Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 216 pages)
^^ You'r missin one special lady. Mar J Blige. |
@Tonye-t, let me take it from here. Answer: you'r askin me which fire right? (angrily) Question: yes sir b'cos, we have kerosine fire and gas fire, which one do u really prefer sir? Answer: dis gurl, e be like say u dey crase abi? (with his eyes wide open) Question: what kind of crase are you talkin about sir, b'cos, we have rich man crase and poor man poor crase. Answer: Are u stup!d, what do u mean by that? Question: B'cos rich man crase is som1 dat wil be at home but is mentally dis-order. But poor man crase is the one that'll put on rag cloth with scathered hair and start walkin up & down the streets, so which one do u prefer sir? I guess U like the poor man crase right? If na me she tell this kain rubbish, na upper cut go follow am ![]() Someone else take it from here. |
Two AMEBO house wife (mama Emeka and Iya Risi) discussin in front of their house while their husbands were inside the house. NOW THEY START DISCUSSING . . . Iya Risi: see doz two fine gurls wey dey waka, see wetin dem wear Mama Emeka: Wey dem? Iya Risi: Na dem dey go so mama Emeka: EWO!!! Na dis 1's u dey call fine gurls? mtscheeew! Wor-wor gurls wey no get shape sef, abeg jor. Iya Risi: Ah ah, mama Emeka, takam easy nau? Abi u know doz gurls b4? Mama Emeka: U no see dat one wey wear mini skirt as breeze dey blow em nyash open, d oda 1 sef wear trousa wit her yeye flat nyash, mtscheeew!!! Iya Risi: But your daughter Nkechi sef get flat nyash and she dey wear trousa na. . . Mama Emeka: (Stood up in anger) EWO!!! Wetin bring my pikin for dis mata?. . .So na so u dey do AMEBO reach? Abeg, abeg, no jus try me dis aftunun or else we go digam now now! Iya Risi: Ah ah Mama Emeka, haba, na play i dey play nau, ah ah? E don reach lyk dat? abeg no vex, e don do, make we forget dat mata. Iya Risi: Ehen, sidon make i yarn u tory (watches her left and right to make sure dat nobody is comin). Iya Risi: Doz two men wey dey fyn us com in d aftunun if our oga dem don go work, dem com yestiday, u no dey around. Mama Emeka: Ehen. . .??. . .And u no tell me. Iya Risi: my own man no stay too long, em kon go Mama Emeka: Wetin my own man talk? Iya Risi: I tellam say u no dey around, say u go market, so em com say make i escortam commot. Mama Emeka: Escortam commot ke?. . .Na where una kon go? (with her eyes wide open) Iya Risi: we go dat place wey dem dey always carry us go in d aftunun if dem com (a hide out charllet) Mama Emeka: (responded anguishly) Ehnnn?? (eyes wide open)? . .So u mean say u go sleep with my boyfriend? Before Iya Risi could explain further, they started fightin and tearin each others cloth (u know how women dey fight na?) So when the husband of Iya Risi and the husband of Mama Emeka heard the sound of two women fightin outside, they came out to know who they are, and to their greatest surprise, it was their respective wifes that were fightin and tearin each others cloth. So they seperated them and asked them what is the matter/ the cause of the fightin? The two women kept mute and started lookin at each other. . . ![]() Tell me wetin dem go tell dia husband say naim make dem dey fight. ![]() |
Ok o. |
Speechless. |
Enyeama for captain, Osaze for vice. |
Is he dead yet? Daz the most excitin news i would like to hear. |
vubasms:Sick questions. You made a good analysis and made some good point but things fell apart when you stated those comments above. Im also a fan to mikel but what Siasia said about him won't make me ask such questions. Mikel is a good and talented player, and no doubt, Siasia is the best Nigerian coach at the moment, so no need for long talk (such questions above), Just drop your opinion and leave, simple !!! |
chiegemba:Thank God o. ![]() Na which part of East u from? |
MzDarkSkin:Ermm. . .Sorry, I stand to correct the capital lettered line above (the one I myself highlighted). i said, and i qoute: "when datin a white gurl, BOTH OF THEM KNOWS THAT THE BILLS ARE 50/50" (and thats the only prize i meant when datin a white lady and nottin else). And YES, you'r right, not all black women are shallow minded, infact, I love black women more than white women!!! |
[quote author=invisible! link=topic=546549.msg7105355#msg7105355 date=1289260205]Emmmmm, we dont wanna be backward again and thats why I ask you to be among the 'one or two' who will die so we learn from it, ready to go? My video camera offer is still open.[/quote] ![]() Exactly my broda. Nobody one die but dem wan go heaven. |
And now, the topic is sick. |
I taya o. |
And if you'r bothered about som1 dat is bored over an issue, why not STFU and mind your effin biz? |
chiegemba:My sista, body dey inside cloth o, thanx for your concern. U nko? |
Gettin more boring. |
Taaalk, im listenin. |
chiegemba: ![]() Happy friends. |
[quote author=Ibo-made link=topic=547293.msg7103145#msg7103145 date=1289233610]Hope the first boy with the dogs won[/quote]+2 koastar:+1 This thread is one of my best since my existence here on NL. [quote author=raf_mike link=topic=547293.msg7102639#msg7102639 date=1289229614]Those dogs must be quarantined, I hate dogs. They are always kicking ma backside[/quote] ![]() Funny that. |
Boring. Next. . . . |
Stil boring. |
yunafa:CLASSIC NONSENSE !!! 1st of all, stop generalizin. 2ndly what has 'white pieces of trash' got to do with this? shey any white gurl collect ur boyfriend wey make you dey insult white gurls? Or is it b'cos, it's not your brother or your boyfriend that the 'white pieces of trash' is spendin her money on? I guess the guy spendin his money on you is also a 'black pieces of trash' right? Ra ras. |
chiegemba: ![]() Eyaaa. . .My sista, your response really touched me O, i no go lie. But if the above really came from you, then maybe a guy made you angry that made you keep makin those comments that made me think i was talkin to one of those arrant gurls (to defend feminism), i never knew you'r this kind hearted. Im also sorry for some of my quotes that (maybe) got you angry, it wasn't my intention also (gba ghara'm) !!! We can now be friends. ![]() |
Demdem: ![]() My broda, I taya O . .And thanx for the 'panasharp', it really worked. ![]() |
Blazay:And what are you to do when she sees nottin wrong in what she cooks and refuses to learn? ![]() |
They says, 'self confidence makes a man'. Since you said she's intelligent enough but she shutters when makin speech or when called to pray, i guess all she needs to do is to try and build up self confidence and believe in herself that she can do it. And also try and be more courageous. |
I love those two dogs on the first pic with the lil boy. |
Boring. |
johnterry4: Michjoe:+2 |
chiegemba:Im done with you abeg, you dey give me headache !!! Next. . . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 216 pages)



