₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,007 members, 8,443,471 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 08:14 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 9:51am On Aug 02, 2010
Your business?

U wan arrange boiz to come attack me?
Una no dey take eyes see big boys rolling together?

Thank god my pistol is loaded
Jokes EtcRe: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 9:48am On Aug 02, 2010
Na wa o lol
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:43am On Aug 02, 2010
Who wan relate with u before?

U wey do hand like octopus paul own. Mtchew
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 9:42am On Aug 02, 2010
Tb joshua na person name be dat?
The name wey i recognise na POPE!

Cynthoney no make me vex
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:39am On Aug 02, 2010
Mkpi!

U see me for dream? Why u come dey envy me na?
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:36am On Aug 02, 2010
Comot!
Na today we don dey hear all dat story?
Form form
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 9:32am On Aug 02, 2010
Take that money go buy new bra- no dey disgrace me
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:31am On Aug 02, 2010
Ewu!
Thomas - if dem no see with dem eyes dem no go believe
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 9:29am On Aug 02, 2010
Na today
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:28am On Aug 02, 2010
*Dial clem's number*

Babe hurry come oh, cynth don finish u.


Cynth, u go wish i be yo bf. Lol
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 9:22am On Aug 02, 2010
Comot!

Is dat why u shouting?
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:20am On Aug 02, 2010
Na reality flashing babe.

Recognise!
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:19am On Aug 02, 2010
Cellular no be for everybody-
Jokes EtcRe: The Most Annoying Words To Youth. Lol by StudioCFR(m): 9:17am On Aug 02, 2010
Chai
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:16am On Aug 02, 2010
Network dey fear dat yo voice wey dey sound like Person wey swallow
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:14am On Aug 02, 2010
Quack doc in the building
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:13am On Aug 02, 2010
U DON HEAR OF VIVIAN FOWLER MEMORIAL SECONDARY SCHOOL BEFORE?

Go ask
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:09am On Aug 02, 2010
Cynthony cum again please-your voice dey break
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 9:07am On Aug 02, 2010
Crase man dey sleep?
Jokes EtcRe: Forgive! by StudioCFR(m): 9:04am On Aug 02, 2010
Sledge, your frustration don reach make u go hug transformer.

Your joke no make sense
Jokes EtcRe: Husband Store by StudioCFR(m): 6:57am On Aug 02, 2010
U dey pity am?
Jokes EtcRe: Still Makes Me Laugh! by StudioCFR(m): 6:48am On Aug 02, 2010
Mtchew
Make i go find better thing read - dis thread is a must leave
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 6:40am On Aug 02, 2010
U get time oh - walahi
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 6:38am On Aug 02, 2010
Efe retract dat statement or me and u go put leg for one statement - big boy like me.
My Gucci watch alone reach pay Bibs one year school fee'
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:33am On Aug 02, 2010
After devil na women
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 6:31am On Aug 02, 2010
Enough bibs - no spoil my day with yo stale jokes abeg
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 6:29am On Aug 02, 2010
Some nland babes dirty no be small.
*spits*
Jokes EtcRe: Forgive! by StudioCFR(m): 6:24am On Aug 02, 2010
Where is the joke?
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 12:32am On Aug 02, 2010
In yo dreams

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 416 pages)