Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 114 pages)
Positiveme2020:Wetin you think? DM make I send you Opay Details for #20M deposit. |
Diaspora Remittance, that one self he good. Make me self dey reason this Japa things. Ps: who get 20Milla wen he no need make he DM for my Opay details, I Wan use the money runs some package. |
Careful what you wish for cos you may get it and may be unable to return it. Congratulations to Kani and His Supporters. |
NDRM abi wetin be una name again? Make I just dey laugh Sha. Make una start to dey disturb the peace for Una area. Shebi una see those Monday-Holiday people so. Make una think say BAT go reason una threat. |
One by one dem don dey come to Zandy. But sha make dem fight these Kidnapping Menace. Then, make Nigeria FG organize how we go take pursue Ip*B go back their region and give them wetin dem dey claim say them want. So that Ekpa and Nnamdi can be their President and VP. |
Abeg, shey I fit get the Howo SinoTruck? Leave Benz for now. Na that Truck gangan be koko. |
When people are not able to control themselves because their source of kickbacks is about to be checked. |
Well, this is Nigeria and we know how we use to do some abracadabra once we want to change some things. Well, there was an era of "Abacha stove" when Wood shaving was used for cooking. Well, I suspect the Price of LNG wan go 500/Kg so dem want make people rush buy the one wen dey ground. ![]() |
Gbese re ooo. Abeg teach your children to be careful and pay attend to details. |
No thanks to IPOB, Kidnappers and Evil Herdsmen and Ritualists. But in all Sha, God go deliver Us. |
What you don't have you can't give. You may choose to gaslight others and call them what they are not but in the final analysis "water will find it level". |
Smartcitizen:Sorry, I don't know you use to bring your parents into discussions like this. It really reflects the values with which you were raised. #Peace |
Smartcitizen:Chai! APC don take Smart citizen bread ooo. But why choose a name that doesn't reflect you? |
Olorun joor wa UpGrade emi naa. Ki Ogo mi di Internationally known. Amin! |
Northern gini? Abeg, make dem parkwell joor. Adult wen dey yarn like GenZ. Na social media allegations una dey work with? Yeyenatu, they want to do SP through back door, kolewerk lailai. |
Natasha, na now your serious. That one wen you do for Arisetv na just content you give bloggers. But naw, like this ehn, you don serious for the matter. Judiciary and Senate go remove Emotions come look the matter thoroughly before dem go conclude. If allegations dey untrue, I recommend make dem fine you and your husband 10Billions Naira to be paid to My Opay account. ![]() |
Make dem finish the "Auditing" carry Money give Medical guys and come back after 3month to realize everything na Lootocracy. |
Congratulations Baba Obj. Congratulations once again Sir. Congratulations once again Sir. |
Well, 2026 no far again and Campaign don dey start gradually. 2023 Model of Car with 1982 Model of thinking. |
Saner climes. You go think say these people dey coordinated pass us but na lie. We even gather pass them self. But sha, we self no dey try at all. |
Oga Udom, Oya go and explain your own, after explaining yourself ensure you talk to who know road so that this matter go fit end quick. |
Baba Didn't Dance before entering Baba Akande's house? Abi you wan join APC? Abeg, stay PDP and work with Baba Kabiru abi na Hafusa toward your reelection bid for 2026. |
Iberiberism |
Watch what you eat and remember to eat your food as medicine so that you won't eat medicine as food. |
We supported the Government and agree that they should stop importing Rice and support local production but alas Local Rice is already 80k/50kg. Well, if Demand will cost our local producers to increase Price anyhow, then let the FG allow importation. Dangote is trying to frustrate Petrol import but Cement he has never reduce the Price. |
Natasha go Arisetv go Balablu, she no know say dem go run for street. As Senate go dey treat her matter na so Street self go dey treat her matter. You wan use allegation of Sexual advances bring their Pikin down but dem don get your time now. |
When Chronological Age is High but the Mind is not very healthy. Why should an a Man (a man that is even above 50yrs) be showing inside of his house for social media clout chasing? |
Bunch of Lazy Governors just sittdown to collect allocation without thinking of how to turn the state into Wealth. |
He reach there too. So Zulu self dey play this kind of Yeye politricks? Chai! Better people no too plenty for Nigeria ooo. |
Congratulations Mr. Fubara But this ones be like Hostel ooo. |
Wahabfuture:You mean "Afunjas" are so powerful that they can from their village destroy another state far away in SS? Chai! Who do una like this? You |
Kewekubosineh:The first thing I did was check the date this your account was opened. Well, it was opened on 30 January, 2025. I can't take you Serious. OK Bye. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 114 pages)
