StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 294 295 296 297 298 299 300 301 302 (of 416 pages)
You are on your own |
Comot bib - Efe, u don sell fish for balogun market? |
If i piss, u go lick am |
Efe, Give am Hungry Dyt- she missed her period yesterday |
Go drink piss- chicken lol |
So na Cynthoney pad dey smell like dis? After she go dey form big gurl for me- mtchew |
Student |
Takes cover - mehn u wan kill person? *spits* |
No difference - Coconut head |
Where dat dude carry head waka go sef? Yo husband |
Dat guy head no dey fit download something - teaching him is like wasting my time. |
I dey beat small pikin oh. Respect yourself |
Winchie! Infact, back to sender |
Yes - and my car no get brake. So u know what dat means |
Carry yo bowlegs comot i wan pass |
D1ckless, your tiny neck like lizard own. Efe, go and suck yo thumb |
Comot! U want make i burn u join? Lol |
I dey talk to oshodi goat. U be him sister? |
U be mad Person before na- see yo neck like goat own |
Comot! |
De one god give me don do me. And i'm not teaching u shi-shi lol |
I get taste and no be every gurl i dey look her face-- some gurls fine for face but dia inner wears na turn off. Some dey form clean gurls outside wia nobody know dem but no difference between dia house and wia dog vommit put. 40% of naija gurls are durty durty and na dem sabi form pass. Make i give u some lecture brother, if u wan know gurl wey clean reach house, check her toe - her finger and try move closer to her to feel the smell of her hair. And try make her raise her hand u know, her armpit |
Which other business person wey get one hand and one bowleg sabi do apart from gossipping |
GAY SECTION u meant brother lol |
Lol dem no dey ban gays for here. Na only correct guys dem dey ban cuz we no be member |
Bounce comot make i no jam u enter gutter - Wetin i wan toast u do? With dat yo bowlegs. I be big boy na and cellular is not for everybody. |
Homo? Oh i even think sey u be woman- i dey mobile and cant read yo profile. But u no well- walahi |
That u cant do without lol |
Whatevs! |
Comot! |
Off my slippers- suspect! |
Nella, kunbee na hermaphrodite - she want u- and i give una my blessing. *scoffs at nella* I don see brea*st tire. I don feel am with my hands and even my mouth don do justice to am. Trust me lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 294 295 296 297 298 299 300 301 302 (of 416 pages)