Semid4lyfe's Posts
Nairaland Forum › Semid4lyfe's Profile › Semid4lyfe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 375 376 377 378 379 380 381 382 383 (of 406 pages)
Phillipe Scolari ? No No No ! |
Autobiographic? I suspected it with the thinly veiled references to some schools and some other stuff in the story. |
Light ko, darkness ni. |
Scheming bitch na em that kessy be. E fit be se she plan everything with chima. Continue your story jare. |
A twist in the tale at last! |
@ aieromon I don check my mail & the thing no dey there. Abeg, send am again to semid4lyfe@yahoo.com |
Person wey hate, na em dey loose Becos hatred go strangle am for neck like noose I dey suspect se the person dey high on booze But make u just relax and keep your cool Abeg, no pay any attention to the yeye fool Cos e be like se na beef be em daily food Dis kain beef bad & at all, at all no good. |
? ? ? ? |
E be like se u don craze and run insane So dis time, I no go hesitate to flog u with cain Becos my intention na to inflict u with maximum pain How u no go do nothin' except to dey rant? Well, I no dey surprised after all, you be nothin but an ant But kai!You need am for urgent brain transplant Because e dey obvious se u don dey craze See - e never töo late as yabaleft still fit cure your case But take dis my advice and comot for dis pidgin house Becos wetin u dey do go ignite fire wey dem don already douse. |
Jay-jay ko, Dundee ni. Wetin em know about ball sef. Yeye! |
How I wish those irate fans had gotten hold of the players with the exception of osaze and eneramo of course. |
Damn! Dr kitaun's brain must be an abacus. Its so analogue. It's obvious he needs a brain transplant. |
Kai! I no fit laugh. We don suffer. Mozambique sef don get bragging rights. |
Kai! See yabis. Laugh wan kill me die. |
@ aieromon Although, I don switch to Etibaba - I still need to be codified on those brazilian boys o. Send am come semid4lyfe@yuurok.com & Pls notify me when you do. |
@ airemon Although, I don switch to Etibaba - I still need to be codified on those brazilian boys o. Send am come semid4lyfe@yuurok.com & Pls notify me when you do. |
As long as phones dey in use, people with phone problems go everly dey. |
Is Yobo nuts or what? Obo osi! Na only to date beauty queen em sabi. Thunder fire that em yeye mouth. |
Gen-Gen! Film don reach action time. |
My soul pleads for you - Simon Webbe |
Yeah! I agree it was a very romantic and impressive performance by Tomiwa. |
Wetin those players deserve na 100 stokes of koboko whip. |
Na only Amodu? I think the players with the exception of Osaze should also do the same. Useless Unsuper Indomie Chickens! |
Yobo was probably daydreaming about Adaeze during the match - lol |
Way to go! |
Up Glo, Up Naija. I think its about time I get a Glo line. |
No be new thing. Companies downsize and retrench all the time. |
Wow! The wonders of photoshop shall never cease |
Ruudie, Thank you jare. Yobo admitted as much when he said they the players take full responsibility for the outcome of the match. I just feel a strong sense of dejavu that we've been in this position before and we all know how it ended. I still can't comprehend why the players where paid a full winning bonus of $10,000 when what they really deserve is 100 lashes of koboko whip. Amodu should be left alone to finish the job. If we qualify fine, if we don't -too bad. |

Those indomie chickens just spoiled my day yesterday. I went to bed without eating and the bad mood still hasn't left me as I just dey vex dey snap at everybody since morning. How that Mikel and Olofinjana dey take make team for their clubs sha? God, those players need 100 lashes of koboko. Yeye unsuper indomie chickens! |