Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,586 members, 7,837,214 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 07:07 PM

Sutoboy's Posts

Nairaland Forum / Sutoboy's Profile / Sutoboy's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 65 pages)

Jokes Etc / Re: Sh*t Nigerian Parents Say by sutoboy(m): 6:02pm On Sep 07, 2012
bunmioguns:




your parent too is among sha

Hey u sharrap dere!

Cant u see my friend's son?especially dat SUTOBOY

He is so smart and wise!

Why re u so dull?tell me!
Jokes Etc / Re: Msg To Bunmioguns...my Lovely Friend by sutoboy(m): 5:55pm On Sep 07, 2012
Abeg stop there!

Wetin u mean?

Na wetin u get before?

No bi lower I Q?

U wan dey form for me ur friend!
Jokes Etc / Msg To Bunmioguns...my Lovely Friend by sutoboy(m): 3:35pm On Sep 07, 2012
Roses are red, violets are blue, face like Bunmioguns belong to the zoo. Don't be mad, I'll be there too. Not in the cage but laughing at you. grin

1 Like

Jokes Etc / Re: Hehehehheeh To You Liars........godiswatchingu by sutoboy(m): 6:27pm On Sep 04, 2012
Go4dgame: 2 all my online frnds *GoD'swatchingoveruonCNN*2 all my online frnds *GoD'swatchingoveruonCNN*2 all my online frnds *GoD'swatchingoveruonCNN*

make dem hear now
Jokes Etc / Re: Indian Girl by sutoboy(m): 6:24pm On Sep 04, 2012
bashy_demy: Dirty minds


for your mind?
Jokes Etc / Re: Pls Bin Gbagbo Only!!! by sutoboy(m): 6:21pm On Sep 04, 2012
bin gbagbo:


* hands him a calabash of ogogoro to leave me alone *

ur madness na grade one
Jokes Etc / Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 1:45pm On Sep 01, 2012
bashy_demy: Whats going on in here?

Check later pls!
Jokes Etc / Re: U Can Smile by sutoboy(m): 1:07am On Aug 31, 2012
booqee: *faints instantly!*

Madam!why u faint?

U see Bunmioguns Junior?
Emperorjames: [color=#006600][/color]Me na 1 to 50 i know o, from 51 upward i knw sabi again o embarassedMe na 1 to 50 i know o, from 51 upward i knw sabi again o

I no blame u nah!

U no be beta human being now! grin
Jokes Etc / Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 10:41pm On Aug 30, 2012
booqee: grin grin
well, bingbagbo wey suppose give us answer to dat question..don dey behave like bush pig. embarassed

No mind am joor!

Na just animal with human skin!
Jokes Etc / Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 10:09pm On Aug 30, 2012
bin gbagbo:


na your papa go come ansa that one!, bush pig!! angry angry

U be eediotta!

Ode,mumu,oti fa gbo yo!

Dejo,U no say ma papa na Pastor?

Why u kan dey solicit for dat mad man?

I no folo u talk so mak u mind ur own side oh!Amebo oshi
w
Jokes Etc / Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 9:34pm On Aug 30, 2012
booqee: Well, d question i'm more interested in is, what breed of dog is he?? undecided


Bukola!!!!!!

Haba I too luv u die!

U too brilliant!

Who go kan answer dat one now?
Jokes Etc / Re: Apple Laptop, New Edition by sutoboy(m): 8:53pm On Aug 30, 2012
bunmioguns:

shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked

you wan make i wound d innocent damsel with my loooong thing grin grin grin grin grin grin grin grin

Na who no knw say u bi Horse?
Jokes Etc / Re: U Can Smile by sutoboy(m): 8:46pm On Aug 30, 2012
MuhMubRaj: Sutoboy aswear u no try,HABBBA!u no even pity us sef


Pity US?

Ow many of u?

And why d pity?

Well I guess u still dey sss 1 abi?

1 Like

Jokes Etc / Re: Nairaland 1st Royal Wedding!!! by sutoboy(m): 8:44pm On Aug 30, 2012
Acidosis: [s] SE*N
&
M*KINA

Thursday 31st August, 2012. TIME:11pm
@Bin-Gbagbo memorial public prisons,
Cell No 34.[/b] grin

MASTER OF CEREMONY
Dr Bin-Gbagbo, FFO
BEST MAN
Una Dey Craze

Chief Bride's maid
BIG VIJANA

LITTLE GROOM
Donkollione grin

LITTLE BRIDE
~vicky~

MEN IN SUIT
all nairaland female moderators grin
"make una knack bow-tie"

Special Guest of Honour
Chief Olusegun Obasanjo[/b] grin


Dress code: All Black, pls.


More updates soon»»»»»

*BANNED*
Just for 5 mins!
Jokes Etc / Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 8:37pm On Aug 30, 2012
bunmioguns:




My dear, dont mind dt Bush Pig.
. Anyway, hope you enjoyed today's shopping. . . dont worry, this is just d tip of ice berg, you will enjoy me jst as sutoboy love to smoke weed.


kiss kiss kiss


U don shayo abi?

