Sutoboy's Posts
Nairaland Forum › Sutoboy's Profile › Sutoboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 65 pages)
oshe pady mi...ow easter for ur side now? |
Gwizzy75: this is total rubbish smal pikin dey wori ui seconded you |
bunmioguns:please i no get ur time today,i dey very very busy! |
hey......Bin gbagbo first time....u made me smile seeing your comment anyway ow easter for ur side now? |
yes boss ow u doing? |
A Yoruba man goes into a library to rent a book on suicide, were Igbo man na the Librarian... Yoruba man: pls do you have a book on suicide ?? Igbo man: wetin u wan read that kind book for ?? Yoruba Man: I wan commit suicide ! The Igbo man stares at him and says, abeg comot for here... Who go come return the book ?......chai IBO MAN.. |
den go count star also |
sorry good night i dont deal with small boys like una |
This beautiful woman one day walks into a doctors office and the doctor is bowled over by how stunningly awesome she is. All his professionallism goes right out the window... He tells her to take her pants, she does, and he starts rubbing her thighs. "Do you know what I am doing?" asks the doctor? "Yes, checking for abnormalities." she replies. He tells her to take off her shirt and bra, she takes them off. The doctor begins rubbing her breasts and asks, "Do you know what I am doing now?", she replies, "Yes, checking for cancer." Finally, he tells her to take off her panties, lays her on the table, gets on top of her and starts having sex with her. He says to her, "Do you know what I am doing now?" She replies, "Yes, getting herpies - thats why I am here!" |
anyway Seun is watching your attitude i trust Ben also! |
e no funny try harder obonte |
wow..so funny no worry den go clap for when den wake up! He goat |
ode oshi e no funny at all! |
u bi mugun wahalai! u dis Machiavellian being |
if Bin na King wetin u be?and who be queen? |
heheheheh na everythin i take oh i no go take that frm you,mak u dey abuse my head! take time before i insult you now! |
wa gbayi joor |
ignore the fool above you joor...sm1fabulous |
if you follow me me sef go follow you! |
please kindly tell me who is the fool? cos i need to knw before i change my mind |
Hey ogunbunmi why u dey jealous? Mikuz she love u so much jare |
ehn wetin kan happen? i get attention or i no get wetin bi ur own? Dork1 |
your first joke was so dry and also we call it copy and paste! so we dont comment on such try and improve! |
dani1luv: thank God she's unconscious. .so what happened next? |
i luv this keep it up! |
The Lord is good! Changing season! |
this is not the Dani i used to knw then! den don reformat my Dani |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 65 pages)
?......chai IBO MAN..