Christianity Etc › Re: Sex Position In The Bible by Sundrus: 2:43pm On Jan 15, 2021 |
Show us the passage for bible wey specify say man must dey ontop woman.  |
Romance › Re: Can You Put On Suit Without Having A Personal Car? by Sundrus: 2:22pm On Jan 15, 2021 |
thesilentman: Not really,there was a bit of logic in what he told me.He asked me to imagine putting on a suit under hot weather.He even said the car must have AC.He also asked me to imagine boarding a pub-trans and my suit must definitely be smeared with dirts,no matter how careful i am.Reason am. yes na, weather condition suppose join our decision to decide wetin we go put on. E no still necessarily mean say we must own car. No be by force to put on suit, u fit still look corporate without suit. |
Romance › Re: by Sundrus: 2:14pm On Jan 15, 2021 |
5hanklee: Aswear bros. Those girls displayed how fucking wicked they are.  after u don see their sagging breast & yansh wey filled with stretchmarks finish wetin u go do  ...u go use the image wey ur head don capture take self-service abi  |
Romance › Re: by Sundrus: 1:52pm On Jan 15, 2021 |
Oyibo go say u be pervert . But me, i go call u werey. |
Romance › Re: Can You Put On Suit Without Having A Personal Car? by Sundrus: 1:50pm On Jan 15, 2021 |
Just like say u must own car to put on agbada...na just clothes to take cover unclothedness...car no dey attached to clothing na. Human beings & their complex lifestyle. |
Family › Re: How Many Children Would You Like To Have?? by Sundrus: 1:46pm On Jan 15, 2021 |
One  |
|
Education › Re: Ami Victor Ugochukwu: IAUE Student Who Returned Missing Phone To Staff Rewarded by Sundrus: 11:39am On Jan 15, 2021 |
Good for am...e good to dey good. But nowadays narrow minded people dey always glorify evol |
Romance › Re: Have You Eaten??? by Sundrus: 6:07am On Jan 15, 2021 |
Kilishihunter: No me only you my guy Any time girl ask me that thing I go ask them back do you wanna cook for me I just taya including "how was ur night". Very irritating questions. |
Celebrities › Re: Pls Where Can I Buy Yarn In Lagos by Sundrus: 5:58am On Jan 15, 2021 |
Go balogun market. |
Celebrities › Re: Waje Snubs Stingy Women, Pledges Loyalty To ‘Cheerful Givers Association’ by Sundrus: 5:55am On Jan 15, 2021 |
pyyxxaro: She definitely has to be a cheerful giver
With the load on her chest , being a cheerful giver is the only option
Thanks Waje for not being stingy  badt guy  |
Celebrities › Re: Peace Onuoha Builds First House, Dedicates It To Her Late Dad (Pix) by Sundrus: 5:53am On Jan 15, 2021 |
pyyxxaro: RIP SIR
Which People de watch all these films when these gals de act self
Abi naa spiritual movie there de act
Madame more Elbow to your grease  na their fellow vagina people dey watch am. Na only 9ja comedy i dey watch, cuz average Nigerian na comedian. |
Foreign Affairs › Re: Christopher Stanton Commits Suicide After Arrest For Capitol Riot by Sundrus: 5:48am On Jan 15, 2021 |
All this lunatics wey dey for america sef. Trump na number one. |
Romance › Re: Have You Eaten??? by Sundrus: 5:40am On Jan 15, 2021 |
U no serious. Na girls ask that mumu question pass. I dey always rebuke any girl wey ask me that yeye question.asif she go fit buy food for me if i never eat.  |
Romance › Re: by Sundrus: 11:41pm On Jan 14, 2021 |
Hope say no be queer relationship u involve urself in...cuz nowadays i no trust all this una love life...btw, i be homophobic  |
Family › Re: Is It Right For A Lady To Live Alone? by Sundrus: 8:10pm On Jan 14, 2021 |
She need space to take shine her Congo well well. For her little mind, her parents dey cockblock. |
Romance › Re: How Do I React To This? by Sundrus: 7:54pm On Jan 14, 2021 |
Allow her explore oh. No time to drag over wetin no be ur own. |
|
|
Romance › Re: Clearer Pics Of Me Taken So Far (intersex Is Beautiful) by Sundrus: 5:59am On Jan 14, 2021 |
U take style fine |
Crime › Re: A Man Who Was Killed By A Female Corper Was A Serial Rapist Another Lady Says by Sundrus: 10:39pm On Jan 13, 2021 |
Person wey don die no go fit defend himself. Anything dey carried. |
Crime › Re: Man Caught His Wife Sleeping With His Friend In Their Home by Sundrus: 4:33pm On Jan 13, 2021 |
 rugged |
Celebrities › Re: “if You Need Money, Open A Business, Not Your Legs” – Reno Omokri To Stingy by Sundrus: 8:12am On Jan 13, 2021 |
Opening of legs na business to them nah  |
Romance › Re: I Need A Mature Woman With A Good Business Or Work Doing by Sundrus: 8:02am On Jan 12, 2021 |
Kuku say u dey find sugar mummy way go help u carry ur cross.lazy yeye man. |
Romance › Re: Nairaland Family.. I Need Your Help! by Sundrus: 7:55am On Jan 12, 2021 |
RedPanthar: Don't let the community put you under pressure. Here in the SW it's a single year's rent we pay. They are putting you under pressure
Start with 4 acres for example
Rentage 3 x 6000 Naira per acre = 18,000
First clearing = 30,000 Naira
Cassava stick = 8,000 Naira
This is a better smaller model you can start with
You don't need people to give you stipends but something to give you stable steady regular weekly income to boost your capital and keep your dreams alive
Message me on WhatsApp so I can point you in the right direction doubleE70:
 I just hope say the OP go take this input with open mind. |
Sports › Re: ... by Sundrus: 7:43am On Jan 12, 2021 |
Woe unto scammers & moneygrubbers. /\ |
Health › Re: How Can I Get Chubbier In One Month by Sundrus: 7:35am On Jan 12, 2021 |
Oga when u serious u know wetin u need to do. dey say getting sleep dey out of the question.  |
|
Phones › Re: Why Is My Music Still Playing Out Loud With Headphones In? by Sundrus: 1:49am On Jan 12, 2021 |
Ask China...na them get the perfect answer for that question. |
Romance › Re: Is There A Problem Having Two Wives Or Loving Two Women by Sundrus: 7:51pm On Jan 11, 2021 |
For the sake of ur children, no try that polygamy stunt  |
Travel › Re: The New Scam At Murtala Muhammed International Airport, Lagos By Patrick Nwafor by Sundrus: 7:49pm On Jan 11, 2021 |
Everything from 9ja na scam. Even the 9ja constitution na number one scam. |
Romance › Re: My Boyfriend Stopped Calling And Picking My Calls by Sundrus: 7:13pm On Jan 11, 2021 |
Give the niggy space small... When time reach una go settle & do the make up sex  |