Openbusiness4's Posts
Nairaland Forum › Openbusiness4's Profile › Openbusiness4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 33 pages)
If it was a common man dat fainted, na koboko dem go take wake am . Buhari still dey form anti-kwaruption, Kikikiki ![]() |
Mikocake:might not be the company direct doing it but the franchise agents pulling stunts. |
BehindBiafra:no betting company will have a major jackpot winner or big prize winner and keep it secret. Dey must do official PR with it. By now d news go dey Bet9ja site and social media pages. Nutin like dat. Dis FB post na wash jare. Na dem marketers dey push dis kain gimmicks. No official PR on it na. U sef reason am |
N146m on top wetin na, person go win dat kain money d company no go post am for news do PR marketing. Even if dem cover d winner identity, dem go promote d winnings in a big way news everywhere every corner, may people c dem as legit say dem dey pay any money u win. No b all dis kain FB coding level he said they say, I heard..... abegiii na small pikin dey chop dat kain lie ![]() |
Mikocake:could have been generated by the betting company to promote themselves, so more people can stake more money thinking dey too can cash out dah kain big money. |
Jamjoon:ok, your very correct, na Akin Alabi dey ring for my mind dah time ![]() |
This wan pass crocodile tears, na tyrannosaurus tears oh, c wot N85m dey cause, u go fear na ![]() |
Won all that money, yet the screenshot account is showing login, register.........may una kontinu deceiving una sef. If na so bet9ja dey pay, dey go don fold up. Akin Alabi no be fada Christmas na ![]() |
Aquilapriscilla:ok then, so it's not a tribal profiling mob attack. I think proper dialogue is the key to the resolution. No need to escalate things. Your dad or any adult male of your home should talk to the boys playing football to make them understand the consequences of their actions. Youths will always be youths, especially teenage boys just being with puberty transformation. Let them take their ball anytime they kick it into to your compound, but let them know if the ball damage anything when it falls into your compound, they will pay for damages. That you will report to police and arrest whoever is responsible and their parents must pay the damages. They will caution themselves and be more careful to avoid playing into your house anyhow. That's the peaceful solution. But if you escalate things anyhow, since they are already mobbing up, they can gang up to attack you people directly or indirectly. Wish you good luck |
Because divorce favors the woman IF YOU DID COURT / REGISTRY WEDDING. She already has you by the balls, you just don't know it yet ![]() |
Goldp5988:dey don cum oh, d final laff before she nag u to death ![]() |
Blackpearlous:kuku keee me na ![]() |
izuch:i tire oh. 9ja babes too get longer throat. Dey want to eat their cake an have it, an eat your own cake too ![]() |
Can you imagine? ![]()
|
Nawa oh, Nigerian girls don dey sharp oh ![]()
|
Is This True? Share your experiences [img]https://media1./images/6fa73989b5dd708499fbc2c772370811/tenor.gif?itemid=17853987[/img] [img]https://media1./images/12146fd33025cf8d02309da5c45d74ef/tenor.gif?itemid=17854066[/img] https://www.zikoko.com/life/nigerian-boyfriend-is-cheating/
|
So upon all the money students dey pay, na ceiling fan Dem still dey use for the library Am yet to see ceiling fan for Harvard, Stanford, MIT, Oxford, UCLA, Preston etc. |
Nigerian soldiers are dying like mosquitoes everyday, Nigerian citizens are been slaughtered and kidnapped like Christmas chicken daily, yet someone is still calling himself CIC when terrorists, bandits, kidnappers, Fulani killer herdsmen militias etc have taken over his backyard. Mtchwwwwwww |
Pirates have kidnapped over a dozen Ukrainian and Russian crew members on a Greek-owned tanker off the coast of Benin in west Africa, the company said Monday.By AFP - Agence France Presse https://www.straitstimes.com/world/africa/pirates-in-west-africa-kidnap-greek-tankers-crew-company
|
GudluckIBB:next appearance in 2035 kwa? ![]()
|
The kinds of evil that has happened and still happens in this world ehn, na only God dey save person ![]() |
Atiku:plenty finer, hotter, more endowed ladies full for onlyfans. No be only she waka cum na. But i like your business sense sha ![]() |
10 million naira straight, I won't even think twice. |
Aquilapriscilla:and you guys are southerners? |
All this rich Nigerians abroad dey enjoy sha. Person wey don know wetin he go chop for night food when morning sef neva come, na dem dey write dis kain stories. I sell intelligent dispenser. Check my signature |
Hmmmm, nawa oh. 200k plus gone like dat? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 33 pages)
. Buhari still dey form anti-kwaruption, Kikikiki
