Sundaygray's Posts
Nairaland Forum › Sundaygray's Profile › Sundaygray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
Awww...That is so nice...the life dey shock personality sometimes |
Yes na. Banana and rice, yoghurt, bread. etc |
If that girl get sense make she leave you. A man like you cannot control your urge abi? You think say by her living with you na steady sex. Ask married men how many times they sleep with their wives in a year. ;DYou almost raped her, in fact you rape am! Shoo... you came to nairaland to even type this rubbish. You get mind well well sha, dey tear woman pant like say she owe you money ![]() |
KangaIye:You be ritualist, how you take get that kind money. |
Oga pay your debt, why you dey do like that? That is wickedness |
I for join report that borrownow app, only I haven't used it and I don't take loans, especially not from apps. That borrownow app is giving people money when they didn't ask for it and mandating them to pay with interest. Customer care is inactive and they end up harassing you and people close to you for it. Borrowing people money without their consent and with interest is fraudulent no matter how you see it. ![]() |
Omo that abeg... this can be uncomfortable. |
Abeg make una leave the guy make him enjoy him life |
Ah brother that rate big o |
Imagine wetin “legal” apps dey do…. Everybody na thief for this country |
illicit:Truer words have never been said ![]() |
Mumu clout chaser. To be honest, incest go don happen for bible if you reason am... if adam and eve were the first people on earth, they definitely f****d within their family to procreate... |
Free the man abeg. Abba Kyari una leave am dey roam free. |
I nor fit know, i nor dey buy fuel again. Na only ritualists dey do things like that |
NovesaTillie:Be like you dey watch Discovery ID |
Oga you leave woman when dey her prime for 2 years, what did you think was supposed to happen? I no blame her. She had it in her mind that you were broken up and you might not come back for her. No be all of una dey talk say make dem nor take relationship too seriously? . I love my girl o but if me or her commot the country, problem don dey. Una for break up officially so that as you come back like this, this information no go affect you. But what do I know. ![]() |
Eiya, you go grow up soon sha to understand say life no be like that. Always lower your expectations if you wan manage happy for this life. ![]() |
I just filled my head with information I might never use ![]() |
Bro just calm down. ![]() |
iPhone 11 pro and Samsung Galaxy S10 |
bigjackass:The show has an extensive amount of vocabulary between the cast. The show centers around 5 guys who have an incredibly high IQ....Watching American or British movies in general will greatly improve your vocabulary, but the big bang theory is on another level. The level of grammar na something else, very well polished. You go google well well too. Give it a try if it won't be a burden for you. |
Watch the big bang theory. ![]() |
Oga know say it's over. Call her make you ask am wether the relationship don tire am. Break up with her and focus on your financial status. Always have it at the back of your mind that anyone can leave at anytime. |
Dress well, you're already a smart guy. Take care of yourself, woman go come. Wetin go sup go sup. Do not worry about it. I'll advise you not to chase women, especially in this Nigeria, them go bill you, your mind go dey. ![]() |
Men don get sense...who wan dey relationship when sex no dey...You go dey spend money and the future is not sure, why not enjoy the present. Truth is men do not need companionship as much as females do, we need sex. ![]() |
Recognizing this is a toxic behavior is the first step to salvation. Try to dey calm down, jealousy has killed a lot of people, make you no go turn murderer. |
Pikin when misbehave them go flog am normally, just don't do it out of wickedness. |
You're a smart guy for recognizing this....Everything is good when practiced to an extent... the red pill teaches important lessons but no carry am for head finish... It teaches you to pursue your goals in life Excercise more Make sure you are not used by women. To be wiser as a man...but today red pill has become the male version of an extreme feminist. ....Treat people how you want to be treated, I practiced red pill to an extent and then as a smart guy that I am, I recognized myself being toxic then I remove body. Granted, I had a lot of girls but guy relationships no dey last because I dey form macho man. Know where to draw the line as a man, don't hate women, just be smarter and know how they behave. |
Cokahot:Guy the building design is not coincidental at all |
Those symbols I'm seeing from the building structure, i no understand |
So the money when agberos dey collect from drivers no be tax? |
Ask married men how many times they sleep with their wives in a year. ;DYou almost raped her, in fact you rape am! Shoo... you came to nairaland to even type this rubbish. You get mind well well sha, dey tear woman pant like say she owe you money 


