Romance › Re: Nigerian Men Are Crazy Over Ghanaian Ladies by Sundrus: 6:20pm On Jan 11, 2021 |
 abi na Ghana girls dey get wet dreams over 9ja guys. No let me tell u my adventure when i dey Ghana oh. |
Romance › Re: Most Nigerian Girls’ Definition Of Neatness Is ‘makeup’ — Angela Nwosu by Sundrus: 6:15pm On Jan 11, 2021 |
Cunnilingus don become achievement to some girls oh |
Romance › Re: Members Of Stingy Men Association Are Some Of The Foolish Men On Earth by Sundrus: 6:09pm On Jan 11, 2021 |
 Chai see mud play |
Romance › Re: To Our LADIES Out There This 2021 Wise Up Ladies by Sundrus: 5:53pm On Jan 11, 2021 |
 what about the stage wey she go turn to induced feminist or lesbian, dey console herself say she no need man. |
Romance › Re: Why You Should Be Stingy Towards A Girl You Are Not Dating (pics) by Sundrus: 5:16pm On Jan 11, 2021 |
 girls don suffer for una hand. But some men dey fucck up sha. I remember one chairman wey i get that year, the only way we take dey collect money from him hand na to use him sidechick wey we introduce to am. Once she ask am for any amount, the mumu man don give her sharply. Yeye set of men full this country sha. |
Education › Re: Nigerians And Nairalanders In Particular Are Dumb People by Sundrus: 3:46pm On Jan 11, 2021 |
U don vent finish  |
Romance › Re: I Think We Guys Are Paying Too Much For Sex In This Country Called Nigeria. by Sundrus: 3:26pm On Jan 11, 2021 |
 na man wey no know himself go displease himself to please woman just becuz him want 2mins pleasure. Be yaself & do the right thing. |
Romance › Re: If U Love Her Treat Her Like Egg by Sundrus: 3:22pm On Jan 11, 2021 |
Whether u treat her like fried turkey or not, girl wey go mumu go mumu. Just be urself & do the right thing. |
Celebrities › Re: Davido Joins His Father's Pacific Holdings Limited As A Director (Photo) by Sundrus: 11:05am On Jan 11, 2021 |
Nice one from our frog voice musician.Congrats  |
Family › Re: My Guy Said, "O Boy I Don Divorce O". by Sundrus: 8:08am On Jan 11, 2021 |
mosdii: The scales must have fallen from his eyes.
Good for him because Nigerian Girls Are Useless...All Of Them Na hate dey becloud ur sense of reasoning so. |
Family › Re: My Guy Said, "O Boy I Don Divorce O". by Sundrus: 8:05am On Jan 11, 2021 |
Some people like to experience am first hand before them realize say marrige no be for them... |
Celebrities › Re: I Nearly Died After My Marriage Ended In 2 Weeks – Comedian, Princess by Sundrus: 8:00am On Jan 11, 2021 |
Marriage no dey meant for everybody...society go continue to deceive the gullible. |
Science/Technology › Re: This Snake Climbed My Fence This Evening And Almost Entered My House by Sundrus: 8:49pm On Jan 10, 2021 |
Synord: A man was telling me today that Snakes are not poisonous during day time except 7pm - 7am . He sounded so sure and confident  nowadays na ignorant people dey more bold & confident. |
Family › Re: Lady Says A Real Man Supports His Woman Even If Pregnant For Another Man by Sundrus: 8:45pm On Jan 10, 2021 |
Rugged  |
Romance › Re: Why I'm A Redpillers? by Sundrus: 8:34pm On Jan 10, 2021 |
No be only red pill...na claret pill |
Autos › Re: No NIN, No Registration Of Vehicles, Says FRSC by Sundrus: 8:31pm On Jan 10, 2021 |
NIN kill them there |
Romance › Re: mmmmmmmmmmmm by Sundrus: 8:30pm On Jan 10, 2021 |
 the population of mad people for this nairaland dey tickle me |
Romance › Re: A Snob Who Wants To Have Goodlooking Friends But Marries A Not So Fine Man by Sundrus: 8:28pm On Jan 10, 2021 |
mamagee3: [color=deeppink]I just hate snobs.[/color] na only snobs u hate? |
Romance › Re: A Snob Who Wants To Have Goodlooking Friends But Marries A Not So Fine Man by Sundrus: 8:18pm On Jan 10, 2021 |
 ur matter tire me many moons ago |
Romance › Re: Can She Make A Good Wife by Sundrus: 3:58pm On Jan 10, 2021 |
Na smally u dey deal with ooh...girls of that age-range dey always dey stubborn....& na early stage of whoring be that... OP just dey careful with her oh, na immaturity dey worry her. Stop to dey over pamper her. She need to grow up. |
Romance › Re: Lord Your Daughter Are Overcharging Us by Sundrus: 7:52am On Jan 10, 2021 |
cooooooks: Well one can find almost anything in the Bible.
