Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
Chaiii d man don OFFEND em GODFADA. Child wey tok sey hm papa no go sleep, hm sef no even slumber |
ote author=ItsModella]11 years? Is that her football age? [/quote]me sef for say o, dem fit dey giv us football age na. C dos breast n d pimple wey dey her face make am look older. Tym wey me dey dat age na only nipple I get n I dey baf for outsyd, I bet she no fit try dat em bois go rush am. |
[quote author=code_0]BLAME THE ILLUMATI FOR MAKING OBAMA TAKE ON NIGERIA WITH THE SOUL MICROCHIP. MAKE A RUN FOR YOUR LIFE. THE EARTH SHAKERS ARE HERE. THANKS TO THE GODDESS. THEY ARE COME.[/quote]u well at all If u no sabi pray why u no disappear commot?? Yeye fellow. N to the boy the lord ll provide all the necessary nutrient dat ll enhance ur growth, u ll not die IJN.amen |
Ise aye international!!! D man don forget sey person wey born am na woman. |
Na which kain tok be dis na Church members warn ur pappa o em oyinbo no dey take dis kain thing play o na only one bullet he go cost one ppsyco oyinbo fan. |
Dubemkelly: Features dey shaa buh a man is never uglyhehehehheh na true but na with money o.pple wey dey tok dat ur statement know wetin em go gain afterwrds. But wait o even plastic surgery no go do anything for this bodi o chaii!!! |
What prt of the body is the scar n its been for how long. I work in a pharmacy n there r creams but depends on how long u v had d scar. Here is my no 08061535642 |
;DC his mouth. Elelnu jegejege |
Abi u don enter ni. Senator ko. C by then God go don flush out all d pple wey dey plane to chop naija money o. BeTter rethink @gunuvi |
For naija babes if the guy no get money join the only lifeline for this kind issue na to RUNAWAY!!! |
C market strategies .o ya Make everybody go buy bb na since we wey dey use am dey enjoy. Its good to share |
Owo to gbona to tun yo eruku ![]() |
. D man. Wan try child marriage wit I'm daughter, he think say em don sign d rubbish into law. Yeye father |
sexkillz: [color=#000030]You've been an obedient puppy from get go. Are you refusing to obey this time around because money is involved? You smelt money and suddenly remembered you have balls? |
lexyking: I'm still trying to figure out what brought MJ's picture into the video of this song as no mention of. Him was made in the song but now I know they used it as a selling point to get some attention from the states. My advise to them is to be 100% real and create a niche for themselves rather than chosing to walk in someone else's shadow cos the truth be said they can never really be taken as MJ's prodigybad belle of the highest order.c either MJ or anyone else's shoe, I sha know sey d shoe wey em borrow wear fit em wella |
[quote author=Ms_Steph]She looks like ciara. I like d 1 pic d 2nd one looks overdressed[/quote]for ur info she doesn't. |
So what is human bout this na |
Chaiii she go don Mouth Gig em so called alhaji finish. Na real sufferness I beg. |
Omo c gobe!!! |
N its not that she has fyn bodi o,yeye somebody. |
U have to repent,baptize so u could have the holy ghost that ll lead u though the rightoues part. |
Ignorance at its peak. That kinda position is not meant for babies but real woman with power,experience and energy. Has she ever been to market bfor that she ll know wat dey do there? I pity her mother, those market witches r hungry o. |
D breast don dey fall sef mtchewww |
The guy na full tym mumu.I op sey d lady carry d ring waka ![]() |
@reality.chic. U no crave to become big someday?? Abi no be person go read ur own story. y muscle na?? |
Sounds like the man was tryna do some cover up.what if d man is a BOKO HARAM member, d son knew their secrets n planned making it known to the jtf but d father quickly turned d table?? This is nigeria remember?? |

If u no sabi pray why u no disappear commot?? Yeye fellow. N to the boy the lord ll provide all the necessary nutrient dat ll enhance ur growth, u ll not die IJN.amen
. D man. Wan try child marriage wit I'm daughter, he think say em don sign d rubbish into law. Yeye father