₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,844 members, 8,513,995 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 08:47 PM

Toggle theme

Semid4lyfe's Posts

Nairaland Forum › Semid4lyfe's Profile › Semid4lyfe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 406 pages)

Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:21pm On Sep 19, 2009
Look dis babe sef! Which kain part 2 u dey talk? Ok, lets do it like this - Bring Max and Kessy together to get 'romantically involved' in that your untitled story and I'll create a 'trapped in the closet' kinda spinoff on my own love dilemma. Deal?
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 7:16pm On Sep 19, 2009
Warning - while u were typing a new reply has been posted. You may wish to review your post.


@ Maeadan

So ara e o!. U wan make I fight u abi? Lol.


@ Ruudie

Mint! Nice concept. Na wa o. U just keep on raising the bar
Music/Radio › Re: One Or More Lines Of A Song U're Feelin by semid4lyfe(m): 6:12pm On Sep 19, 2009
Go ahead n take ur best shot
Let it rip, give it all u've got
I'm laid out on the floor, but I've been here b4
I may stumble, yeah - I may fall
I'm only human, but aren't we all
I might lose my way but hear me when I say

CHORUS
I will stand back up
U know just d moment when I've had enuff
Sometimes I'm afraid & I don't feel dat tough
But I'll stand back up

I've been beaten up & bruised
And I've been kicked right off my shoes
Been down on my knees more times than u'ld believe
When d darkness tries to get me
There's a light dat just won't leave me
It might take my breath & tears may fill my eyes
But I'll stand back up

BRIDGE
I've weathered all these storms but I turn dem into wind so I can fly
If what don't kill u makes u stronger when I take my last breath dat's when I'ld just give up

GUITAR + VIOLIN + PIANO interlude

Go ahead n take ur best shot
Let it rip, give it all u've got
U might win these round but u cant keep me down
Cause I'll stand back up
U know just d moment when I've had enuff
Sometimes I'm afraid & I dont feel dat tough
But I'll stand back up

ABRIDGED CHORUS
U know just d moment when I've had enuff
Sometimes I'm afraid & I don't feel tough
But I'll stand back uuuuuup

Stand back up ~by the Grammy Award Winning Country Music Duo, SUGARLAND~

Sorry but I just had to post d full lyrics. Just a few lines would have been a disservice to the song.
Music/Radio › Re: One Or More Lines Of A Song U're Feelin by semid4lyfe(m): 6:11pm On Sep 19, 2009
? ? ?
Phones › Re: Freedom Users Meet Here. by semid4lyfe(m): 4:40pm On Sep 19, 2009
Like some1 said story, story
Phones › Re: Phone Section Chat Room by semid4lyfe(m): 4:33pm On Sep 19, 2009
@ Aieromon

I used thormobget with the brazilians before they went kaput & became less effective but send me the details of ur 'maltina + thormobget' download method.
Phones › Re: Phone Section Chat Room by semid4lyfe(m): 11:29am On Sep 19, 2009
@ Aieromon,

Check ur mail. Better dey inside.
Phones › Re: Phone Section Chat Room by semid4lyfe(m): 7:22am On Sep 19, 2009
@ Jeophri,

I don check my email and that thing wey u talk se u throw inside no dey o. Pls, send it again to semid4lyfe@yahoo.com.


@ Aieromon

I don't have ur email or YIM. Just send an email to semid4lyfe@yahoo.com or better still, holla me on my YIM, semid4lyfe and I'll reply ASAP.
Literature › Re: The Beginning Of A Teenage Love Affair. by semid4lyfe(m): 10:33pm On Sep 18, 2009
Na wa o! See description

~They kissed and kissed and kept on kissing until Miriam felt like she would die if he stopped ~

Wow! I'm short of words. Abeg continue, jare.
Literature › Re: Say You're One Of Them By Uwem Akpan Is Oprah's Latest Book Club by semid4lyfe(m): 10:10pm On Sep 18, 2009
Nice! Oprah fit helep am move units.
Phones › Re: Phone Engineers on Nairaland willing to assist you. by semid4lyfe(m): 7:44pm On Sep 18, 2009
@ Soki2ng

Kai! Laugh wan kill me die
Sports › Re: Nff Rejects Fifa Mri Scan Results by semid4lyfe(mod): 5:24pm On Sep 18, 2009
Serious misyarning by Lulu.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 7:29am On Sep 18, 2009
For me, na either u or nothing
And I fit do anything and everything
To see that your lovely & beautiful face
B'cos nobody fit take your position & place
As na u be my one and only love
How I wish I fit break your resolve
So u go change your mind & reconsider
But u talk se 'me and you' is over
Se u no go ever change your mind lai lai
And that u don tell me your  FINAL GOODBYE


               ~ THE END ~
          But like Naija film
        TO GOD BE THE GLORY
    & watch out for Part TWO.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 6:59am On Sep 18, 2009
? ? ?
Politics › Re: This Was How Tb Joshua Predicted Gani Fawehinmi's Death by semid4lyfe(m): 11:37pm On Sep 17, 2009
Total B.S
Music/Radio › Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by semid4lyfe(m): 11:29pm On Sep 17, 2009
IMO, everything the guy said about Timaya is true and spot on.

