Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 358 359 360 361 362 363 364 365 366 (of 409 pages)
Madam clinton make dem give her coconut water drink jare !! If na naija na germany dem go fly am go delays delays till she peme !! Haha |
So the adams guy killed his mom also , what kindda useless kids america is producing sometimes ? He should be locked up for life and left to rott in hell And there will still be more killing as long as there is Gun possession shame america shame to your morals |
Haha but na wa o Timi dakolo sef for don dey sing had it been I'd known - but how did timi connects with yakowa sef abi dem be padi ? |
that ridiculous clown called. Goodluck Jonathan ...sometimes he is such a fear fear person |
@poster you no get work. Click thread away ....hiss!!!! |
Yes I observed that trace don't air many Nigerian songs - only the heavy weights unlilke soundcity nigezie, who tries to give our upcoming artist some attention as long as their video is ok - trace well one day una go tire - Mtvbase has always been there am sure you guys no near MTV network for business |
Bro he stays around ma hood still struggling oo like an upcoming act- too bad he slipped his chance to be a mega star |
wescoBaba: My friend is a good artist who know HO̶̶̷̲̥̩̥̅̊͡ to sing very well,he has release two track so many unrelease ones but the problem is promoter and publicity.Bro check my signature link |
What tha heck a popular celebrity slap me omo I go return the slap with blow rush am down ... The blogger na fool o !! He was there naeto c dey slap am - well naeto c dey look for where him go show him tony montana power...idiot naetoc |
Adeboye should shut the Bleep up and counter jonathan to work for the people and do the right thing not saying prayer that bounces from the roof back to the ground of his chuurch ,,,, |
But it amazed me why are some americans so useless -- what has the system done to him that he has to kill lil kids..shame america |
Wow Gbosa for her ugly face - she talks very lousy this karen gal - see her na so she wor worgly!! Talks anyhow bla bla bla!!! Maybe she no get tiket to the event dem no send am try to bounce her !! She dey misyan ,, gbosa!! I could ave been at the party lastnight I had two tiket I won but had to leave it was so busy |
Hey so nigerians no dey search for porn for google again !!!! Hahaha ![]() |
Wow I don't think some average nigerian have eaten a full chicken like that before - my mouf dey water here oo !!! |
Hey you Guys should try live around Apapa area and vincinity (ijora , olodi apapa, ajegunle,mile2) and see containers trucks flooding oshodi apapa expressway causing havoc together with oil tankers causing holdup that can last for a whole 7hours when headin to the apapa port and also tincan ports.. If u see the numbers of ships that barts in the port you go weep for nigeria - we are just a comsuming nation |
Haha ridiculous - tell me who knows the real face of jesus !! Rubbish white folks .. And jesus sef nwas never a whitey ok |
Well that's the hussle but how were they caught - can't they sufr anonymously with correct ip hiding software - were they dumb !!! They bleeped up - wish I was a hacker!!!! I for don hammer |
America , ohhh why why this kind of killing spree never happen for nigeria of africa -- I know the killer is white |
I sorry for this nation - I regret being a citizen --some analyst predicted 2053 nigeria oil will dry up what will we do now these stewpid leaders won't plan now !!! |
The reason is because this is the land of the middle class. Going to school and working hard is going to land you in the middle class. You will live in a modest home, drive a modest car, and be able to cloth and feed yourself welBros I beg if I have such an opportunity here in nigeria then why would I curse our leaders for not laying a good foundation like the yanks - pls anytime anyday I will go to america - why you dey vex na abi na you dey give visa ?? |
I said it they paid money - for her release - yes those kidnappers can't just be so dumb not to collect any moullah .. I knew all what the press and police been saying about her escape and not paying a dime were all lies - inface they even paid more than 11 Milla - boiz must share money this december!!!! Hahaha |
Dem go don pay jare notin una fit tell me |
Wow great MMA2 here I come I go just go kfc buy some pak to wack carry ma lappt pretend to dey travel I go download movies and mojo haha lol ope o !!! Na sunday me go dey there |
I ave seen firecraker blown down a house where gas cylinder was stored - some stewpid kid threw inside the warehouse and it blew and exploded and fire -- gut the building down this happened around 1997 and it was on new years eve -d day banger blow my hand I no fit eat pounded yam cos e skatter ma hand when I was a kid lol |
Mtn since yesterday na big wahala just now on their facebook page they said dis -MTN LoadedNG We are pleased to announce that our engineers have now repaired the fibre cuts earlier reported and normal service has been restored. We thank you for your patience and understanding. Na everytime cable dey cut wetin dey cut am na whale for sea abi ? Shark? |
@poster You must be outta ya mind - impress who ? The whole Nigeria or your family ? Look since there is no steady electricity in this nation I don't see a future of Nigeria ok - steady electricity will solve nigeria problem that's when the citizen will feel that we are moving somewhere - if there is no power forget it - and this poster is here posting jonathan continues to impress ...na him otuke village him dey impress not me |
Na Today !! Oya make 2013 first quater reach make I no see steady power or make fuel no be like 60N oga jonathan ogun fit strike you for aso rock o !!! I swear oya 2013 here we come |
Hey wat about your sex skills it can take you somewhere in 2013 hahaha |
Yeah !!!! I saw even master holders sef applying at a cafe !!! I was wondering what's dis all about..509,000 that's a population of some carribean nation |
Malam is far better dan soludo jare |
Look the thing pain me ehnn after downloading this song on ma BB and listened to it (cuzz. Am not used to download naija songs except classics ones) as I just download am finish na so BEATFM just dey talk about am come jam am on air e pain me !!! For wastin my MBS |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 358 359 360 361 362 363 364 365 366 (of 409 pages)
Madam clinton make dem give her coconut water drink jare !! If na naija na germany dem go fly am go delays delays till she peme !! Haha
that ridiculous clown called. Goodluck Jonathan ...sometimes he is such a fear fear person
What tha heck a popular celebrity slap me omo I go return the slap with blow rush am down ... The blogger na fool o !! He was there naeto c dey slap am - well naeto c dey look for where him go show him tony montana power...idiot naetoc