How many sex workers aren't people's wives? lol...na deep question u ask me so...but e boils down to choice. The ladies choose to sell their body for monetary gain....& men dey wey go always patronize them. People libido differ. Some women no dey fit satisfy their husbands sexually for house, some go tell u say their husbands na beast wey dey always rape them for their matrimonial homes. Same thing apply to men wey no dey fit satisfy their wives. These people with huge libido no get choice but to look outside. Na why the market of prostitution go always exist. |
Romance › Re: Lord Your Daughter Are Overcharging Us by Sundrus: 7:14am On Jan 10, 2021 |
 that passage encourage people to fucck ashawo than to sleep with other men wives. |
|
Travel › Re: Can I Move To Canada With 500k to 700k? by Sundrus: 11:17am On Jan 09, 2021 |
Na Ghana e go carry u go |
Romance › Re: Lady Narrates What A Guy Did To Her On A Date After She Brought Her Friends by Sundrus: 11:10am On Jan 09, 2021 |
Ogun go kill that girl that day... Thank God say i dey lucky to dey run shows with sensible girls. |
Romance › Re: Different Types Of Guys When "Chyking" (wooing) A Lady, Funny Meme by Sundrus: 10:36am On Jan 09, 2021 |
Some girls wicked sha...early morning,them go just put on singlet with no bra, with standing boobs wey get huge nipples. Why person no go chyke them & focuz on the attractive tits. That na point of attraction. |
Health › Re: Doctors Please Help! She's Still Menstrates For The Past 20days Now. by Sundrus: 7:09am On Jan 09, 2021 |
I no go say she be the lady with the issue of blood. |
Crime › Re: Pastor Masodje & Dead Beauty Ngegbarane: Body Of Pregnant Missing Lady Found by Sundrus: 7:06am On Jan 09, 2021 |
The word pastor don dey become like babalawo. The way people dey fear babalawo, na so people go soon start to dey fear pastors. |
Crime › Re: Lady Reveals How She Fell In Love & Married Her Twin Brother (photos) by Sundrus: 7:04am On Jan 09, 2021 |
Abnormality don become the new normal. |
Romance › Re: Who's The Most Stupid And Annoying Nairalander? by Sundrus: 8:08pm On Jan 08, 2021 |
Hate na heavy baggage...no dey carry people for mind. |
Romance › Re: Guys, Why Do You Do This? by Sundrus: 6:48pm On Jan 08, 2021 |
Na few men wey their wife or gf dey use kpekus do shakara for them dey involve for that shit. Such men dey try shah. I go marry wife she go come dey hoard obo for me  |
Politics › Re: Trump: I Will Not Be Going To The Inauguration by Sundrus: 5:35pm On Jan 08, 2021 |
Americans don learn their lessons for this man hand...the same way Nigerians suppose don learn their lessons from Buhari hand... |