Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 391 392 393 394 395 396 397 398 399 (of 606 pages)
mad person.. |
first thing online is to check watsap n mails if cliants wey i gv games online don bomb dier side.. |
rawbish..taking pains for what CNT protect d sperms from goin in... |
nice memes....continue abeeeeg |
if she really fine n her package set, jus tear her one mouth...if u enter her n she legit, I fit keep her as a sex mate bt if she no fine or no get package jus free n ignore her till she tire.. BT if she fine n especially she get nice boobs n ass, my gee abeg no dull dt psckage bcoz I go vex for u o. |
not all guys are sexually hungry like u think..if u engage ur mind with productive tinz like work or learning a skill or reading books...u would know dt d urge for sex do come especially wen u bored or lonely.. |
its not abt makeup or absence of filters...its more abt u seeing thier location or d kinda place ur slayqween is staying. |
sure dey exist bt very rare...dey feel spending on guys won't guarantee dt d gee would keep DM, so dey hardly do it.. |
after slaying n flexing thier twenties....de go kum de form serious dey find one innocent bros to tie borehole kpekus give...d worst part b say de would gladly say "don't worry abt my past bcoz i dnt like talking abt it n dnt wana go dier".... boys don wise up n now going for those in thier early twenties wey get sense small n no too waka n dts if we even de reason marriage or so called serious relationship.. |
would prefare to resume next January even if it's called of this or next month....cnt imagine myself sitting for exam dis December wey I don plan say go dirty...if skul resume mean say na F9 parallel bcox my head empty.. abeg I no wan flex Christmas n enta new year with depression. .d one 2020 don do me its enough abeg.. |
I think d mods should jus ignore anything ASUU post for now till dt matter is trashed n dusted bcoz diff sources keeps making nairaland looks like its peddling fake news... |
not surprised seeing no African countries in it bcox we are still held back by religion and bad leaders... it would take 50 years b4 we think of making part of dt list...dts why i still insist dt we wr granted independence too early n we need d whites to recolonize us.. |
not surprised bcox don j too like play....remember wen me n my producer gee visited him tru wande coal last year baba jus de follow us play PS asif na small pikin de do am |
I dnt believe dis kinda jazz...maybe d bea gat cash n he is jus dier 4 d moni because even if dis kain madness dey, e no suppose carrg signboard de announce e level of stupidity na...SIMP |
na only stick naim kno wetin e see inside kpekus wey mk am vomit..
2..no matter how kpekus water small reach, e de reach stick baff.. |
d new hustle for gay guys....appearing as cross dresser would give DM more fame n claints than hiding as a gay secretly |
Mk e marry her na.. |
covid wahala really affected the whole economic sector and since barca was seriously hit, I think they should sell messi to city b4 d end of the season than keeping and losing him for free next year bcoz messi mind isn't wit barca n city is giving him a mouth watering 10year deal with city n mls teams....dts a win win |
so dm still never taste reavh 1m people? mk dm jus free the covid news abeg bt i jus kno say if britain annonce anoda lockdown, our oga go follow suit.. |
Beverlyjean:guy abeg no start....jus say u don't like messi or u prefare diego to messi than dt biased opinion from you.. d only edge ge had above messi us winning d world cup n performing wonders with Argentina bt messi is better than him in club football...u speaking as if he won numerous UCL n ballon d or with napoli...abeg no start.. |
this luv no blind bcoz dt woman no look happy...it seems asif she was forced to marry him or she married him due to punishment.. |
dts why m scared of aving a female child...my dad get 4 rugged boys n i pray I copy same...2 or 3 boys no go bad bcox economy tight |
good one. .dis bosso gee don tey for dis game o.. |
so dis gee dt I saylw yesterday at d atm stand is a comedian?? I neva knew bcoz he was jus speaking yoruba all tru trying to make jokes with d crowd bt kinda dry bcoz we all looked uninterested.. |
students are more worried abt how to hustle for dis chrismas n flex with thier famz n loved ones than going bk to skul on December.....no wori na January dt protest fit work |
polls wey dm go still reject or blame hackers if d result goes against dier wish.. |
nice example bt also not jus ladies bt guys too bcox generally we all need dt chill pill wen meeting new people... |
to renew or extend d fcking contract especially if ur kinda deal is sweet. |
the earlier we understand d meaning of the concept of sin, d better for us...murder is sin mentioned in d bible bt killing in wars isnt a sin..sin is all abt d intentions, if its pure, then lets allow GOD judge |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 391 392 393 394 395 396 397 398 399 (of 606 pages)