Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 357 358 359 360 361 362 363 364 365 (of 409 pages)
Get to read more here http://2rootsentng..com/2012/12/psquare-cover-of-twinsplus-magazine.html?m=1 |
Sold |
Christmas omo I go deyy weed n booze Bleep santa he a clown |
That's the reason why I have always supported that even the KJV Bible was never the true word of God now na QJV now so christains una don see wetin the people wey give una religion dey take una play - all fairy tales hahaha |
Yeah hope it be oyedepos or ayo oritsejafor or our oga kpata kpata Ebele ( if u say jonathan ) na you sabi !! |
U see what science and tech has solved in a western nation if it were nigeria that woman will be killed by her family because she won't be catered for and be neglected .. Nigeria we able bodied people never fit get work or eat properly na disabled paralysed wan come eat - |
How does lightin xmas tree makes bag of rice cheap for family to afford - |
That aint Obama but in reality Obama plays Bball a lot - oga jonathan own na to play pool or draught hahaha crown me crown me!!!! His wife na ludo |
Well I see its american network carrier ok so that statistic only applies to america ok not here in naija ok |
Who be dat dude there he should be the first suspect to interorogate .oya and how do we know this is a recent pic before she was chikennapped !!! |
Story the security guy dey on his right also - see she said sometin bad to deserve the gold medal on her face -- na naija we dey where she go see the security -- she get luck say dem no slap okro soup comot for her mouf |
I also keep asking myself Why Are Nigerians So Obsessed With Religion? Always ...the question sef don tire me |
3 days ahhh omo na groove but do this ple have to remind us ...I beg |
I know kidney failure is caused to too much Alcohhol -liyel imoke must drink too much |
so if patient weep e go enter front page ... Before na wetin she go do Dance alanta !! Or laughg evil laugh !!! Hisss |
Ahhh what a new theraphy sha -- omo where car dey make I start hittin and run to all dese mad men for streets around town - e get one mad man called saheed mehn dat guy dreds ehnn na killer dirty slim guy always eating from gutter and talkin rubbish runnin naked sometimes -- I go like restore saheed back. With a hit gbosa !! |
T B should clap for him self ooo oya helep us predict if world go end ..by 21st december !!! |
If not grandma is old she for fit beat her -- yeye girl |
Mermaid tail pepper soup |
I know that street na hey na wa o 5 pikin roasted !!! Oo lad |
Pls can somebody advise me what to eat dis evening Beans and garri Or Garri and egusi soup Or just drink. Garri and top am up with milk n sugar |
Singin where my calabar love +ooo my calabar love - chei !!!! Omo okpo go yapa there I think Goldcircle and durex should ship enough condoms there o |
Yeah I missed dis show sha ....well I had two tikets sha I just was not chanced to go ... |
BB 10 wow you see I am abig fan of BB yeah pls keep beating apple jare what d heck is -iMessage haha am sure it won't make wave jare-- I beg I go like use BB with dat kindda ios |
But why would the Nigerian Navy have only two helicopters na wa o and some pastor dey plan buy jet .. But why would they use a navy copter to carry yakowa and azazi to attend a burial ceremony abi dem no fit take flight again -- shame I believe its a bomb being planted |
Yes o ope cancer she won't escape this ... Na small small e dey start ...till e chop her down lol - |
1914 amalgamation, Tribalism , religious fanatism and corruption |
Serves nkiru right - why did she venture into dirty politics being okorochas babe -- omo bois go share money for xmas oo Onwa december !! Kindda tins hahaha wish her a pleasant trip |
Am sure the old man may have disowned her !!!you no say genevieve born at an early age lol !!!! |
bory09: Imam catch fire you dey ask for him moustache, what is the benefit. this people have died in a helicopter crash final, another man is in one corner enjoying his beer and planning how he will reach the vacant governor sit. Am not suprise if another man life no spoil how another man life go dey better. Such is lifeI beg help me tell dem if dem like make dem put missle inside the copter they are not important to me they can't help change the price of garri for oyingbo market rip |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 357 358 359 360 361 362 363 364 365 (of 409 pages)
so if patient weep e go enter front page ... Before na wetin she go do
Dance alanta !! Or laughg evil laugh !!! Hisss
Ahhh what a new theraphy sha -- omo where car dey make I start hittin and run to all dese mad men for streets around town - e get one mad man called saheed mehn dat guy dreds ehnn na killer dirty slim guy always eating from gutter and talkin rubbish runnin naked sometimes -- I go like restore saheed back. With a hit gbosa !!