Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 27 pages)
I wan cry on sunday when I hear sey d pepper wey I go use make stew don block for insyd freezer Hunger almost finish us for house We wait taya ![]() |
[quote author=livingstoneony]it ain't nothing. [/quote Broda This is more than something Pls don't be deceive There is no such thing as christianadultrer Adulterer is adulterer No christian, muslim or traditional adulterer They r just looking for a way to make it sound appealling to pple All adulterer ll end up in HELL ![]() |
HmmmmI love this Beautiful She sabi wear clothes sha |
Money n beauties ![]() I go for klint wife |
I just too lyk dis woman May God bless ur marriage more |
![]() Sharpest guy E wan enter tru d ring |
Oh It was great Slept well It worked ![]() Thanks |
I dey come |
senora: ![]() I hear |
Tnks so much dude U r da best I pray d reading things work |
@nipeks001 Dude u too try But try harder ![]() |
Boll2010: bt I wuil also v to taste ur soupTypical naija guy Onijekuje *Wakilu* |
Omo eran ![]() |
Thanks op I really appreciate this piece But I don't sleep till lyk 2 in d mid night Its been happening for lyk months now Do u think its ok ![]() |
N d seven children don accept make d goat be em stepmama I too dey sure sey em dey madt for d family |
Boll2010: I saw ur own pix! I was lyk people hw did I open dis dat page#urTeeths......neva feel u beta off ![]() Ur balls ![]() Pleasure is all mine Fwd em lemme c |
senora: ![]() Senora senora Op this is not some kinda invite ![]() I don't do gals o I am as straight as one |
![]() I aff seen it already |
Isiterere: [/u] ![]() Bros if na u get dat pinshure wey I c for ur profile I pray God ans ur prayer in ten thousand folds AMEN AMEN n AMEN |
So u mean sey dr sid no wear anything under dat e skirt ![]() I beg make em quick check n post d pics here I dey wait |
Hmmmmmm I just lyk this part of the story when the X is regretting Its so good watching n hearing em lamenting ![]() |
Yearforce With all ur bad mouth c ur own 6pcks Cont sha U fit get am foR ur dream |
[quote author=Mynd_44]Yeah, until you discover that the pretty 18 year old university fresher girl you think is your daughter was birthed by your landlord. I hope I did not spoil things [/quote]OgaU wan begin dey do lyk airforce1 ![]() I been dey see him trait for ur post *baddestmindeverliveth* |
Iran ![]() Israel ![]() Em no fit God no go gree E too sure for em Instead make dat wan happen Jacob wey be dem papa go join fight for the war |
If e use 16yrs do plastic surgeries to resemble spider man Which year he go come begin dey fly Not to talk of saving pple ![]() Mtcheww *Wastedlife* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 27 pages)


Hmmmm
