dis excavated punny talking!See ur mouth like punny with bair bair ![]() |
yuzedo: bro, ur hotting my fillings.If dem arrest you,I will make sure you do the evacuation of public toilet's septic tank in Ajegunle as your community service ![]() |
![]() ![]() even the ones nairaland,Yuzedo,emma,idowuogbo,190,born2f.uck,Ayobase,Afam4eva e.t.c...e.t.c |
Vanneni: Your names... ![]() |
laylow001: shei competition never start naw..Make una cool down.. ![]() ![]() guy,no sh1t for body with that thing o! |
Vanneni: LMFAO!No. Pls I want to know |
[quote author=Texas.Cowgirl]Law low, oya come and prove them wrong.......let us see shirtless pxs [/quote]Na pot belle u wan see. |
Vanneni: Where's your brother BrokotoHe's on mission to syria,and from there to Somalia,from Somalia to Iraq. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 82 pages)

am a gentle sweet shy carin romantick man. can a agbero leave in side banana ice land??
if my only crime is dat am hansome + reach, den am guilty. tenk.