₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,140 members, 8,439,040 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 12:29 PM

Toggle theme

Switdil's Posts

Nairaland ForumSwitdil's ProfileSwitdil's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 27 pages)

CelebritiesRe: [photos] Beyoncé Busts Out Of Her White Bodysuit As She Performs by switdil(f): 7:41pm On Sep 01, 2013
Y she come worwor here nahuh
Em no too package her well o
N c her bwreast?
Chaii
Christianity EtcRe: Are You Serving God To Make Heaven? by switdil(f): 7:30pm On Sep 01, 2013
Evevrybody is saying love God love God
Who truly love God these days
Do we even know waht love ishuh
When u truly love Someone or something, u ll do anything for em or do anything to av em
How many of us can do anything for Godhuh
But he's awesome
Even wit d lil or no love we shown he still loves us greatly
Thanks for his mercy n grace
But my own question to OP n everyone is
If u dont love God, how can. U want to go to his Kingdomhuh
FamilyRe: A Nairalander Bathing His Baby by switdil(f): 3:43pm On Sep 01, 2013
kiss Cute cute
Em dey tok sey op get liver
Op no get any liver at all
Na d baby mama get liver n roundabout join
If I be d mama, I no go watch o
As I dey lyk dis sef I no dey watch where dem dey baf baby
RomanceRe: Lady Lock Up Cousin Inside Her Room To Break Her Virginity Or She Kills Herself by switdil(f): 12:30pm On Aug 31, 2013
I don believe sey na end tym we dey
Where end tym things lyk dis dey happen
To our end tym pple
In our end tym world

I tire
NYSCRe: Photo: What Kind Of Female Corpers Are These? by switdil(f): 12:19pm On Aug 31, 2013
Na which kain nonsense be this sef
Shey na by force to servehuh
Gbogbo nkan ti won lo ma n yoye
N no be sey na em holy pass na o
Em sabi kongi pass
Mtchewwww
FashionRe: Ladies, Can You Rock These Dresses Out? » PHOTOS? by switdil(f):
Tholudee: shocked this huh,I can put it on for anything
shocked shocked
U canhuh
To wherehuh
CelebritiesRe: Ciara And Future Buy The First Two 2014 Bentleys In The Entire World!! (pics) by switdil(f): 10:34am On Aug 31, 2013
34million NAIRAhuh
E no cost na
No be people dey ride $50million carhuh
CelebritiesRe: Amala Has Destroyed My Six Packs - Reminisce by switdil(f): 11:15pm On Aug 30, 2013
Hehehhehehe
U go know sey na amala give am d 6packs befor
And he don collect am back
Make d guy try fufu from any calabar shop
By d tym e eat am for 3mnths
E go don get 10packs
grin grin
CelebritiesRe: Actor Benson Okonkwo Goes Completely Nude In Movie, Defends Role by switdil(f):
demelza: Where is he fast-rising to?
I only see this guy on nairaland!
Next
grin grin grin
Guy
U aff kill me wit laugh here o
CelebritiesRe: "She Scored Zero On Hollywood Scale"- UK Magazine Embarras Omotola Jalade by switdil(f): 10:38pm On Aug 30, 2013
Fame
Fame
Fame

Vanity upon vanity
CelebritiesRe: PHOTO THE DAY: TINUBU Caught Red Handed Looking At Big bosomS By His Wife by switdil(f): 10:31pm On Aug 30, 2013
Old pics
D bwreast don sag na
IslamRe: Five Golden Tricks Of Shaitan! by switdil(f): 9:57pm On Aug 30, 2013
May allah deliever us from end tym OP

