₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,203 members, 8,439,290 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 09:59 PM

Toggle theme

Switdil's Posts

Nairaland ForumSwitdil's ProfileSwitdil's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 27 pages)

CelebritiesRe: Check Out Annie Idibia's New Look by switdil(f): 12:31pm On Aug 29, 2013
undecided undecided
O ri bakanbakan sha
PoliticsRe: Sex Scandal Rocks Owerri Prison by switdil(f): 10:13am On Aug 29, 2013
Em go ask the prison official he com sey na lie
Wetin e go tok bforhuh
C this wan na truth
Em go don sweet tok those prisoner, give em plenty money come promise em freedom after em don born
Who go hear dos wan come sey nohuh
I no go dey surprise if em tell me sey na dat prison afficial dey pump dos ladies
Science/TechnologyRe: Things You Didnt Know Were Invented By Kids by switdil(f): 9:10am On Aug 29, 2013
olopan: lets give em kids a round of applause coz em too much
.
.
.
every invention has a story behind it
.
.
.
.make your own or kids story count today!!!!
.
.
.
Nigeria needs you!!!
.
.
.
OH wait i make am cool cool here again shocked shocked ......opeeeee mi ooooooooo tongue tongue grin
Bros ee
I too feel u grin grin
CelebritiesRe: Photo Of Billionaire Mohammed Indimi At Home With His Daughter by switdil(f): 10:10pm On Aug 28, 2013
Now I miss my dad the more
CrimeRe: Man Arrested For Attempting To Video Policemen On Duty by switdil(f): 12:11pm On Aug 28, 2013
Eeya
O ti ra camera phone da ran
N he don give police enof muscle
Dem go flex am till d guy c hell
Em no send
CelebritiesRe: The Sorry Fate Of R. Kelly's Custom Mansion.... He Lost It To Tax! by switdil(f): 11:42am On Aug 28, 2013
infobiz9ja: Its so cheap i think I will buy it
Whenhuh
PoliticsRe: Handsome Obasanjo And Jimmy Carter In the Oval Office(pic) by switdil(f): 11:12am On Aug 28, 2013
Bab iyabo when e dey run things
Na dis pics stella c wey make am trip o
C baba swagg sef
Na big HIT
CelebritiesRe: King Wasiu Ayinde KWAM 1's Daughter Honey B Shows Off Her Sexy Body On Stage by switdil(f): 10:43am On Aug 28, 2013
grin
Mr gbenga don weewee for body
C as e open mouth

U go come back com e0xplain wetin u c for oga madam o
CelebritiesRe: Peter Okoye Posts Photos From A Strip Club In Atlanta (18+) by switdil(f): 10:35am On Aug 28, 2013
shocked
Shey the gal wan tear her yan*h nihuh
Science/TechnologyRe: Giant Fish Washes-up On Alpha Beach by switdil(f): 11:56pm On Aug 27, 2013
Omo mehn
I don miss
Chaii
TV/MoviesRe: List Of, The Most Watched Seasonal Film Ever In Nigeria.... by switdil(f): 11:08pm On Aug 27, 2013
Spartacus
24
Prison break
Kyle xy
Nikita
Dark angel
One tree hills
Small ville


