Shonepa's Posts
Nairaland Forum › Shonepa's Profile › Shonepa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 42 pages)
Even falz the bad guy know say the 2 no dey wear the same shoe. SmartProf: |
Una dey always think say una sabi things and thats bleeped up. How many regions Nigeria get? And how many did Obi win? Obi won his region and the regions he played religious card. Thats the reason u can only make reference to the FCT. Make una get sense una no go gree. Obis philosophy? Which working philosophy has the Federal Govt or even other states followed. That dumb mofo that keeps playing on your emotions. The idiot still come form crying....shey dem no open em yansh? Which election em papa win, i dey tell u...he had his opportunity but he wanted it all. Simple mathematics 3 of dem together could not deafeat APC, he actually won the election APC. Obidients wey never use their money buy newspaper, ordinary complete sport seff for their life dey form say dem sabi politics....una dey mad. Proudlyomonna: |
Makinde delivered for Tinubu, you so full of bitterness...it cant take you anywhere, u drown in it. Better move on with ur life. West side till i die.....U get mouth they call people names, wetin u don do personally for these people? For Lagos no agbero fit chance me....take it or leave it. Even people we refer to as ajebutter know say Eko o gba gbe re! know dis and know peace MurderFucker! Massiveglory: |
Foreeeeeeeeeeever.....loud it! Franzinni: |
True be say before the presidential election no body sabi Gbadebo, Jandor na em be sanwo closest competitor. Come presidential election, based on the result in Lagos, morale gum them. Fact: the major reason LP had more votes in Lagos is mulsim/muslim ticket of APC, we all knew some groups in APC where against it and many Lagosians too did not support it. Na some regions religious card fit work, and its a shot to the leg in Obis case, cause you automatically created enemies in other regions. Finally, LP know say Lagos get thugs in every corner of the state, dem cum get mind dey talk say dem go comot sanwo of Lagos, again dem don get follow cum hatred. Politics go far, if dem geirit dem gerit, if dey dont gerit dey should forget abourit. AsomArchitectNG: |
I still dey talk am, with all the scripts wey dey write dem still Lule, LP suppose dey Nollywood. Fact, anybody wey claim say dem intimidate am no be omo adugbo, my polling unit na testimony....unknown faces claiming dem be omo adugbo we challenge their mama; some of them no even know the name of the area wey dem dey....tell me why dem no go collect. Dem ship dem cum from East make dem cum vote for Lagos. Thier mama bigdammyj: |
See the mumu, e be like person wey dey forecast weather. ARISE TV dey find person o. Just look at that shinedu boy, 20 or 22 em seff no sure of em evidence. Why i go dey tipex figures, when i can easily add 1 to the front, even u won run scam. Mumu boy.....o luleeee, flawless victory, FERTERLITY Maize247: |
Simple analysis: All these thugery story, its a norm in the public space, its done all over the world. The thing is that its not obvious, but its there. We learnt this dirty behavior one way, the Whites. The used a black man to enslave another black man. Now the black oppressor feels his superior (Power). America got their Independence around 1776, which is 247 years old. All this intimidation, corruption happen there too, but presently they have fine tuned it, its almost invincible. E.g America will come on air and say they dont deal with Terrorist; and actually they are the No 1 country that deals with Terrorist in as long as it suits them. Nigeria, 63 years this year, our democracy is still young, there will be improvements no doubt. But we as a people need to know its not about this politicians, its our mentality. Buhari was half right: some youths are truely lazy, what a common Nigerian sees in Government is how to steal public funds. He will use the reason of past corrupt leaders to justify a reason to steal. Finally, Charity begins at home, Parents are the most important factor on what a child becomes in future and those youths that have achieved some greatness in life should carry these so called thugs along, if we abandon them definitely the Government will continue to use them. God help Nigeria superlanny: |
Na Gamble nothing less tha sportybet na em dis woman play. Make she dey follow Obi go every court case o. If Obi lule, her political career wey she won build on top Endsars don lule be dat o She go just delete from social world. Lol Inactive......idle......o boi IyaebeTheGreat: |
Dem tell u say Biden remember wetin happn last month, last week, even yesterday? Baba don skip. SpecialAdviser: |
Bro i dey beg dem make dem no cum, remember the first time whites cum dis continent, dem cum Ripp us, still dey cash out. Their job na to share this continent finish, na why some Africans dey proudly call dem selves Arabs. The plantation where dem dey use blacks for dat year...dem don replace am with companies my boda. Choose one black man to be their oga, give am plenty money to make am feel say em be part of dem, come dey give peanuts to the mass workers. Na same method dem still dey use till today, na just the nouns dem just dey change. Make dem dey their day abeg. No be by president wey win election, na president wey go fit change am for them we want. All of a sudden una go realise fuel wey dey scarce go dey, food wey price dey go up, go fall drastically. Simple arithmetic, if we don serve oyinbo to their satisfaction, Nigerian will share the remaining. But remember in economics...human wants cannot be satisfied, so oyinbo must come back and take again and again....till thy kingdom come. Yoga ykalhaji: |
