Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
I beg wait o He dey too nervous come mention d ex name Y he no mention another name apart from d ex name ![]() Y he no mention him mama name ![]() For that Na red card o N if to sey na d real wedding gown be dis, I support make d guy over nervous |
![]() ![]() Comment ![]() Make I laugh finish I beg |
China product noni |
For my own phone o, na nairaland follow by google |
The ans is cus we all lack d spirit of love Even d so called men of God C God commanded everyone to bring tithes n offerings to his house so that there may be food not only for d pastors but for those who r in need. These days is d other way round cos most of em pastors want ride latest cars(greed) N d reason y d poor were askd to give their last penny was just to test their faith. God dosent need d money for anything, he just want to c if we can give somthing out of d nothing to him |
Lyk sey she sabi wetin fit happen in d next seconds Y 100yrs, its not bout how long but how well Em can spend months n do something meaniful Make she think again I beg |
3 days later he enter water again D guy never learn, na until d shark go consider human meat n change face for d guy dat tym na Rip we go dey typ for am. Lyk sey we wey dey run for cockroach sef no sabi wetin we dey do Too much familarity wit ol dos thing na die |
@ op I just did Best of luck N don't mind bad belles They r stairs to d way up. |
Who go kiss dat kain dirty shit ![]() Make she park well jor She sef dey among pple wey dey carry canal wota baf naija. She sey youth dey street dem never eat, how many of em she don try give food MtchEeewNomata how she n her pple try to spoil our name, God no go gree em Cus naija don dey bfor their great grannie |
Bwreast talent showAnoda POKO in d making No mind me o Everybody has one or two Specific talent insyd Let's just wait n c. |
![]() How person go carry this kind thing dey waka for road ![]() N den dis islamic pple sef wetin consign em wit d man biebie ,so e get how muslim biebie dey be. MtchewwwwMak em release d man shap shap bfor him broda wit dat kain biebie go tear body o |
Sebi dem tok say na cult pple cut her hand bfor ![]() Tnks to d youth and vigilante group of obunagha community anyway. |
Poko poko!!! I love dis one o But wats wit d mouth na U com use u mouth spoil dis fyn foto Plus dis ur skin colour too dey somehow o, wetin u rub ![]() |
Chaii! Naija babes? Naija babes ![]() Naija baaBbeess ?C wetin una cos?? Em men don dey rob em their hairs because of us E no good o Make we stop bfor oyinbo go start to dey send (ayilala) dey find em hairs o |
[quote author=maureensylvia]peace be unto this house. my fiance has two white kids with a white wife and he wants to marry me. i have agreed o. bt d prblm now is that the white wife wants to come to naija wt hm 2spend d holiday and he was asking me if i have any problem with that. you know we women and their jealousy. pls i nid a maured advice. MIND U I DIDNT AGREE COS OF MONEY. I LOVE HIM XO XO MUCH.[/quot Now btw u n I This guy wey u claim u love xo xo much get money n na d money u wan chop abi ![]() C by d tym d oyinbo woman finish una d man no go remember to pick hm trouser d tym wey em go land am for naija n u go com c how dat love wey dey shak u eyes go clear commot. Better repent |
He left u for years n dint bother to check on u God saw ur condition n brought an angel to treat u ryt but u r there listening to wat u feel Use ur head madam!!! OR U can cancel d wedding, marry dapo n I ll be here (nairaland) for another thread dat ll read " After so much sacrifice, after 3kids he left d house without a word to meet another woman dat bore him children" |
Una c wetin I dey tok sey dis gal face no resemble person wey go love Now she don kukuma use her mouth tok am, "there r many fishes in da sea"Na hm be sey she no send angelo, d one she do wut hm na play play o, ti o bawu ko pa ara e N. Make person wey wan marry am next year kno sey d gal no send o, she go do if she wan do even if na d guy papa |
Bfor I tok anything Oga OP, wey d picture of d hand wey em chop comot ![]() |
Wey dat Airforce1 dey o ![]() Na d thread wey he suppose com put him 'end tym sign' be dis. For naija, as food no dey, light no good, water don finish for well n corruption everywhere, no naija pikin go kill himsef becos one person tok am. Ask.fm-- go kill ursef Naijapikinbelike-- o fi senu ni |
Omo c shap shap business o, the woman no wan waste tym. em passed d bill, she announced her buz, ona kan o wo ja, owo ni koko. ![]() |
dplomaticVal: Filthy twins endowned wit pepeye mouthOga I beg na u dey dat pics wey dey ur profile ![]() Check am again n tell me dos gals mouth be lyk pepeye Pls how many mouth u don create sef wey u dey tok Yeye |
Me I go fyn sit sidon n wait for him to answer d question afterall I am in sch to learn |
Wow!!! Lesson learned, Move wit pple who'd stretch u beyond ur comfort zone @ OP u really make me aspire for success d more wit dis piece thanks This is d kinda info we should be getting on this forum n not som yeye tok. |
If I be guy n my wyf com be like dis even wit prenancy I go dey do her till she born o,I mean am |
Both of em Hell is not a place u wish even for ur enemy to go Guyz dis is not funny, pls let's stop |
Airforce1: End Time SignU sure sey u know d meaning of end time sign ![]() Because everybody dey tok am no mean sey u go just jump put am for better thread lyk dis one Better apologise bfor pple bounce u comot for here |
@ OP, u no even fear wether danjuma pple dey nairaland wey u tok dis kain yeye tok, how u go dey tok sey person go die wen u no be God!!! Better stop make em no come mark ur face n nak u d worst apako of ur lyf |
[quote author=-Mr Cork-]..Do u have pimples?? [/quote]Bros na u try pass oSo if ur galfrend get pimples, u go dey close n open ur eyes dey tok to am ![]() As for u sis Stop longing matter, go ask ur guy y If na eye dey pain am make u giv am eye drop. |
Aso ye omo toolz yi o han ha, c as d clothes dey samsam for her body abi na her body dey samsam for d clothes I no kno which one sef But her shape na die!!! |
Na beverly osu dey use ur guy o, u no c as she dey ride am Beverly osu face resemble person wey go love Tell ur guy if he dey find love make he shine his eyes wella |
C as obama use his hands to guide his something. Enviable couple. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)

[/quote]Bros na u try pass o