₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,500 members, 8,445,756 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:28 PM

Toggle theme

Sundrus's Posts

Nairaland ForumSundrus's ProfileSundrus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 50 pages)

FamilyRe: My Brother's Marriage Is About To Collapse. by Sundrus: 3:20pm On Jan 19, 2021
U for talk about ur own & allow ur brother carry him cross.... For this life, na how u make ur bed na so u go take lie on am.
CelebritiesRe: Men Are Getting Smart, Don't Be A Liability - Tacha Advises Ladies by Sundrus: 12:26pm On Jan 19, 2021
Girl wey don wise up...no time for liability oh.
FamilyRe: How Do I Greet A Barren Woman by Sundrus: 11:10am On Jan 19, 2021
Na wa for u oh...simple "madam how body, hope u dey fine & Oga, hope him too dey fine. Greet am for me ooh" then u go ur way.
CrimeRe: Nigerian Man Beats His Wife To Death In Italy. by Sundrus: 8:00am On Jan 19, 2021
This ones go enter jand go dey mumu themselves there. Foolish fools.
RomanceRe: VIDEO: Shocking Story Of Married Woman Who Slept With Father And Son Together by Sundrus: 6:46am On Jan 19, 2021
U taste pikin prick, u still go taste papa own...if the grandfather dey available u for still go taste dawan own. Generational Bleep. Some girls just dey reason with their toto
RomanceRe: Is She Ashamed Of Her Guy? by Sundrus: 9:35pm On Jan 18, 2021
Them just be fucckmates
RomanceRe: If You've Never Caught Your Parents Or Anyone Having Sex, Then Who Taught You? by Sundrus: 9:33pm On Jan 18, 2021
Gaggii:
Animal dey see other animals na.
that means u see other people fucck, either thru blue film or when u small u see the act but ur mind no fit process am well; ur subconscious mind don betray ur conscious mind.
RomanceRe: If You've Never Caught Your Parents Or Anyone Having Sex, Then Who Taught You? by Sundrus: 9:25pm On Jan 18, 2021
God, natural instinct. Who dey teach animals how to fucck? undecided
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Newcastle ( 3 - 0 ) On 18th January 2021 by Sundrus: 9:24pm On Jan 18, 2021
Arsenal don become mid-table club grin
RomanceRe: . by Sundrus: 11:07am On Jan 18, 2021
Whether u dey take redpill, blue pill, purple pill or orange pill...once u no know urself, u no go fit handle any relationship wey come ur way. Discover urself first before u think of relationship.
RomanceRe: Please I Need Ideas by Sundrus: 9:01am On Jan 18, 2021
Put ya skill to work...
RomanceRe: What Is The Worst Reply You Have Gotten After Asking Someone To Be Your Gf or bf by Sundrus: 8:47am On Jan 18, 2021
I never get any bad reply, cuz i no sabi toast ladies. We go just wake up start to notice say we don dey do boyfriend & girlfriend role, way most times dey irritate me.
RomanceRe: Why Do Guys Have To Pay For Sex? by Sundrus: 10:03am On Jan 17, 2021
Na who need am pass go pay...for this our country & the world beyond na men dey always show say them need am pass. Na why them go always pay. Prostitution na one of the oldest commerce.
RomanceRe: Why Is It Difficult To Let Go? by Sundrus: 9:28am On Jan 17, 2021
I no know why guys dey overlook those things wey dey define girls wey dey their whoring stage. Girl wey wan explore, nothing u go do wey go make her change her lifestyle, if u like give her the whole world. This thing remind me of the movie "original sin".
Nairaland GeneralRe: My Dressing This Sunday. by Sundrus: 9:19am On Jan 17, 2021
I like ur lips grin
Christianity EtcRe: Why Does God Hate Lies? by Sundrus: 8:21am On Jan 17, 2021
Funny thing be say God don reward some people for falsehood inside bible. Any lie way u lie to take help a soul no count.
PoliticsRe: See What Was Allegedly Found In Nigeria That Is Causing Reaction On Social by Sundrus: 8:11am On Jan 17, 2021
For the mumu mind him dey creative. Deathtrap.
Christianity EtcRe: Should A Born Again Christian Look Sexy in Public? by Sundrus: 8:07am On Jan 17, 2021
edoairways:
How many Nigerians love listening to holiness preaching? The holiness preachers are there but the listeners are few
na wetin i don see for most churches i dey talk about oh. Some of them dey do who rich pass inside house of God. The rich people na them dey occupy front seats.
Christianity EtcRe: Should A Born Again Christian Look Sexy in Public? by Sundrus: 7:59am On Jan 17, 2021
Na most pastors i blame wey no dey preach about decency, modesty & contentment. All them dey preach about na prosperity. Everybody wan become Dangote by all means. Avarice don take over their way of life. Value system completely eroded even inside church. undecided
Christianity EtcRe: When Your Girlfriend Is Disturbing You For Sex by Sundrus: 7:00am On Jan 17, 2021
jesusjnr2020:
Why keep a girlfriend in the first place?
good question. Funny thing be say people hardly think before them act. Humans na their own Satan.
BusinessRe: Is It Advisable To Take Loan From These Loan Apps? by Sundrus: 6:56am On Jan 17, 2021
Oga dey very careful oh... Some of them na thief. Them dey get access to ur account. Them go dey act like monitoring spirits. I no advice anyone to try such nonsense; but if u choose to experience am first hand go ahead.
RomanceRe: Crushing On A Friend From Afar by Sundrus: 11:04pm On Jan 16, 2021
The girl go don already get another badoo wey go don dey service her engine. Girls like that dey like sharp guys. OP na ur type Fela call swegbe.
RomanceRe: Woman Allows Madman Have S#x With Her In Public (VIDEO) by Sundrus: 10:10am On Jan 16, 2021
OlayemiAshraf:
Omg where did you put your self-esteem
for concrete jungle, self esteem no count oh. Ur 9ja politicians go tell u more.
RomanceRe: Some Men Self by Sundrus: 9:44am On Jan 16, 2021
Set am up...make u & him brother Inlaw set am up.
RomanceRe: Did I OverReact by Sundrus: 3:59pm On Jan 15, 2021
Naughty chats to nude sharing...from nude sharing to the real deal.
RomanceRe: I Engaged My Girlfriend, Now I Am Thinking Of Calling Off The Engagement by Sundrus: 3:29pm On Jan 15, 2021
That girl don dey ride that guy wey she dey call "just a friend".... dey very careful oh. No go put active olosho for house as wife oh. Except u dey equal to the task.
BusinessRe: Bill Gates At Dick’s Burgers, In Seattle, Waiting In Line To Place His Order by Sundrus: 3:23pm On Jan 15, 2021
The real civilization....
PoliticsRe: Wife Of Bobi Wine, The Ugandan Opposition Candidate Brutalized By Soldiers by Sundrus: 3:11pm On Jan 15, 2021
Na wa
FamilyRe: 'I Hate My Mom!!' by Sundrus: 2:59pm On Jan 15, 2021
Use this una condition as stepping stone...no go marry woman wey dey stingy & selfcentered. That na if u choose to marry oh. Cuz e suppose be choice, no be must.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 50 pages)