₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,825 members, 8,513,864 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:36 PM

Toggle theme

Semid4lyfe's Posts

Nairaland Forum › Semid4lyfe's Profile › Semid4lyfe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 371 372 373 374 375 376 377 378 379 (of 406 pages)

Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 7:22pm On Sep 24, 2009
Na your smile dey light my way
And your laughter dey make my day
I go like make u be my wife
So u go fit share for my life
I go dey responsive to your need
And I go everly dey do your bid
See - I loved u before I met you
And I don already know se u go be my boo
Although, I admit se I dey smitten
Me and u was already written
As 4 dream, I don see our love child
This one no be tale wey dey wild
Becos true true na only with u I wan grow old & grey
& lai lai, I no go take your luv 4 granted or take am play
I wan make u be the mother of my kid
So abeg talk YES,  make we go do the deed.
TV/Movies › Re: Your Favourite Prison Break Character by semid4lyfe(m): 3:33pm On Sep 24, 2009
I loved John Abruzzi too
TV/Movies › Re: Heroes Volume 4 Begins <<Spoilers!>> by semid4lyfe(m): 3:23pm On Sep 24, 2009
Season 5 ke, when me still dey watch season 4 on dvd. Anyhow sha, nothing spoil - I'll just download the episodes to watch l8r.
Sports › Re: Fifa U-20 World Cup Egypt 2009- The Official Thread! by semid4lyfe(mod): 1:48pm On Sep 24, 2009
FBS

Welldone jare! I just hope we can win the competition cos I'm tired of second place finishes.

BTW, I'm also not tripped by Rabiu Ibrahim. IMO, the guy is over-rated and not as good as all the hype. I hope we have a power playing defensive midfielder like Sanni kaita in this team.
Politics › Re: Ibb Calls For Decentralisation Of Power by semid4lyfe(m): 1:33pm On Sep 24, 2009
Crap! Born again my ass. Can a leopard ever change his spots?
Culture › Re: Ijaw Izon! Ijaw People This is a topic For You by semid4lyfe(m): 9:08am On Sep 24, 2009
Hmmm - just passing by
Phones › Re: Is It True That Etisalat Service Is Everywhere? by semid4lyfe(m): 4:45am On Sep 24, 2009
Eti definitely rocks.
TV/Movies › Re: Your Favourite Prison Break Character by semid4lyfe(m): 4:29am On Sep 24, 2009
Most definitely Theodore Bagwell.
Phones › Re: Only D Best 4 Ur S60v3 by semid4lyfe(m): 11:36pm On Sep 23, 2009
The TTpod player 3.30 I'm using presently on my phone did not require any patch b4 it worked but as u have mentioned it pls upload the patch.
Phones › Re: Lovely Text Messages by semid4lyfe(m): 11:28pm On Sep 23, 2009
Aieromon, no mind dem jare. Ass u dey look dem so, dem dey suffer from agro no be small.

I dey suspect se all these text messages are from all those N50 booklets sold at bus-stops and under bridges.

Make una try dey original na.Haba!
Phones › Re: Phone Section Chat Room by semid4lyfe(m): 11:16pm On Sep 23, 2009
Add me on YIM. I.D is same as NL username.
Literature/Writing Ads › Re: Download Any Novel Or Magazine U Want (RIGHT NOW) by semid4lyfe(m): 8:20pm On Sep 23, 2009
Kaydkay

Nice work. Thanks for the Dan Brown book - The Lost Symbol.
Literature › Re: Your Thoughts ,my Thoughts,our Thoughts. by semid4lyfe(m): 8:11pm On Sep 23, 2009
So many confused & clueless peeps in here.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:03pm On Sep 23, 2009
@ Adebayo201

Sorry jare, I just dey let off steam
No be se I no wan make u join our team
Normally, I dey very friendly n cordial
Infact 4 here, na me be d most jovial
It's just dat presently I dey depressed
So abeg, make u no dey too vexed.
Literature › Re: 06:22 :- Daily Travel Diary Of A Kent To London NL Commuter by semid4lyfe(m): 1:13pm On Sep 23, 2009
Do o! No vex. I'm sure there will be other days for u to stare at Miss S legs.

