Openbusiness4's Posts
Nairaland Forum › Openbusiness4's Profile › Openbusiness4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 33 pages)
Unclekayfarms:Some people have mixed parents na, so he can be both. Just like some people have mixed nationalities cuz dia parents come from different countries, and we have mixed race too for children of interracial couples ![]() |
![]() |
c the way day officer bend d cat neck d man no send anybody |
AFONJAPIG:Oga na d same oyinbo wey do biro, na dem still do eraser . All dat can b bypassed by those wey sabi. Ur tracker is not follow come with the car. It is an added accessory connected to d fuel lines control circuit module to cut of fuel, and maybe connected to d internal electronics for extra functions. Dey just need to break off d connect and dazzall wit d correct tool and fiam ur car don go b dat. Only cars dat came with inbuilt factory tracker from d manufacturer directly can boast of 24/7 GPS monitoring no mata where d car goes. And only few extreme luxury cars come with dat option because most people juz by direct from dealer and most dealers don't request dat option from d manufacturer when dey order it. Any oda tracker system can be voided and rendered useless without affecting d main operation of d car, but u can't do dat with car dat has follow come gps from manufacturer, cuz d system is built directly into d vehicle main frame like an ecu module of its own dat is juz as critical as d main brain box ECU. Ur car doesn't need tracker to run, it can be disabled by d expert thieves, voice recognition etc can be disabled an ur car will still drive ![]() |
rago:u can learn from their links below: https://www.axamansard.com/ https://nem-insurance.com/ Whichever u choose, juz make sure d comprehensive insurance u do is the type with excess buy back protection. Daz d plan dar covers everything: fire, riot, theft, vandalism, wreck, accident etc, without u adding money to cover anytin if kasala burst. U won't b involve at all, every expense hang on d insurance company neck. D Oda comprehensive insurance plans are not so "comprehensive", dey r limited, u might still av to pay some money. Dey will pay a percentage an u will pay d rest. So d excess buy back comprehensive insurance is d best. |
Governor Sanwo don pay d moni for am. D man get luck. Make God pick my call too |
![]() |
See as pipu dey do kalo kalo dey choose which numba dice go roll. Mtchwwwwwww, as if life get formula. Let dem pick for u ohhhh, cuz na dem go dey inside d marriage wen kasala burst . I can't tell who go blow las las. So, me I wee juz advice u to marry d 5 of dem togeda. Daz d best way to play safe ![]() |
showafrica:Bros no be lie o. If I get car of N20m and I dey pay insurance like 2m per year, afta d second year, dat car muz get accident oh , may dem gimme me d 20m back to add an buy anoda car or buy me d same car in chacha condition . But I wunt cause accident mysef an lie oh, I wee juz take d car to location where those crazy trucks an trailers plenty wey dey fail brake ![]() |
Only u 5 guys, fear 9ja girls mehnnnn ![]() |
Solatium:Oga no big supermarket in Nigeria sells hundred percent local content, unless na for aboki or kiosk or road side shop. No b same Blenco wey dey Sangotedo wey I no? No b same addide wey dey Pedro an many oda locations, Jendol and d rest are d same tin, even Prince Ebeano. Foreign goods dey dia, exotic wonderful products. Do u know wot dey go tru to settle Nafdac n customs n oda agencies dat cum to harass dem from time to time? Danfo an Lastma be friends no be say cuz d 2 of dem dey wear yellow, na bcoz dem dey give dem d raba steady. Dat d supermarket are running don't mean dey r always making profit. Check dem well, some of dem are owing loans, some of dem are owing suppliers etc na jama jama everybody dey do. D business environment is killing unless we wanna b deceiving ourselves. Do u know how much dey spend on fuel and gen repairs every month alone? Money dat suppose to b profit |
pocohantas:yes ooohhhhhh, right 100%. But I feel for some people sha, cuz d comprehensive insurance money go buy anoder 2 cars , so dey run away an use d blood of Jesus. Imagine a car N60m, person go come pay like 6m for buy back insurance . Me too I can't coman pay N6m for insurance oh, i dey craze ni, wen blood of Jesus neva finish, we die dia . But of cuz am smart enuf not to buy a TOYOT I can't buy a car I cant abandon on d street for 7 days without having high BP ![]() |
