Jokes Etc › Re: Incredible 52 Toothed Human! by StudioCFR(m): 6:02pm On Aug 04, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 6:00pm On Aug 04, 2010 |
Him quench before? |
Jokes Etc › Re: The Most Annoying Words To Youth. Lol by StudioCFR(m): 5:59pm On Aug 04, 2010 |
I trust you lol |
Jokes Etc › Re: slowpoke by StudioCFR(m): 4:06pm On Aug 04, 2010 |
Bounce! I no send you |
Jokes Etc › Re: slowpoke by StudioCFR(m): 3:16pm On Aug 04, 2010 |
Whatevs |
Jokes Etc › Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 2:31pm On Aug 04, 2010 |
Tehehehe |
Jokes Etc › Re: slowpoke by StudioCFR(m): 2:26pm On Aug 04, 2010 |
I be big man pikin - we not on the same level. Recognise! I'm done with u- comot! I wan pass |
NYSC › Re: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by StudioCFR(m): 2:24pm On Aug 04, 2010 |
Nella i no even like u before - so anyhow u be when u cry i no wan know. No offence |
Jokes Etc › Re: slowpoke by StudioCFR(m): 2:21pm On Aug 04, 2010 |
Poor thing |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 2:20pm On Aug 04, 2010 |
I dont know what u talking about - sorry! |
Jokes Etc › Re: slowpoke by StudioCFR(m): 1:26pm On Aug 04, 2010 |
Chai- naija sisi wicked lol |
NYSC › Re: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by StudioCFR(m): 12:42pm On Aug 04, 2010 |
Cry like a baby |
Jokes Etc › Re: The Tragedy Of Men: by StudioCFR(m): 12:40pm On Aug 04, 2010 |
See who's talking- mtchew lol |
Jokes Etc › Re: The Tragedy Of Men: by StudioCFR(m): 11:08am On Aug 04, 2010 |
Stale gist' |
Jokes Etc › Re: Dumb: by StudioCFR(m): 10:02am On Aug 04, 2010 |
Where is the joke? |
Jokes Etc › Re: Break That Record by StudioCFR(m): 9:30am On Aug 04, 2010 |
I still dey search for the joke |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 9:28am On Aug 04, 2010 |
Mehn i just dey- no shaking. How yo side na? |
Jokes Etc › Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 8:14am On Aug 04, 2010 |
I trust u |
NYSC › Re: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by StudioCFR(m): 8:10am On Aug 04, 2010 |
Stale |
|
Jokes Etc › Re: The Most Annoying Words To Youth. Lol by StudioCFR(m): 8:01am On Aug 04, 2010 |
Dis one u dey attck me anywhere i glow like dis wetin happen? Na so dem dey show person love for yo village? Lol |
Jokes Etc › Re: Still Makes Me Laugh! by StudioCFR(m): 7:56am On Aug 04, 2010 |
Sledge - go swallow rat poison if life don tire u. No dey biff me cuz na my life i dey live. |
|
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 7:44am On Aug 04, 2010 |
Lol *speechless* |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 7:37am On Aug 04, 2010 |
Yeah me too Efe and cynth menstruates every 2hrs |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 7:16am On Aug 04, 2010 |
Shift make i see road- Una don spoil finish walahi |
Jokes Etc › Re: Bra Size by StudioCFR(m): 7:11am On Aug 04, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 7:06am On Aug 04, 2010 |
Comot! Even for free i no want |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 7:04am On Aug 04, 2010 |
You are on your own |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:00am On Aug 04, 2010 |
Missing me hater? Studio love' by many. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:45pm On Aug 02, 2010 |
@@Black, After satan na woman follow. U better soji yourself my brother. Dont give dem all yo trust- dem fit disappoint u by sleeping even with yo worst enemy. Na the small lecture i wan give u be that. |