Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
Naija!!! Country wey offender em ll go unpurnishd God go judge even d judge o |
This is really serious o To be betrayed by ones wyf n friend is one n for mother in law to be begging cus it culd destroy her own marriage is another. Oro yi so si ni lenu o buyo si Ll advise u take one week vacation from ur house n everything to calm down n pray to God for direction on d matter. He ll help |
End of the world I don't think so. When babies starts making emselves n mama n pap sidon for house dey look, na d begginning be dat I beg. Big sufferhead just start. |
marvick: HI PPLE AM 27yrs old guy tall handsome but very funny,This ur THREAD shows how funny u r |
Like seriously Which day dis one start Ok oOya all em men wey don turn their wyf to iya ilu, make una start to dey beat o, |
:oOmo odun mefa lo so pe oun fe se kini Aye tin se boy yen o, awon orun gan n se. |
9ce but d poweder too much, makes her face diff from d rest of her body |
clap for ur sef |
Guys, as for me it was the cynthia's case Remember her The gal dat was molested and killed by her facebook boyfriend. Really learnt a lot from that especially d royphnol aspect.Now share the topic n let's hear what u v learnt thereof |
Omo!!! gbogbo igberaga jor. Enof gobe if anything touch am. |
[quote author=maxwello.yg]Nice pic like father like son tins[/quote]Abiii ![]() Na which kain hair style be dat Guys I beg wetin be d name or title of dat hair style ? |
My fone n nairaland Its somthing else, soo the everybody for my house n office don know wetin dey nairaland |
who wan die![]() |
@op, u n ur frend henh?? Na real wa for una. U no sabi write n ur frend no sabi brain. Mak una wise up jarehM |
Give her a sexually matured guy that ll show her best Bleep of her life. She urgently need that I can bet it wit u. |
Cannibalistic act. Make. Em bite her own too na |
Na lie he dey jor e dey cry n he still dey cry and he go still cry. No be curse. |
This is very inhumane especially what they did to ur wife, it is very bad but I ll advise u just leave everything to God. C not everybody ll wake up on sunday morning n decide to go n make less priveledge pple happy, satan knew there is a big reward for u doing so n he tried distrupting it. Do u think God ll fold his arms n do nothing No, he ll fight the battle for u n ur family.N u r not a failure, u stood up for ur family. Beg ur wife n tell her God has already fought for her.also FORGIVE the man. I know its very hard but if u can do it u ll be so surprised at God ll do. Eni ti a ba le mu, a ma n fi iru eni bee le olorun lowo ni |
john1632: Dis is d kind of child i want 2 giv birt 2.u can if u work hard at it. |
Menh c lips henh Some r just horrible. Hian!!! |
D man really try, naija popo need person wey go make em shit for sokoto |
Yea it just happened but life goes on.though hard, Its good to let em go shows dey r not worth it afterall |
Yea it just happened but life goes on. Its good to let em go shows dey r not worth it afterall |
OLAADEGBU: Do you expect them to empathise or sympathise with him?at least make em sympathise wit d guy na, all of em just commot face lyk sey no be human being, here for naija, even if u no fit help u go still look shake head. Em oyinbo too kala jor |
OLAADEGBU: Thanks for your giving your opinion. Can you explain why this verse is speaking to all and not just the Laodicean church?because Jesus died for everybody. for all v sinned, Jesus death redeemed us all |
I love my fellow nairalander die!!! Em too get brain. As for u my guy, u r on a loooooooonnng thing. U c, somtyms God use our situations to make us understand some things but we r too damn busy listening to our feelings.some feelings could be wrong. Forget bout what u feel for her n WISE UP!!! |
Tom boy thing on her mind o |
Oyinbo!!! C as em dey waka pass d guy, em no even say sorry o. I trust we naija pple |
OLAADEGBU: Revelation 3:20 gives us some interesting food for thought:d verse is for ALL. Remember its says if"ANY" not just one, two or three but EVERYBODY!!! If anyone SINCERELy repent unto God he will forgive em nomata how much or dreadful the sins are |
Dis one?? I no gree, na plenty lie. By d way which kain meat be dat?? Beef?? Rotten meat. Hian of the highest order!!! |
I don't think so. When babies starts making emselves n mama n pap sidon for house dey look, na d begginning be dat I beg. Big sufferhead just start.
9ce but d poweder too much, makes her face diff from d rest of her body
clap for ur sef