Omolayomi06's Posts
Nairaland Forum › Omolayomi06's Profile › Omolayomi06's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
8]Nice one, there are other disease that kill more than HIV NOW... bros you are right, diabetes kill more than HIV, malaria kills more than HIV, infarct diabetes has no cure only prevention. |
village, low rise, 800 seaters. |
if them like make they give buhari wey dey rule us with fake ssce cert, prof, na dem sabi all I know is that come 2023 God will deliver us from APC in Jesus name amen. |
Baawaa:make dem kuku finished this country now..every body just want to strike dem come turn strike to normal thing. |
Bobloco:abi ooo, everyday na yanga yanga dem dey do, if dem want fight make dem fight.. |
DanielAlhassan:Bible |
moral of this story, never which yourself anything bad, as for me no matter how the situation maybe I will not say any negative words to myself. |
Avast:you criticized prayer come end your comments with prayer..God have mercy. |
Antoeni:no dey lick... |
guy that is green mamba it as venom that can kill in just 20min. so good luck. |
[quote author=Sammydanny post=108587667]A Nigerian female preacher has made a startling claim about the founder of Living Faith Church, Bishop David Oyedepo. The woman sensationally claimed that she saw the Bishop in hellfire. The female preacher who cried as she shared the vision she claimed she saw, also said that she saw Oyedepo with many people who "he took to hell." yesterday someone say all footballers will go to hell ,today this one say oyedepo and his followers will go to hell why can't you people see when Nigeria will be free from buhari and wicked APC. I tire for this females preachers self. |
access bank, I know one day I will carry petrol go burn that bank I swear...useless bank of the year. |
jealousy jealousy na him dey worry you at op. |
the madness wey dey this woman body pass the wet one wey dey buhari body. |
she look like a fish self. lol |
teacherbim:i believe all tye people in access bank will juat die one day, i swear to save inside my access bank now tire me.that bank is stealing from us. |
deregulation or no deregulation some stupid Nigerians governor will still own salaries, like my state governor arakunrin aketty this man is devil in human flesh, |
and this man will want enter heaven one day. hmm may God forgive all of us. |
hahahahahahahah oh my God, the place wey sweet pass be Mohammed who is buhari father me I done laugh tire eey this man done finish this aboki ooo |
no need to tell you she is a mamiwater girl, she go cash cruse with her colleagues. 24hours under water and she come out alive abeg serve me another story Jor. |
Rickmann:but someone say celebrate me now when I dey alive, no be say when I'm gone you go deyvfake am for my back. |
Chapii:I wonder ooo, maybe the writer Don drink mpiri Abi waiting Dem dey call am |
temitope27:see person mindset bros fear God now. |
abouzaid:this is what they want to do in akure two weeks ago but God pass them as amotekun apprehend them, this foolanis are on rampage may God have mercy on us ooo. no one is save now |
useless stone hearted governor, you increase school fees in state, you band timber business in the state just for your selfish interest everything in info state is now turning upside down just because you are Sturbon now you are praise someone who is more educated than you. alerting shame on you. |
hahahahahahahah I can't stop laughing @OP abortion is a crime oo. you buy oyinbo � naija � fvck am you dey vex, when are we ever going to support our own products in this country. |
guy my advice for you is to go for the Akamu and akara business, all you need do is to make it standard. buy a gas cylinder like 10kg, a big frying pan and a big umbrella, get a good location where you think people can patronice you. this business is what most of the big Guyz in my town akure are doing nowadays. they cut the akara #50 and I think they made alot of profit.. just try it. |
[quote author=Seun post=102976346]The List of Twitter Negotiators:
* Alhaji Lai Mohammed
* Alhaji Abubakar Malami
* Shiek Isa Alli Ibrahim
* Geoffrey Onyeama
* Alhaji Babatunde Fashola
* Festus Keyamo
am I the only one seeing this :shiek is Alli Ibrahim not isa pantami.. |
if she is useless then what are you to the society, idiot |
instead make them declare Fulani people as terrorists Dem they declare January wanted. Awon oloriburuku |
this is it if the guy come beat her now you will see Dem saying rubbish, you will girls beater, domestic violence, the time the girl slap the guy them no talk oo. yeye dey smell. |
