Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 27 pages)
Tot it was a real gold slippers BSyd dats sandal Mtcheww |
So with her wearing so many hats as an actress, a voice over artist and as AGN executive she cannot use roll-on or any anti perspirant on her armpit ![]() #Sweatycurvyshit# |
wasak: and the point is? was Adam not created before Eve? if Adam didn't need Eve she wouldn't av bn created ...OH wat a threadThanks God bless u for those words Imagin dat one for up sey no joystick Siddon there o Na only joystick dey ![]() Happinessstick BleSsingstick Mention em All kinda stick don dey for market So talk another wan |
fr3do: Whats in this shisha sef?Its tobacco dat is in it N smoking a single sisha is as smoking 200cigarette So it is harmful |
As in dats her armpit for real ![]() I sure hate dirty bushy sweaty armpit N she be celeb o She no fit shave, abi na b cos of d bo*bs wey she wan show us na e make am dey hurry hurry Mtcheewww |
![]() Look at dat guy wey wear heels C leg lyk fowl leg N d other wan wey dey insyd water Chaii!!! |
Push up bra lolese ![]() |
V come to realise that love is not enough in marriage That is y its very important to marry someone u call ur friend Times Like this when d man's shoulder is no more broad at d sight of his wife's ever standing b**bs,when he's been given free punny morning n night n d urge to eat it is just not there its d friendship that ll keep them strong n happy So no need to blame bey or baba jay for anything It happens n its normal |
Eeya Old age don catch up wit am |
I pray make God give u money make u buy car quick cos if u cont lyk dis u go the for yjunction |
mysticgal: i am begining to wonder who creates this people,God or satan,because this cases surpasses human imagination,i will still continue praying this prayer........oh Lord deliver me from evil and temptation,cos this cases na temptationTemptation ke U wan dey chop iron n rubber ![]() Weird ![]() |
Op Airtel If u r using bb Remove ur battery yl ur phone is still on Put it back n check |
Hehhehehehheh Peeps una Comment wan kill person here o But wait o Op U sure sey no be person draw them for the wall ![]() Cos e be lyk ![]() |
Airforce1: Lillian ofcourse.. ![]() Yearforce!!! 1st tym U r on point *donTgetittwistedo* |
dplomaticVal: her body is without form and void, eye sore ![]() Badess mouth ever speaketh |
OgA o *carry chair sidon* All of una wey don make sense for this thread God bless una N to those who still dey com to make sense I pray make God order una footsteps here in peace Dis wan no be joke matter I wan learn well |
yorettyna: well?Even nadia sef know sey yvonne own better pass C how she dey look her For her mind she be lyk I envy you o yvoNne ![]() |
skales: Eight years older than her husband.. Na wa oHater's talk |
Implant things noni Guys beware o Make e no go burst when una dey jak am from behind |
I wish for true love |
![]() GBAM!!! Na d thing wey he sabi eat kill am |
Hehehheheh I beg make una leave d gal jare Na baddoo love cover her face HOE.k ![]() |
Ha!!!! This one na real bendiest o |
[quote author=$wtme]Bandana ko....that thing luks lyk footmat 2 me,very soon them go fold towel for armpit say na fashion.....[/quote] ![]() As in henh All of em yeyebrity no go kill person wit their end tym dressing o |
![]() This him mama don jazzii re gan ni Han ha |
I think its d one wit 6pcks V seen how big his mr dickson is bfor when he was dancing at a concert ![]() |
Hahahahahhahahahah Una don use laff kill me here o I mean d comment o No be d wan wey op tok ![]() |
![]() Rough riders Good for them End tym love noni |
All of em be lyk people from yaya left Oge okoye own beta |
Na him pikin na If e no carry am, who go come carry am?? U ![]() But I lyk dis kain lyf die Make I marry first sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 27 pages)




