Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 256 pages)
I just se make I follow my woman watch the program small oo men dis women of this days are very very shameless oo. The men wey dem dey dance with cover up oo,but see the shameless women showcasing nyash full of shit to the full glare of the public, is that sensible ![]() |
richmond500:If your problem is that occultic destructive oppressive Taliban wannabe ipob,you don't have problem bcus you are not alone,even True Nwafors do not support such destructive oppressive groups like ipob. Welcome on board and make sure you are Obidient to the call ![]() |
Some Northern Islamic leaders are already preaching against tinubu, cursing any finger that will vote for him ![]() Tinubu is already a goner,las las he will go back to Lagos with his Action Congress ![]() |
saintopus:Bloody liar. Buhari's first daughter is late Zulia Buhari married to Junaid Abdullahi from Jigawa state. Amina is the daughter of Late Emir of Kazaure,who was married to Buhari's Sister. Amina is married to Hayatuddeen Mustapha Abba. Stop peddling useless lies ofcus you will be hailed by you mates here who do not have sense like you ![]() Since Christian-Christian or ifa-ifa or atheist-atheist ticket can not be accepted expecting muslim-muslim ticket to be accepted is an insult to Christians. |
Penguin2:How can tinubu who before December will be left with no option than to go into the ballots with his Action Congress get 50million votes from the North ![]()
|
The desperate sick old shaky emilokan criminal should better be preparing to contest with his Action Congress oo ![]() |
Godoverevery:So how many Imams have come out to tell the World that terrorist are using Islam to preach to people to join them in fighting against the FG and to attain an Islamic State?? ![]() You ain't seen nothing yet,make campaign proper start first,na house to house evangelism we go do untop dis una muslim-muslim agenda. |
aninibinladen:Chances are tinubu might even be contesting with Action Congress sef bcus before December this evil Apc fit don scatter yakata pkatapkata ![]() |
|
chiefolododo:Let's even forget about that old sick shaky man wey dey shout emilokan upandan, atifku really get mind oo ![]() So him wan be President after We just do 8gruesome Northern rule ![]() |
Totilopussylick:Pkatapkata 5k ![]() Very useless waste of a human being. |
Those okada guys sef dey mumu too much sha. |
Everywhere just dey boil for this Country ![]() |
Mumu man,him beans don finally dun ![]() |
May God protect them oo. They should not worry once we kick out this evil Apc party and Obidiati takes over we will empower them with all it takes to crush this bastards and also clamp down on their sponsors. Normal Normal this boko boys na maimai for where our Army dey na kwaruftion dey cause dis see finish wey dem dey face ![]() |
Thank you for the congratulations But you will never be allowed to smell the presidency bcus you are a very desperate sick shaky old man ![]() We have a better option in Obidiati. Two young men with outstanding innovative minds,plus a balanced ticket to potray equity, fairness, inclusiveness and unity amongst Us as countrymen with diversities. Not you that is willing to sacrifice our unity, love, trust, peace and harmony with one another on the sacrificial altar of your desperate emilokan ambition. |
cursedOloYeOfEgbE:Hahahaha hahahaha see dis eternally cursed homeless child of perdition and doom wey dey sleep for under bridge dey do pick pocket with agberos sef dey call another person criminal Oye wan almost end wonders oo ![]() Ofcus you will prefer Orphanage home cus that's where you grew up,but see dat prison na there cursed pick pocket like you go die las las .Your tori na from cursed homeless orphan from the orphanage to yaba under bridge and you think se you get hope to dodge this failure, misfortune and badluck wey you dey destined for ![]() Cursed homeless orphan ![]() |
cursedOloYeOfEgbE:Cursed homeless boy...chai you go don pick pocket with your yaba under bridge agberos crew dis morning...sure me tyre,fuel and matches go soon end your matter . |
Useless people,there is no justifiable reason why any honest human being will support muslim-muslim agenda. The Church is mobilizing full time to for Peter Obi. Christ Embassy alone counts her number in millions. Evil demonic party wey don show Nija shege and suffering like never before. |
GodsOwnMan: mumu wan take style do the tribal gbasgbos wey him creator send am come dis life come do mugu do it with confidence na your destiny ;Dna the only thing wey your creator send you come dis life come do be dat,d day wey you go stop am you don die be dat oo ![]() |
LordMangekyo:No mind them,go pick agberos from Oshodi, Mushin and Agege wear them clothe sa na Bishop ![]() |
Jennyclay: una no just well for this place at all ![]() Maybe na when him dey vex him handsomeness dey come out sha ![]()
|
We are solidly behind him. They claim that religion does not matter but will never tell you the stand on muric and the Muslim community on such agendas. Any Christian who allows anyone decieve them into falling for such cheap talks is very naive. Obidiati is the way forward. |
They are the people this evil govt has kept at home in strike for months now. Them don get fuil time job which is to kick out this evil Apc party ![]() |
I wish them all the best. I hope se bubu no go use him badluck winch them oo ![]() |
Pdp Lagos for jus forget about politics,go into full time bakery business ![]() Jennifer of all people ![]()
|
Nna ehn make person tell this mumu man to rest na ![]()
|
Softmirror:The end of discussion for this tribal nonsense wey you write na se las las tinubu go carry him Action Congress go chop belleful ![]() Nobody wants the desperate emilokan sick old man ![]() |
Make Apc just first scatter pkatapkata so that emilokan desperate man go carry him Action Congress go chop belleful. |
[/color=green]cursed[/color]OloYeOfEgbE:If you get this kind likes nko you go give testimony be dat oo ![]() Likes na the only thing wey dey keep you from commiting suicide hahahaha ![]() Cursed homeless bastard ![]()
|
cursedOloYeOfEgbE: ;Dwhy you dey fear to put cursed for your moniker abi you dey try dey positive ![]() Hahahaha forget about positivity you no fit amount to anything for this life joor ;Dprosperity and your head no get business ![]() Cursed homeless bastard on da beat ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 256 pages)