Timaya needs to step up his game, brag less and put more lyrical content in his songs.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 6:58pm On Sep 17, 2009
Maybe wetin happen btwn us na fate
But now, I realise se na u be my soulmate
Ever since we breakup & u tell me bye
I shack so tey I don dey high & dry
And I cry sotey water finish 4 my eye
My whole life just dey empty and sore
Becos u no dey for my life anymore
I know se I no dey perfect by a long shot
But I promise, dis time u no go experience hurt
Literature › Re: The Untold True Story Of Nollywood by semid4lyfe(m): 6:15pm On Sep 17, 2009
Kai! Laugh wan kill me die. Like se na by force to start thread.
Literature › Re: The Beginning Of A Teenage Love Affair. by semid4lyfe(m): 6:12pm On Sep 17, 2009
Lol - Orisha and I definitely have 'bloody hell' in common.
Literature › Re: Entertainment To You Is?books,music,movies. by semid4lyfe(m): 6:05pm On Sep 17, 2009
All of the above and much more.
Phones › Re: Phone Section Chat Room by semid4lyfe(m): 5:25pm On Sep 17, 2009
@ Jeophri

Me sef need that little somethin' wey u dey distribute o.

Contact is semid4lyfe@yuurok.com
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 4:50pm On Sep 17, 2009
How I wish I fit turn back the hands of time
So we go still dey togeda & u go still be mine
Words no fit describe the luv wey I get 4 u
As I fit do anything 4 u to become by boo
If na to swim 4 shark infested water, I go do
Or even if na to chop slap till I turn pale & blue
Look - my feelings for no be counterfeit
All the other women 4 my life, I don delete
As I don realise se na only u fit make me complete.
Music/Radio › Re: Vma Winners 09/ Kanye West Interrupts T.s. (video) by semid4lyfe(m): 4:10pm On Sep 17, 2009
Kanye West is a big fool jare. How I wish taylor slapped him when he was making his silly comments.

Shame on him. Shior!
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 1:26pm On Sep 17, 2009
See - na u be my one & only desire
And na only u dey set my heart on fire
Without u, my life no just be the same
So dis time, I no go play u any game
Living without u dey cause me so much pain
So I'll do anything just to hold u in my arms again
Trully, I don repent of my bad ways
So I promise to love u 4 d rest of my days.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 9:24am On Sep 17, 2009
We be the envy of evry during our courtship day
So how come, things come turn out dis way
We bin dey in love but e no work out as e suppose
Well, na man dey propose but na God dey dispose
So perhaps, em get em own special purpose
I don tire to dey wait for ur reply
So make I go monastery go apply
And spend the rest of my life in peace & celibacy
Becos dis kain long waiting fit drive me crazy.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 9:00am On Sep 17, 2009
We be the envy of evry during our courtship day
So how come, things come turn out dis way ?
We bin dey in love but e no work out as e suppose
Well, na man dey propose but na God dey dispose
So perhaps, em get em own special purpose
I don tire to dey wait for ur reply
So make I go monastery go apply
And spend the rest of my life in peace & celibacy
Becos dis kain long waiting fit drive me crazy.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 9:00am On Sep 17, 2009
I bin dey think se my heart no fit break
But now I know that's one big mistake
Right now I just siddon dey ponder & wonder
On how absence don make my heart grow fonder
Becos na now I come dey love & miss u pass
When we bin dey togeda, I behaved like an ass
But baby - Now I realise I no fit live without u
Since u leave me, I just dey down with love 'flu'
Sleep~I no fit sleep, chop~ I no fit chop
Infact my whole morale 4 life just drop
See - I don change & learn my lesson
And trully, I don become a changed person
So, abeg- if u give me one more chance in ur life
I promise to love u & not cause u anymore strife.
Sports › Re: Heartland Book Caf Champions League Semi-final Ticket by semid4lyfe(mod): 9:15pm On Sep 16, 2009
I'm really happy for Heartland & Kano Pillars.

Wish them best of luck in the semi-finals.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:48pm On Sep 16, 2009
Everytime I go see una together
But u go tell me se na ur brother
U say make I no dey insecure
Se your love for me dey pure
And na with me u go waka down the aisle
But for weeks now u never text or dial
See - me no like all this your cat & mouse game
So make u talk once & for all if u wan bear my name

LWKMD ~ see ultimatum.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 7:26pm On Sep 16, 2009
Shey dat kanye West no dey shame?
Becos em don get small claim to fame
Em think se na license to misbehave

For em mind, e dey fearless and brave
But even em mama go dey turn for her grave
How I wish se d babe slap am for face
Next time, em no go show em yeye craze - lol.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 7:26pm On Sep 16, 2009
Wetin kanye do taylor dey vex me
Who the yeye guy think se em be?
When em turn to defender of beyonce?
Some people talk se all na arrangee
But wetin I see no resemble stage -acting
The whole thing just dey very embarassing
But wetin u go expect from a college dropout
Wey no know the effect of words for mouth
The guy fall my hand big time
Infact, to me wetin em do na crime
Becos Taylor Swift na favourite
of mine.
Phones › Re: Phone Section Chat Room by semid4lyfe(m): 5:06pm On Sep 16, 2009
I've been browsing with 0809ja since MTN went kaput. My only problem is I cant download with 0809ja.

Does anyone here know how to download with it ?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 406 pages)