Semid4lyfe's Posts
Nairaland Forum › Semid4lyfe's Profile › Semid4lyfe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 406 pages)
I've been browsing with 0809ja since MTN went kaput. My only problem is I cant download with 0809ja. Does anyone here know how to download with it ? |
The guy is a pompous fool jare. Very annoying dude. He should be banned from attending award shows. |
Kanye West deserves to be called worse names. He must have been on cheap weed or something. Imagine the foolish audacity. That guy should be banned from attending award shows. |
Hmmm ~~ Mine is from a Frederick Forsyth novel - The Fist of God. It was the opening line of the book. I can't remember the exact line but I think it was something like this ''The man who had 20 seconds to live was laughing''. |
I just say make I show face for dis our thread B4 I comot for house go find my daily bread See - I never bathe and I dey in a hurry But I'll be back, so make una no worry Hmm~ I gats go now as I no wan late I'll catch u guys at night around eight See ya. |
? ? |
@ Aeiromon Lets hook up on YIM for a little tete-a tete. YIM is same as NL username. |
Configure it manually and stop making noise. |
Wonderful News! I'm happy for him. I doff my hat for the greatest novelist/writer to ever emerge from Africa. |
@ Ruudie Na person like u yorubas' dey call 'la i wo iwe' For dis thread, na u be the undisputed 'igwe' Even me dey trip for ur origo waffi flow Guy- abeg ur pidgin rhymes tøo dey glow In short, na u be the star of dis our show I no get much to say or write But when I see person wey dey tight I no get choice than to commend am Becos me know se pidgin poem no be yam. Well done! |
@ Atreus Nice but too many typos. I can easily relate with the characters ~ Infact one of them reminds me of someone in my life. BTW, I think Myne white & Sugarbelle are right on the name thingy but u can leave it as it is - Its definitely not a problem for me. I'll definitely be following up on this thread. E ku se! |
@ Atreus Nice but too many typos. I can easily relate with the characters ~ Infact one of them reminds me of someone in my life. I'll definitely be following up on this thread. E ku se! |
Angels and Demons by Dan Brown. I have the movie but I ain't watching it till I finish the novel. |
Anambra is a big place. I think kidnapping is more rampant in the major cities ( Onitsha, Nnewi, Awka etc) than in the interior villages so I think to a large extent your safety depends on where you'll actually be staying. IMO, the villages are relatively safer than the cities. |
Laughable and pathetic! |
@ FL Gators Young lady, the pleasure is mine Cos ur beauty is ethereal and divine - lol |
Poor thing! I feel for the gal/guy |
U for tell me se u write ur post with musical note Becos na that lingo dey sweet me the most Na now, I come dey comprehend your post To talk true, I like this your expression style Becos e dey unique & different by a mile Anyhow sha, just continue to dey do ur thing Just rmber se our lingua franca for here na pidgin |
? ? ? |
@ FL Gators Wetin be the message of wetin u write? Shey no be se your emotions dey soar like kite ? I read am from beginning reach the end But still, I no fit decipher or comprehend Abeg u fit give me the simple pidgin translation? Becos dat your oyinbo poem just fill me with confusion. |
Typical Patrick Obahiagbon! Over grammer dey worry the guy. |
No mind Ruudie jare ! The guy na bi - He swings both ways - lol. BTW, ain't it time u continue your story or have you come down with the dreaded 'writer's block'? |
Its not unusual for a coach to blame his players. IMO, Nsofor, Kanu, Taiwo and Adeleye were collectively responsible for causing the second goal by the Tunisians. For once, I think the players should take the flak for the 'defeat' and not the coach. At this point, I think it'll be pertinent to mention that Tunisia is topping the group today not because of the 2 - 2 draw against Nigeria but becos of the away victory against Kenya. If we had beaten Mozambique, we wouldn't be in this sorry position. We shouldn't take it for granted that we'll beat any team in Abuja. Away wins are equally as important. |
Wow! This guy dey vex no be small. He completely took Dele Momodu to the cleaners. |
Pastor Chris ko, Reverend King ni! |
PRAYER OF THANKS Baba God, na becos of u I still dey So to u, I go everly dey pray I never read bible from Genesis reach Revelation But I know se na u be the road to salvation For my life, I don succumb to many temptation But u still give me your heavenly redemption Bless and bombard me with divine promotion And come promote me beyond all expectation Gbege and wahala too plenty for dis life But u lift me above all the strife My blessings I no fit count Becos second by second dem still dey mount Baba God, na ur love be the ultimate Becos e carry big weight & no get expiry date Therefore, na u I go dey follow Becos na u be the road to a better tommorrow. |
Nigeria - Great Nation, Great people, Bad Government! |
What an irony! |
Breeze don blow, fowl yansh don open! Oya MAKE U DEY WAKA ALONE cos I ain't reading no more. |
@ Ladman I feel your pain bro. Na me the result pain pass. |
@ Viviko I wish I could switch on and off my allegiance as easily as you do. |
@ Viviko I wish I could switch on and off my allegiance as easily as you do. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 406 pages)