U kan dey dream ontop water!
Jokes Etc / Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 8:29pm On Aug 30, 2012
bunmioguns:




you are hereby setenced to 10 years imprisonment @ Donkoline Memorial Prison with hard labour without tasting a single food only b.r.e.a.s.t feeding to be provided by BigVagina sad sad sad

Like Vikcy?

I no go mind dat one oh!
Jokes Etc / Re: U Can Smile by sutoboy(m): 8:14pm On Aug 30, 2012
Laitesmart: No mind all of them. Make them dey form yeye innocenty! All of una wan tel me say una no knw 69, u lick i lick style abi... Mtcheeeew!

Ur head full ground jare broda!tell dem let dem knw!
Jokes Etc / Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 7:29pm On Aug 30, 2012
fluid26: A dog. grin grin


Ah!
Na u talk am oh!if e catch u !

Me I no dey dere oh!

mikuz: An oracle.

grin grin grin

I knw say u no well!
Jokes Etc / Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 6:13pm On Aug 30, 2012
Dere re 3 living things!

1...Boy

2...Girl

3...Dog

Question is;If Suto is a boy!

And Booqee is a girl!

Then Who is Bunmioguns?


Pls answer ASAP!
Jokes Etc / Re: U Can Smile by sutoboy(m): 5:59pm On Aug 30, 2012
Laitesmart: Mouthwash sounds like 70. Lmao.


Gbayi since no one get better sense to understand joke!


69 is one of d favourite intimacy. Position!u can see how d 6 stand and ow d 9 stand too!
6 for up and 9 for down!
I no say Booqee no wetin I dey talk sha grin
Jokes Etc / Re: Not FUNNY But SERIOUS by sutoboy(m): 12:21pm On Aug 30, 2012
Gialmine: @ola
Sowi, i dont know the song u are talkin about.



No mind am

Na yeye pikin!
Jokes Etc / Re: Brain Teaser by sutoboy(m): 10:25pm On Aug 29, 2012
Exponental: Rubbish!!!
Not teasing about it....there are no simiilarities. No AP, no GP.


Lobatan!!!

U don vex finally bi that? grin

1 Like

Jokes Etc / Re: U Can Smile by sutoboy(m): 3:15pm On Aug 28, 2012
Idera_olu:

U again...Sutooooooboy!

Me again?the joke dry abi wetin?

bunmioguns: sutoboy beht why

I no try abi?
Jokes Etc / U Can Smile by sutoboy(m): 12:44pm On Aug 28, 2012
Teacher: "What comes after 69?" Student: "Mouthwash." The teacher fainted!
Jokes Etc / Re: Pls Bin Gbagbo Only!!! by sutoboy(m): 11:02pm On Aug 16, 2012
bin gbagbo: your case na mental case ooo cry cry cry cry cry cry


Fake president!

U don giv bonus on here before?
Jokes Etc / Pls Bin Gbagbo Only!!! by sutoboy(m): 10:42pm On Aug 16, 2012
Ȋ̝̊̅ A̶̲̥̅♏ a 7 letter word,people do read ♍є̲̣̣̣̥,♏v̶̲̥̅ 5th ,6th ,7th letter increases yearly,♏v̶̲̥̅ 3rd nd 4th letter aя̩̥̊ε̲̣̣̣̥ the same,♏v̶̲̥̅ 3rd ,2nd nd 5th letter covers 73% f̶̲̥̅̊ the earth,ЂÃ†̥ A̶̲̥̅♏ Ȋ̝̊̅ ?Answer it Ǎ̜̣̍Ϟd get a recharge card


Note...u can always trust the NPJC Voice!we've done it here before!and Booqee won it then!
Jokes Etc / Re: Breaking News by sutoboy(m): 12:38am On Aug 16, 2012
misterh: Is there or It's there! Is dat a crazy error too!
@topic, shey spirits sef don dey NL ni? E be lyk say na u be d agbenuso for dem!


Ur problem pass dat!
larride:

You just wan dey associate yourself with celebrity abi? No worry, I go make your life better, come my office later cool

U well so?
Jokes Etc / Re: Special Number by sutoboy(m): 12:33am On Aug 16, 2012
larride:

ASHAWO I go tell your wife

grin my wife go dey next u right now!

So tell her with d letter in ur hand! grin
Jokes Etc / Re: SCARY!!!!!!!!!! Do Not OPEN!!!! by sutoboy(m): 12:25am On Aug 16, 2012
PretiEbony: You really need to grow up!!...

Who dey talk?

U resemble the insect sef
Jokes Etc / Re: Not FUNNY But SERIOUS by sutoboy(m): 11:36pm On Aug 15, 2012
Lagusta: ^^^ abeg this is nigeria, survival of the fittest, so fight for ur own head.

*takes atomic bomb, threatens everybody, and gets the cash*



*Arrest by Holy Ghost and Lagusta repent and return the money to me on the Alter*Rush to deposit it*

*******Praise The Lord*********
Jokes Etc / Re: Special Number by sutoboy(m): 11:23pm On Aug 14, 2012
If I no laf mak God punish me!


I laf sotay I try d number

Na one lovely girl pick!

I just remove the last number!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 65 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.