Jokes Etc › Re: Still Makes Me Laugh! by StudioCFR(m): 11:13am On Aug 02, 2010 |
The joke no try at all- walahi |
|
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:09am On Aug 02, 2010 |
The one nature connect put for yo chest? Why not |
NYSC › Re: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by StudioCFR(m): 11:07am On Aug 02, 2010 |
Mtchew lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:06am On Aug 02, 2010 |
Use short spoon so dat yo short hand go follow burn lol |
|
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:01am On Aug 02, 2010 |
Biff! |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:00am On Aug 02, 2010 |
Dem dey envy me cuz we not on the same level. U don forget 50CENT and EEDRIS ABDULKARIM story foR STAR MEGA JAM? BIFF! |
Jokes Etc › Re: Still Makes Me Laugh! by StudioCFR(m): 10:55am On Aug 02, 2010 |
Cynth- leave my shirt |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:52am On Aug 02, 2010 |
Plumber! |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 10:51am On Aug 02, 2010 |
Ghana gurl- see yo scattered teeths like pig own |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:47am On Aug 02, 2010 |
Winchie! I dey beat small pikin oh. |
|
Jokes Etc › Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 10:41am On Aug 02, 2010 |
Tyre u pick for gutter abi? |
NYSC › Re: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by StudioCFR(m): 10:39am On Aug 02, 2010 |
I still dey find the joke oh |
Jokes Etc › Re: Forgive! by StudioCFR(m): 10:38am On Aug 02, 2010 |
Drex back- is dat why u shouting? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:35am On Aug 02, 2010 |
Dat one na death sentence. Lol Na so u hate me reach? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 10:34am On Aug 02, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 10:32am On Aug 02, 2010 |
Efe go help u cry walahi. Try me |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:23am On Aug 02, 2010 |
U get shi-shi before? Broke ass! Go hug lion jor |
Jokes Etc › Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 10:21am On Aug 02, 2010 |
E show for yo leg' |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:18am On Aug 02, 2010 |
Drex back dick1, no pour me dat acid wey dey come out of yo mouth |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 10:15am On Aug 02, 2010 |
Elenu gbeske. U only big pass fly- u fragile, if u near me i go break u |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:13am On Aug 02, 2010 |
Mouth jor- u no fit do shi shi. Erm u fit come your luck atleast once. Make we see if u no go chop belleful too |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 10:11am On Aug 02, 2010 |
Customer dey wait for u? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:09am On Aug 02, 2010 |
Why u dey ask? Biff! |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 10:07am On Aug 02, 2010 |
I no wan follow u dey carry gun for night na |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 10:05am On Aug 02, 2010 |
Na lie! I just wan stay outter trouble |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:03am On Aug 02, 2010 |
All the chicks wey don make mouth sey dem go handle me dey end up begging me-- even some dey halla my name. And after everything, dem dey tell me thank you and even beg for more. Cynthoney u no fit do shi-shi. Na u go beg |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 9:58am On Aug 02, 2010 |
I be Guru - na one's in a while we dey show |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 9:55am On Aug 02, 2010 |
I just hope dat hand no go find hin way into my pocket. I don begin dey fear u |