All the thing wey i yan true pass ur life. Ignorant mofos, instead make u na learn una go they form prof we una bo be. U really quoted ur life in a nut shell as ur brain no gree catch network na em u cum dey distinctly stupid. Enemy of progress....Ogun kii u there. Just becos wey no dey abuse una...u think say u sabi. Ogun lo ma pa ipi lapikun yin. Idiooot......wooooooooo! No dey shame Imagine wetin dus bastard they write with em full chest. If ur generation see wetin u write, dem for talk say make dem abort u, ur use the sperm di soapy. Ewure oshi Karnice600: |
Drug baron ko, dem dey talk about air polluition, something big companies, cars na em dey cause this things. If u blind, u no fit see lawma officials cleaning most of our roads. Una wicked...i dey tell u Racoon: |
Abeg make dem greet am from far, make dem no near us. Na now i go know if Tinubu na JAGABAN. All the contract wey dem don sign with these oyinbo people its high time we renegotiate or terminate am seff. Dem too ripp us abeg. Its a shame popular richest man in Nigeria, the best he can do is spaghetti, sugar and cement, ordinary simple tech we no fit produce one. JAGABAN......hmmm no fall hand o helinues: |
Which world move on? Dis idiots don kill our country finish. E no go better for dem. Why una blind like dis? When did APC come into power? This white people u worship na dem kill African countries pass. Make person still dey ripp u after Indepence or change of flag d way i see it. Where u think most of our African resources dey go? Make una get brain o, anytime a white man talk say em dey come Africa, e dey cum carry our wealth/destiny comot. Abeg make dem no come Nigeria abeg. Who their coming Epp. Faber: |
Make dem dey their day joh God1000: |
And why will he be wooing GRV? The guy family seff get Billions na, wetin most people no know about that family be say dem don dey share money tey tey with Tinubu mama. When u talking of Cabal in Lagos that family dey top 3, dem no dey shout. GRV wants a seat in politics, his time never reach. If em time don reach, as long as Tinubu is still alive GRV go contest under APC. Na pilitics we dey talk about. If you have value, politicians will come and knock on ur door. Felabrity: |
Freddy ko....Jason nii...these names dey funny sha |
Make Falana represent who? helinues: |
What do you mean they expected obidients to protest? Its not always about you. Pdp aslo have their own suit at the court and dey still protested. World end? Una know say una no get control over una selves, na why una no protest. Endsars no dey comot for una mouth, the worst protest ever. Cryomancer: |
Let him run upandaan....some pple do am for past, e no new? As regard, there is nothing like God fatherism in advance countries...u been naive. E dey everywhere, na name dem just change. Yoga God1000: |
What is democray? If you understand the concept fully, you know is all about Majority and Minority. It has never gauranteed peace. Tribalism/Racism and so on is a follow come package of democracy. Politicians weaponise it, thats why u see shit happening in so called developed countries with democracy. Ejimako is getting it twisted, Obama is a United states Citizen; its just like saying every black American is African. We all know their roots is from Africa. Thats why same whites tell us Jesus is white and the devil is black. Na follow cum problem we get for dis country, the solution is out there, but who get the mind? God1000: |
Spurious claim? If you too young to know, u dont even need to google it. Ask your elder ones. Stating fact to you is more of waste. Yoga. mu2sa2: |
The same Godfather that fought for this democracy you enjoying now, while u had a kindergarten brain this man campaigned for Abiola; wanted by the military after Abiola was killed. Do you even know what Godfather is? No be movie o Hes been doing his best for this country, just because of hatred you want to damage the good works in Lagos state. Remember, anything that comes with anger will always lead to a disater. No cum spoil my Yoga abeg mu2sa2: |
When the narrative suites you remember a Lagosian is suppose to govern. After all the trash about Lagos no be anybody papa land. And if you tell me u know this Lagosian i challenge u, u googled him. U dont know shit about em. And before u come and write plenty things, me xabi their family, if u need more proof we go lay am down. Gbadebo? Na after presidential election dem sabi dis one na. kk2027: |
Wetin dem xabi. As a lagosian if u take ur time and undertsand this people called agbero, u go know say them be same human beign like u and dem fit reason. I remember that year wey i dey travel go school, if i don reach park book seat...i go just go one mama place buy few of dem sachet chelsea omo i don turn king o, gist with dem till bus full. This ppl re fucking loyal. When ppl see dem as thugs and avoid dem feeling u better dan dem....well them go reason ur mata Moh247: |
Atleast the person managing his account should do a better job, also, he should be aware of content dey upload or post. Or na APC hack em account? kozmokaz: |
I always tell people to stop embarrassing themselves...do a little research...small atleast You talking about obj introducing mobile phones ..u get sense so? So we no dey communicate before OBJ? Before u jump come write rubbish....make i clear u we had NITEL, instead of that old man to invest in our own telecoms....he sold their license....SOLD .....who does that? Baba cash out even till now em still dey cash out. And its a bitch move mentioning his family name....hear ur self? It means u no get family name, what a pity.... Finally i will quote u, cos u just shot ur self "At your age, you’re still not ashame of yourself, Illiteracy is really a disease and it’s telling up on you. Yoga cjudy: |
Quick question? Who em praise? Yoga LilyColin: |
Its a pity we dont learn from history. OBASANJO, the same person behind unknown soldier, the same person that Oputa pannel served. Same person Timaya sang about dey don kill dem mama/papa Make una dey try fear God Yoga keymatt: |
There is a quote...the devil u know is better than the angel u just met. Yoga onuman: |
But how many people smart? totit: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 42 pages)

