Stats: 3,166,906 members, 7,866,460 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 05:52 PM |
Nairaland Forum / Swazydedon's Profile / Swazydedon's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
looks like a doll, why not also show her pussy? |
![]() |
u deserve it bro!!! |
![]() |
a crazy boldhead. i spit on u & cursed d day u were born. |
![]() |
my dear nairalanders, pls pardon her, she wanted to use "taking" instead, she mistakingly use "stealing". there is nothing wrong with such action my dear. |
![]() |
R.I.P. see u no more. what a world of vanity! |
![]() |
na all of una sabi, who go beta go beta. |
![]() |
God bless those bottles breakers, na kill they for even kill d ikedc staff sef, na wen they wan share bill dem they bring light. useless people! |
![]() |
no be d country wen they run leave they still com 2 so, now they wan start 4rm square one again. why no stay focused in 9ja, one day e go beta, afterall, people still dey make am 4 9ja, instead of traveling abroad 2ru land. anyway, i say welcome back home brodas & sistas. |
![]() |
she got what she deserves because; what a woman sows, she reaps! |
![]() |
O' GOD save, guide, protect, & provide 4 d helpless innocent boy. |
![]() |
president BUHARI is the worst thing that has ever happened to nigeria/nigerians. may almighty GOD save nigerians/nigeria 4rm d evil misfortune hands of buhari & arewa. |
![]() |
may Almighty GOD expose the secret behind the perpetrated evil concerning d replacement of president buhari by a sudanese who claimed 2 be our president as perpetrated by d useless arewa people, people who derives pleasure in slaughtering those people who are not hausa/fulani. may GOD flush dis 2 in one tribe 4rm dis country 9ja. definition of BUHARI:Bringer of Ultra High & Aspired Rate of Irresposibility. arewa should be seperated 4rm nigeria 4 peace 2 reign. |
![]() |
u sure say na true, abi police wan just use those ones shine, make we 4 say dem dey try? |
![]() |
R.I.P. boy, only GOD knows why, HE gives & HE take. |
![]() |
trump & his administration are irresponsible. let jan. 20 come fast, so that, the madman who calls himself trump will handover govt. to biden. may biden be better than that foolish racist; trump. may GOD forbid trump. ameen! 1 Like |
![]() |
abi na kro-kro wen dey her nyash she dey show people. |
![]() |
careless talk! does oshiomole have certificate? |
![]() |
oshiomole has exausted all his power, because he over-used it, & now he is not dead but, he is forgotten. "shameless dwarf"! |
![]() |
e no go beta 4 d woman & her husband. |
![]() |
that's how it used to be when a foolish he-goat & a useless she-goat met. |
![]() |
she don use juju cook 4 d man chop, turn am 2 vegetable overnight, u no see d man don turn 2 mumu. if he like make e lick her ass-hole wit d shit wen dey am, na e know. FOOLISH GOAT!!! 1 Like |
![]() |
odumeje own stil beta pass rev. king wen burn people for e church, & pastor chris wen be enemy of e own land of origin (e wen say e holy wel wel). odumeje fuckup wel wel sha, but mercy ada jesus no com talk how she take collect odumeje rod, because if u wan open secret, kuku open am finish make e 4 make sense, because 4 a man 2 giv a woman such secret, there must be roddy-roddy in d process. |
![]() |
bravo man, just keep it up, more awards are on the way. |
![]() |
it's not new afterall, something must kill a man! |
![]() |
real men dont advertise, because advertisement is for those in business, that means; the man i see smiling in white suit means business (business without expenses). i pity my people because they 've heads but cannot think, just like they 've eyes but cannot see. bags full of congregation's money will be stacked away from 8th to 13th as end of the year settlement in favour of the pastor. congratulation my dear pastor! the year don finally pay again as usual, because they no get sense for head at all, as no be you pay their transport to come meet you for where you dey. 1 Like |
![]() |
d best prayer is d one u offer by urself instead u go about looking 4 break-through & deliverance, & thereby looking 4 pastor & d other. u, what ve done urself? u ve been attending shiloh 4 over 4-yrs now & u re still looking 4 d right partner. & after shiloh what happens again as d pastor takes all d funds home, u go with what? nothing! because u re without faith 2 know dat even d pastor is not closer 2 GOD dan u, & dat is y u re more faithful 2 pastors dan GOD. remember also dat pastors take but dey do not giv, while u giv & do not take. d son will inherit d church after his father & ur children will still continue 2 worship dem (pastor takes all d funds, others take all d fun). u as an offering payer can pastor giv u his daughter 4 marriage or his son marries 4rm among u? i pity u people! |
![]() |
shiloh abi? shiloh my foot, big name wey dey kill dog! make i wise some of una up small, una wey no get sense 4 head: money 4 offering no dey d list & na dat one b d pastor target 2 buy private-jet, carry e pikin go school 4 abroad, do belly surgery/body massage 4 e & e wife &, buy a new car in d year 2021. what of u? u & ur own still dey where una dey 4 9ja (d rich gets richer & d poor gets poorer). i pity people wey get heads without brains inside. pastor don plan wetin e wan do with d offering money. what of u, wetin b ur plan? to go see pastor's blazing suit & then use d opportunity take sample/advertise urselves. d way una dey take care of pastors una no dey take care of unaself/family like dat. women respect pastor pass their husband today, women go leave their husband go do night-vigil & na so dem go take vigil everything vigilable & some men dey go self just 2 help dem vigil all d vigilables. no one fools GOD! |
![]() |
dem catch am wit coke abi? i fit beliv say d guy na innocent as e talk, tink am like dis; if na e get am e 4 settle NDLEA dem, & dey 4 collect put 4 pocket & dem go cover 4 am, dey go even shake am join 4 a biz wel done because no be today nyash dey back, we know dem. na because e no settle dem. i pray make GOD help am overcome dis trouble. amen! |
![]() |
R.I.P. forever! |
![]() |
pst. chris is a butterfly calling himself a bird, he is an esan man that has totally forgotten his esan home in edo state, instead he prefers being a foreigner. can a true christian be an enemy to his home? so if chris is that concerned about being a religion fanatic president he should wait for the next 4 years to contest with biden so that he can have the chance to kill the non-christians if he wins or he shuts up his mouth. |
![]() |
make una no mind mommy k.h., she dey happy wel wel na, in fact, she be d happiest mamma 4 d world na. mommy abeg body no be wood, see i kneel down dey beg u, because engine need oil 2 turn wel wel. abeg no shame put, i know say u no go Bleep up. but no let genevieve know about d proposer tin ooo! |
![]() |
so, what! are her legs 2 old to spread? dis is an opportunity dat comes once in a lifetime, so, pls friends advice k.h. to pls grab dis lifetime opportunity wit both hands, because whether she likes it or not, she is now (s.m.) sugar mommy. na advice, no be quarrel ooo. |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |