Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
Its sooooooo good to be a nairalander!!! So many things to learn. |
Omo!!! C wholly spirit as e dey flow yafunyafun, shaper guy.e no wan carry stds n co and he no wan giv em belle But wait o I think sey na only naija dey follo follo pastors order lyk dat o, so em fit jonz oyibo lyk dat?? Ok o |
It is the lord's doing n its mervelous in our sight. |
Pope don fall, jesus wept!!! |
DivideUs: Amen amen amen amen amen amen amen amen amen amen amen amenhehehheheh. Una relate This ur amem get as e be o, lyk if e happen u go get share for the goody bag abi |
Even if na true , pple go don. Pack enter before we get there na. Na lagos we dey o remember ![]() |
Satan is really doing his own assignment. He is keeping pple away from reading Gods word cus dats where d truth lies n he doesn't want u n I to know d truth. Pls let's pray n ask God for back up (strenght) to read his word cus we need it to complete our own assignment. |
Life is timed, make every secs meanifull cus u don't even know what beholds d next second. Life is fun, enjoy while its last!!! Life is promising, go get d gift Life sucks, feed it till its full Life is full of ups n downs, declear ur ways unto God. |
Its means dat u can sing , dance, rap. And even smoke weed join but u no go fit be lyk terry G. If e no be panadol,e no go ever be lyk panadol. |
@ op, this is same thing as suicide. The state of getting urself hurt by all means. ABSOLUTE MADNEss. Pls tell ur mom or anybody close to u to pray 4 u. |
@ op, this is same thing as suicide. The state of getting urself hurt by all means. ABSOLUTE MADNEss |
At first I think sey dis news happen for naija, I for fear cus our popo no dey allow u call ur lawyer not to sey charge u to court unless u don kill. But wait o, d guy lost 15pounds in 5days |
Dear GoD. Pls give me the strenght to SEEK u diligently everyday of my life cus ur presence brings peace . I really need ur presence, m nothing without u. |
Dear GoD. Pls give me the strenght to SOUGHT u everyday of my life. I really need ur presence, m nothing without u. |
Who go enter dat kain plane Make senators,chairmen, president even councilors. First launch it |
IvyBlue: She is pretty but that food is a lot for one person lol |
donlawrenzo: Hmmm, this your list is partly true and partly false. Dating a bad girl for a casual relationship I say yes to it but when it comes to marriage my dear na good gal o. I need the best mum for my kids not some hot headed girlwhen u date a bad gal for a casual realtionship?? My guy u be boy but d moment u startd thinking of having a good gal to be d mother of ur children?? Dats when d man in u speaks. It takes a real man to be a father. |
D guy wan follow where e tak come dis world go bak.na wa o |
I go carry mysef enter village go meet baba for MAGUN!!! Ko ni DURO!! |
A devoted devil!! D girl gave consenT n u com do.what if she no be human bein? Sey na ghost or mamiwota? Na so ur dick go send u go hell Better repent n mak I no hear sey u call yasef a devoted christian. |
Blame it on pornography |
:oMadness in its full form. R I p to the child. |
Una. No well sir, una think sey na all get tym for dat because one person dey am no mean sey na everybody dey do am. Fyn, momey matters but its not always bout how much u v got but how much love. Let's learn n stop ridiculing our ladies. |
Naija n brain, y em no kukuma dey use dis kain brain better pple lyf,y Nd em popo go dey do nonsense investigations dey detain innocent pple cos o money. God go judge |
blink182: She has identified her selling point. Oya pass the goody bagzzzzzznothing dey for the goody bag o, she don distribute goody wey dey goody bag finish |
She never learn o, small tym she go begin hala again sey he break her hrt n com begin expose emsef. Mtcheew I no envy dis kain lyf I beg |
Its is word of God remember I so much trust God when it comes to his word. |
Na lie vampire no dey die jor |
Lizzylobito: hmmmmmmmm....freak!ambiguity of word!!! Be simple n specific. |
This ur amem get as e be o, lyk if e happen u go get share for the goody bag abi
I so much trust God when it comes to his word.