NARUTO
grin grin grin
CelebritiesRe: ... by switdil(f): 10:36pm On Aug 27, 2013
Oga op
How ojb wey don pack comot for d house go still get am nahuh
Repent o
EntertainmentRe: Exclusive:-the World’s Fattest BOY!!! (PHOTOS) by switdil(f): 10:25pm On Aug 27, 2013
I think sey na another wan
Old news jor
Mtchewww
Nairaland GeneralRe: Bus Driver & Conductor Strip To Prevent Arrest In Lagos (photo) by switdil(f): 8:01pm On Aug 27, 2013
grin grin grin
Confirm igboro
E ni duro!!!
Car TalkRe: Nigerian Man Built A Car That Runs Both On Land And Sea (aqua-car) by switdil(f): 7:37pm On Aug 27, 2013
[quote author=maxwello.yg]Impressive.
I would like to watch it move.[/quote]Me too
Chaii
Our naija brother don change hand
Oyinb go bow grin
EducationRe: Thread For Accounting Students by switdil(f): 7:33pm On Aug 27, 2013
Finally this is here
M just starting accounting n I need somebody to teach me more of it
Foreign AffairsRe: Journalist Removes Her Top While Interviewing Mayor by switdil(f):
batstan: I am really finding it hard to believe its our African women that are finding it strange when untill the early 80's and 90's people(especially women) walk around butt-naked with just a lil leave covering of the front below.
Hey oga @ d top
This is not 80s or 90s
This is new millenium and the essence of clothing is to cover unclothedness
Even pple in. D 80s n 90s when clothes was introduced to them they embraced the idea because unclothedness is not good to eyes
Syd v u ever seen a real mad person recorvering from madnesshuh D. First action is to look for cloth to cover his or her body
unclothedness to me signifies Shame. Even God hates unclothedness dats y he provided cloth for adam n his wife
Wit all these. Nicest style in town somebody still wan go naked
I tire
CelebritiesRe: Waje Cuddles A Baby Crocodile by switdil(f): 6:03pm On Aug 27, 2013
Her dressing na die
Y is looking lyk mercy aigbe in super story nahuh
CelebritiesRe: Tonto Dikeh On Bleaching And Why She Bleaches Her Skin by switdil(f): 12:45pm On Aug 27, 2013
U bleach u come dey tell us
Shey make we dey clap for u nihuh
If u no know u don dey decay o
Alailojuti eniyan
CelebritiesRe: Photos:most Beautiful Student In Nigeria, Queen Sola Chinaka Dazzles On New Look by switdil(f): 12:31pm On Aug 27, 2013
She is fyn
But she should try another posture, these two look somehow
Foreign AffairsRe: Journalist Removes Her Top While Interviewing Mayor by switdil(f): 12:09pm On Aug 27, 2013
The purpose of them doing this is what me I want to know o
Somebody should pls put more light on this cos to me its weird
Nigba ti won kii se were
CelebritiesRe: Miley Cyrus' America: A Nation Of Hyprocrites.(pictures) by switdil(f): 11:52am On Aug 27, 2013
Wait o
I see SEXY CYRUS for one photo there
Nothing dey sexy here o
Abi sexy don det another meaninghuh
CelebritiesRe: Celebrities Reaction To Miley Cyrus' X-rated VMA Performance by switdil(f): 12:06am On Aug 27, 2013
Eeya
Lady gaga in the making
Jokes EtcRe: Check This Out And Tell Me The Funniest Person? by switdil(f): 5:50pm On Aug 26, 2013
grin grin grin
Na u o our OP
Na u funny pass
HealthRe: Wonders:14yr Old Boy With The Body Of A 110yrs Old Man by switdil(f): 5:38pm On Aug 26, 2013
shocked shocked shocked
Eemo wo ilu india o
Ki le yiihuh
Abi them photoshop d boy nihuh
CelebritiesRe: "Beverly Osu Is A Diamond'"- Denrenle Edun by switdil(f): 5:12pm On Aug 26, 2013
Show me your friend
And I will tell you who you are
Iru iro iborun
HealthRe: Doctor Claims Corpses Could Be Revived 24-hours After Death by switdil(f): 5:02pm On Aug 26, 2013
Shey na only person wey die of heart attack him fit wakehuh
As our OP here talk am e be lyk sey he fit wake person wey accident kill or person wey boko haram kill
If he no fit wake those people wey boko haram kill, me I go advise make he continue wit him research cos him work never get head.
Mtchewwwwwwww
HealthRe: Woman Swallows Tapeworm To Lose Weight by switdil(f): 4:41pm On Aug 26, 2013
priscaoge: Only worm?? She made a mistake,she would have swallowed a snake,it works faster!!!
Hehehehehheheh
Abi crocodile
Thats the fastest option o
U no c d other guy wey em warn sey make e no swim
But he believe sey he fit tackle crocodile. Dat wan com show am
Mumu sombody
FashionRe: The World Has Gone Crazy: BIKINI For MEN by switdil(f): 1:00am On Aug 26, 2013
Hehehehhheheh
Men don change hand o
What a woman can do a man can do beter
Even if it will make him look silly.
No straight guy ll wear dis rubbish.
I dey sure

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 27 pages)