SamuelAnyawu:of cuz yes, if u walk in der and say u wana do comprehensive insurance dey will roll red carpet for u and welcome u wit luv. Dey too like d insurance money u wee pay dem Dey have 24/7 prayer warriors and prophets to pray dat nutin bad happens to ur car, but if it does, dey will still b happy to pay u, cuz there are 1000 other people dat did insurance dat nutin happened to dia car. I can recommend only Axa Manxard or NEM insurance. Pro: Axa has 100% full buy back option day cover everything, dey pay claims promptly; Pro: NEM is cheaper than AXA, dey pay claims promptly. For NEM, go to their office and dey will attend to u, go wit ur car and d docs. For AXA, u can call dem on phone and dey will send their agent to ur location. Agent will come and view d car, verify d documents, snap d car, as u some info like price of d car, how much u wana value it for d insurance etc, take ur details and go back to assess d value weda it correspond to wot u are declaring to insure wit, an prepare your insurance quote for u etc and u finish up tins from der. Good luck |
showafrica:Oga forget about tracker, car wey go loss go loss even wit tracker. The best solution is for car owners to do comprehensive insurance with full buy back protection. If dem like may dem steal d car go Cotonou or go butcher am for spare parts, or kidnapper destroy d car for highway etc, na d insurance company problem b dat. They will buy new car for you or pay you your money back. Simple. Some insurance companies don't even install tracker when u do comprehensive insurance with dem. Comprehensive insurance is the final solution to d problem |
Comedian2019:motor wey dem go don butcher finish. No b Toyota Camry? Anything camry or corolla, na thief magnet and not just thief dat wana drive it or sell it. But thief dat will butcher it and sell as car parts. I just pray God do a miracle for d owner and dey r able to recover d car. Iz a terrible suntin |
Solatium:which opportunity? Anybody dat wana trow away moni is welcome to try. Do u tink is by mistake dat even d biggest retail giants like Walmart are avoiding Nigeria like a plague, despite d huge population? Is cuz ur govt is a business killer. Unless u belong in dia Cabal any neutral person making huge investment will go down d drain. C wot dey did to Gokada, Max an Oride. See wot d dey r doin to Uber n Taxify? Wot of Jumia an Konga? Dos guys are struggling to keep up an float. Dey are running on huge losses. But banks will always declare profit, an Dangote and co. Cuz dey belong and play d game wit d mafia running dis country |
Dey don use tax to kill dem.....useless govt in d nonsense ![]() |
guys u dey see am so? If u marry a girl like Asisat Oshoala u will have peace of mind and happiness. She can neva cheat on u cuz she no get time 2 read any morafuka scope message. she will be too busy scoring goals to notice dem . Nice girl with natural black color, cute smile an pink "lips", juz d way I like it |
My luv for dis girl ehnnnn. Golden girl, goal machine, funny to d bone an simple, she no dey proudin or form levels. 100% wife material. Na me go marry am las las ![]() |
Virtplus:na round akara. Remove your glasses na ![]() |
Deputy1111:Fix wetin? Cuz d cabal in Aso Rock an NNPC an Niger Delta r sleepin bah? Dey wunt let him spoil dia ATM machine. D problems r man made ![]() |
Mtchwwwwwww |
sonofElElyon:With N64 billion naira, they don't need a fence for protection, they can as well hire the Chad military or Cameroon or Russia military to destroy all the terrorists in Borno in 3 months. May una no dey support dis scammers in govt abeg |
Daz all dey know how to do......STEEEEAAAAAALLLLLL! An upon d N64 billion, dey steal N63 billion, award 1 billion, loot half, use substandard products and den d project will just b anoda abandon project like d millions of oda abandon projects dat dey only complete on paper ![]() |
Pay 3rd term fees from wich moni? Ddnt d govt lockdan everywer an tell us to stay home an nobody dey work? SCAMDEMIC pipu dem shul leave us alone. 1 kobo we no dey pay |
Notatribalist:use yours, ma comment was "OBVIOUSLY" a joke. Is BBN a political party? 2day na Monday pls, if u are not buying intelligent dispenser or LED lights, daz d way out of ma mentions (☞ ಠ_ಠ)☞ |
So 100,000 nu cards is wot dey r boasting about BBN 9ja wey b una mate don get of 20,000,000 voters already una dey dia dee talk 100k. Mtchwwwwwww Una juz lucky BBN 9ja no dey contest Edo, he for b the incoming for Governor of Edo ![]() |


See wot d dey r doin to Uber n Taxify? Wot of Jumia an Konga? Dos guys are struggling to keep up an float. Dey are running on huge losses. But banks will always declare profit, an Dangote and co. Cuz dey belong and play d game wit d mafia running dis country
Una juz lucky BBN 9ja no dey contest Edo, he for b the incoming for Governor of Edo