Ameen
Nairaland GeneralRe: Famous Lies We Tell by switdil(f): 9:16pm On Aug 30, 2013
Why dint u pick my calls
I was busy
My favourite
wink wink
FashionRe: Hairstyles At The Osun Osogbo Festival by switdil(f): 8:56pm On Aug 30, 2013
Zamoni15: check dis out
shocked shocked
OH LORD HAVE MERCY
MMOOOODDDD!!!
FashionRe: Hairstyles At The Osun Osogbo Festival by switdil(f): 8:51pm On Aug 30, 2013
No fyn jor
FamilyRe: Cultists Attack Churches In Anambra ,killing Over 50 Church Members , by switdil(f): 1:53am On Aug 30, 2013
shocked shocked shocked
Father forgive them for they know not what they are doing


lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Bfor I use my church mind tok another thing
Jokes EtcRe: Picture: Difference Between Black Party And White Party by switdil(f): 1:41am On Aug 30, 2013
HehehhehheheHeheheh
E too funny I beg
Who wan diehuh
CelebritiesRe: Nollywood actress Yvonne Jegede Is Back! Releases Hot New Photos by switdil(f): 1:04am On Aug 30, 2013
I sense something here o
No be only milk dey for those bo*bs o
Silicon things noni grin grin
PoliticsRe: PUNCH NEWS: Mayhem in Seme border, Customs officer killed by switdil(f): 12:24am On Aug 30, 2013
Booked
CelebritiesRe: Meet The Most Handsome Celebrity.... by switdil(f): 12:09am On Aug 30, 2013
Airforce1: He's just dia....
He is not just there
He is THERE
Cool is d word jor
RomanceRe: Ladies Will You Give A Man Money To Pay Your Bride Price ? by switdil(f): 11:55pm On Aug 29, 2013
Shey I dey craze nihuh
Any lady wey do dat wan na e be sey she don marry herself na
Abihuh
Na bride price o
CelebritiesRe: "I’ve Got 28 Kids & My 16-yr-old Girl Is Getting Married Next Month!"– Yerima by switdil(f): 9:10pm On Aug 29, 2013
If u lyk born 100children and give em out when they are 6months old
My own be sey
Make u stop ur madness for where ur people go c u
Cos if u try reach my syd herehuh
U go dey marry em for HELL where ur mate dey
CelebritiesRe: Melvin Shows Off His Hot Abs On Ik Osakioduwa’s Show by switdil(f): 8:25pm On Aug 29, 2013
I dey wait for news where e go dey date and dump six pcks hunter grin grin
CelebritiesRe: Meet 19-year-old Female Body-building Champion (PHOTOS) by switdil(f): 7:43pm On Aug 29, 2013
Eeewwwwwwwwww of the highest order
Eebi n gbe mi
CelebritiesRe: Rahma Babangida's Hot Body After 5 Kids! Omosexy Take A Back Seat by switdil(f): 5:47pm On Aug 29, 2013
Omosexy HIT pass this woman jor
Though she tried sha o

With FAITH
When I born finish I go fyn pass am grin
Science/TechnologyRe: An SS3 Student Build A Prototype Of Bulldozer And A Dump Truck. by switdil(f): 4:53pm On Aug 29, 2013
cheesy cheesy
Welldone boy
I pray God give ur people enof money to send u to a better engineering sch
HealthRe: 5 Advantages Of Drinking Water In The Morning by switdil(f): 4:45pm On Aug 29, 2013
delors: #6 Helps you to use the toilet in the morning as well. Makes the thing easy to discharge
Hehehhehehe
Which thinghuh
HealthRe: Plastic Surgeon Made His Wife Perfect Using His Skills by switdil(f): 4:40pm On Aug 29, 2013
Doc no worry na
Old age go run catch una soon
Na dat tym we go c how PERFECT una be
Mtcheeeeewwwwww
CelebritiesRe: Daniel Ademinokan's Ex Wife, Doris Simeon Acquires New Toy, Stuns In New Photos by switdil(f): 1:00pm On Aug 29, 2013
kehinde1588: am still waitin for d day u will make a reasonable comment..ur tinz ar always upside down cos u self bend.
grin
grin
grin
grin
grin
grin grin grin
grin grin
grin
grin
CelebritiesRe: Nadia Buari Dazzles In Stunning Black Dress by switdil(f): 12:53pm On Aug 29, 2013
grin She don fat

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 27 pages)