Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 27 pages)
Hehehehhheheh Men don change hand o What a woman can do a man can do better Even if it will make him look insane. No straight guy ll wear dis rubbish. I dey sure |
Chaiii Her love too dey expensive o |
He met her at igando off LASu isheri road and took her in his car I beg Where she sef come from and where she dey go ![]() She no know the man she jump enter his car Yeye |
![]() Op op Bev bev Virgin virgin Lie lie ![]() |
I sense tsunami here o |
I dey sure sey plenty people go say yes n na big lie be dat As for me, na BIG NO Cos I dey stubborn N if I go marry my type Na big gobe be dat |
Beverly sure deserves to win cos upon all the ish ish dat happened she still dey strong, she no send. |
sexkillz ![]() |
All these wan na to inflate d price of garri o Which one be refine na ![]() No be d unrefine we dey chop wey we come grow lyk dis ![]() I beg I fit take any other refine food but no be garri Make em stop if na joke |
Eeya Pple dey H o Em no suppose kill am na At least em for leave am for their law to act No be scofield dey yarn us say he be gay, wetin we do?? Syd y all I dey c dis morning na kill n die Plus dat animal wey get 8legs?? I beg make una change hand o |
Lack of fear of God Rip to d gal sha |
Animal sef dey conjoin ![]() D man get mind o 20 of me no fit touch am |
The man don craze big tym No be ordinary eye be dis I beg |
Yes Brb Lemme gather facts |
Aitete mmu ole, ole mu oloko How much be 3million for d money wey he get wey he com call EFCC ![]() By d time dem finish wit dos pple Make EFCC investigate the governor too Yeye |
Afam4eva: That Omotola's daughter has it in her. If you know where Omotola lives with her daughter and you live close by, this is the time to strike before it's too late.Mrs ekehinde I beg hold ya daughters well o Em boys don dey target where n how to strike N if them strike u go fear o I talk my own b4 its too late o |
Eeya Funke akindele my ross model ![]() Brb |
Chemical Mallam: Watin e use d money do under just one year? |
thank God I am a good kisser |
First of all Wetin be yoruba religion ![]() C dem dey assume rubbish Dem dey look d guy talk "iku ya jesin" DEm no ask wetin he don do wey make am dey tal lyk dat Now. Na naija n yoruba Make I no hear dat nonsense talk(yoruba religion) again Ti won bafe, ki won gbe oku e wa karo ki a ba le mo iru iku to pa. My advise. |
My own word: NA WA Judging from what they are wearing, they don't look alike Trust naija twins na ![]() But wait o These fyn guys dey molest If em no com fyn reach lyk dis nko ![]() Na real gobe em go dey cause o |
[quote author=Ijele-igbo]Wetin you talk for the matter?[/quote] |
[quote author=Ijele-igbo]After she don chop my money? Na lie oh![/quote]Badest guy Ok Since she don breach d agreement btw una U sef go fyn ur way chop ur money comot na Abi ![]() |
[quote author=Ijele-igbo]What should be done about the matter [/quote]U still asking![]() Ok As I be judge for this matter I sey make u package red card giv am Abi u still wan do ![]() |
Y em com look lyk my people from north lyk dis ![]() C akon!! |
Breach of agreement |
First o Shey ur friend na olosho we em dey pick ![]() If she wan do well she go don tell d guy bfor hand na N as for d guy Na God catch am As me sef dey here I dey bind n cast out dis kain guy for my lyf IJN |
N to all d ladies in da house Who run da world ![]() Ggirrrrlllllllllssssssss!!! She don tok o If em born d guy well make he try nonsense He go hear am ![]() |
daisyella: Lol. Dis is funnyD matter tire me o D guy real name na confusion Y he no kukuma tok sey he store Him galfwend name wit voicemail n d gal don catch am N make we naira elders advise am wetin e go do Simple |
Awon omo yi ti bayeje o Kini eleyi bayi Broda OP oro yin mu ifura dani o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 27 pages)


