Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 4:34pm On Aug 02, 2010 |
Tehehehe Craze |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 4:33pm On Aug 02, 2010 |
Lol hhmm |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 2:48pm On Aug 02, 2010 |
If i talk my own now u go say i corrupt lol |
|
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 2:43pm On Aug 02, 2010 |
Soul snatcher hehehe |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 2:39pm On Aug 02, 2010 |
I be big boy- i no get all dat time |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:37pm On Aug 02, 2010 |
Cynthoney dem no dey take eye see fine boy for your village? Let me be please. I do u and no settle? |
Jokes Etc › Re: Yoke Chat With Blacksta - Off D Record - But Small Spoil Body Dey Sha. by StudioCFR(m): 2:35pm On Aug 02, 2010 |
U dey lust for another man property. Mtchew |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 2:33pm On Aug 02, 2010 |
No make me throw u inside boot |
Jokes Etc › Re: Yoke Chat With Blacksta - Off D Record - But Small Spoil Body Dey Sha. by StudioCFR(m): 2:27pm On Aug 02, 2010 |
U wish Chai, person wey i think sey dem soji, na dem mumu pass |
Jokes Etc › Re: Yoke Chat With Blacksta - Off D Record - But Small Spoil Body Dey Sha. by StudioCFR(m): 2:23pm On Aug 02, 2010 |
Black walahi u no get work - Naija_sisi sidon ontop her boyfriend leg inside room dey tell u to dey post joke' make she and boyfriend don use keep body and soul together and u mumu dey post jokes wey no even tight. Comot! |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 2:05pm On Aug 02, 2010 |
Lol U dey fall my hand wit all dat picture - but dat one no go stop me from liking u |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 1:58pm On Aug 02, 2010 |
U dey use dem do pillow? Cuz nothing poverty no dey cause |
Jokes Etc › Re: The Most Annoying Words To Youth. Lol by StudioCFR(m): 1:52pm On Aug 02, 2010 |
Cynth u dey make me laugh walahi lol Me and u? Tufiakwa |
|
NYSC › Re: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by StudioCFR(m): 1:40pm On Aug 02, 2010 |
Hehehe college of ejaculation |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:35pm On Aug 02, 2010 |
Nairaland don give u opportunity to talk with me and now u wan abuse am. Nnama! |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 1:33pm On Aug 02, 2010 |
Hehehehe bad gurls |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 1:04pm On Aug 02, 2010 |
U get eczema For face? Why u think sey i go run? And i'm not yo dear- sorry for disappointing u |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 12:40pm On Aug 02, 2010 |
U dey find who go kill u |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:39pm On Aug 02, 2010 |
See as u re-semble something wey wan die today or tomorow |
Jokes Etc › Re: The Most Annoying Words To Youth. Lol by StudioCFR(m): 12:37pm On Aug 02, 2010 |
U wish |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 12:35pm On Aug 02, 2010 |
U no worth my time- Bounce! |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:34pm On Aug 02, 2010 |
Drex go dat side so dat people no see us together - thinking u are my friend. U too local |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:52am On Aug 02, 2010 |
Go hug transformer if na dat one dey pain u. Ewu! |
|
Jokes Etc › Re: Still Makes Me Laugh! by StudioCFR(m): 11:48am On Aug 02, 2010 |
Fowl! |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:46am On Aug 02, 2010 |
Lol pix talk. Nairaland don make some people no dey know dia level again |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:44am On Aug 02, 2010 |
Read am again- coconut head |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:39am On Aug 02, 2010 |
I see u haters tehehehe Na wa o |
Jokes Etc › Re: When Life Gives Lemon Make Lemonade by StudioCFR(m): 11:16am On Aug 02, 2010 |
I like that |