Very interesting, sha.
Literature › Re: The Beginning Of A Teenage Love Affair. by semid4lyfe(m): 1:07pm On Sep 23, 2009
Na wa o! See trips.
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by semid4lyfe(m): 12:35am On Sep 23, 2009
Woekilemo - Asu Ekiye
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by semid4lyfe(m): 12:31am On Sep 23, 2009
Fifteen - Taylor Swift
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Adebayor accused of theft of arsenal players' boots by semid4lyfe(m): 12:26am On Sep 23, 2009
Breeze don blow, fowl yansh don open.

This Adebayo is as foolish and stupid as his height.

Ole aji bo ole.
Sports › Re: Fifa U-20 World Cup Egypt 2009- The Official Thread! by semid4lyfe(mod): 12:16am On Sep 23, 2009
Nice! Can't wait for Naija's Ist match.
Phones › Re: Only D Best 4 Ur S60v3 by semid4lyfe(m): 11:34pm On Sep 22, 2009
Just2nice thanks. Na TTPod player 3.51 for s60v3 I dey talk about o.
Literature › Re: The Beginning Of A Teenage Love Affair. by semid4lyfe(m): 11:20pm On Sep 22, 2009
Foolish Girl. Imagine the yeye audacity.

She lucky se no be me her popsie.
TV/Movies › Re: Voltron Defender Of The Universe by semid4lyfe(m): 7:52pm On Sep 22, 2009
I remember a little incident back in those days. My friends had missed the previous day episode of voltron so I was telling them what happened

I was like the lions formed voltron, and fired missiles bla bla bla at the robot but that had no effect so they finally formed BLADING sword and slayed d robot. When I said this my friends burst into laughter & I was like what's wrong - na em 1 of dem say - ode, its BLAZING sword n not BLADING sword. From dat day, I became d butt of their jokes whenever we were talking about voltron.
TV/Movies › Re: The Movie Club by semid4lyfe(m): 7:33pm On Sep 22, 2009
I watched Bourne Identity & didn't bother with supremacy and ultimatum because the plot of the films were different from those of the novels.

IMO, if the original plot is going to be changed then the film shouldn't bear the name of the novel(s).
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 4:36pm On Sep 22, 2009
? ?
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 4:33pm On Sep 22, 2009
? ?
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 4:33pm On Sep 22, 2009
@ Adebayo201

Shey na pidgin u dey speak abi na tongue?
Cos I no grab wetin u dey try talk for so long
Moreover, wetin concern u inside broda & sista matter
I hope u no be 1 of those wey dey engage in idle chatter
Look if dem send u 4rm my villa, go tell dem se I no dey
Becos I no know y u dey carry your bad belle come my way
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 2:35pm On Sep 22, 2009
Maedan, its alright nothing spoil
No think se I dey vex and dey boil
And pls my post no be 1 of hate
I just wan set the records straight
So peeps no go think se we dey date
Like u said all na just play play & fun
So make we no bring out any gun
Becos na only we the fire go burn
After all said n said, I no fit deny u lai lai
Cos when my babe bin leave me & talk goodbye
And inflict me pain wey hurt pass sting of bee
You consoled me & was always there 4 me.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 2:35pm On Sep 22, 2009
Maedan, its alright nothing spoil
No think se I dey vex and dey boil
And pls my post no be 1 of hate
I just wan set the records straight
So peeps no go think se we dey date
Like u said all na just play play & fun
So make we no bring out any gun
Becos na only we the fire go burn
After all said n said, I no fit deny u lai lai
Cos when my babe bin leave me & talk goodbye
And inflict me pain wey hurt pass sting of bee
You consoled me & was always there 4 me.
Phones › Re: Only D Best 4 Ur S60v3 by semid4lyfe(m): 11:20am On Sep 22, 2009
I need TTpod player 3.51 dat will install on my phone & not give me system error when I try to open it.

All d ones I've gotten from sharemobile & frendz all have d problem of 'system error'
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:16am On Sep 22, 2009
Time don reach make I clear d air
Me and Madam Maedan no be pair
Me and her just be good cyber buddy
And make I remind una se she get hussie
Em dey busy so e no dey too come around
But em dey keep em ear close to d ground
So abeg make una no spread rumour
If na joke, to me its lacking in humour - lol.
Literature › Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:15am On Sep 22, 2009
Deleted - Same as post below.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 371 372 373 374 375 376 377 378 379 (of 406 pages)