Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 114 pages)
Out of 15, baba only has information about one so no blame am na insufficient information disturb am. But little research for save the handler from Iberiberism. Well na their way Sha. Incomplete information and partial Truth (lies). |
Well, I no agree with this report. The PMS usage is way less than reported but still no wahala. May I go buy Fuel, wen we go use tonight. Those who want to be shouting "Balala-Bulala-Blu" should continue till 2027 May for now. |
Some people no know say dem don dey Old. Wetin teenagers dey do na him Aunty wan dey do. Abeg make dem parkwell joor, na Subsidy removal dey reign for now. |
Congratulations to Her. Abeg children of this age, Abeg make una learn from this woman. If una go any Burial make una dey give una self brain and respect the dead cos na the last honor for them be that event. |
boldx:Guy, I know say of you dey schools like Greenville for Anthony, Corona etc... The pay is good but then what Fraction of Private school teachers earn above 100k? Well, let me agree with You that Private School Teachers Earn more than Public Schools. Guess we are good now? |
boldx:During my days in Private Schools Teaching things, A colleague regretted not picking Public Teaching Service in 1995. In 1995, being a Graduate of Mathematics, Private Schools were paying Her far better than the Govt could pay. Fast forward to 2014, She was earning less than 40k. Make I Sha kip kwayet no need for details. |
Hope no one comes here to claim Victim of any brouhaha ooo. |
Shey na committe things carry you come NASS? Abeg make una shift and begin use una brain to do what you are voted to do. All these Committee wen no dey commit anything but just sharing largess to their people and asking for kickbacks in various ways. |
One of the Legend when wokeness never start. Growing up he was like the "superman" of Movies and as kids we would try to emulate him during our Yard acting. |
Congratulations to OOU and the representative. |
From the comments up there you can really understand the mindset of the people being referred to. Abeg make una leave those people to continue displaying their 'wisdom', very soon like their Ironside, Ojukwu etc lead dem into things, they would lead themselves into more of such things if Wisdom is not profitable to them. |
Kai! Dem don use some mugu split vote finish. If you no sabi the game go meet people wen sabi am make dem teach you. Politics na your mate? Even AriseTV go soon collect from those 'Headless' Mob. If only dey know that Politics is beyond Noise and gaslighting. |
Location matters. Double Load of Sand in some states is around 40k. In another, it's around 60k. Labour is 2k in some and 3k in another. Mason abi Bricklayer is 4k in some and 6k in another. All am saying is location is key. The Block work will take nothing less than 1500 blocks @ 400# each = 600k 100 block molded @ 8k =8k*15 = 120k Foundation works = 150k Concrete for that small Decking = 800k Concrete for Lintel = 400k Roofing 2M Sand for Blocks laying = 150k Electrical works Windows Toilet fittings Doors Bulgary Tiles and other finishings. I think 5M cannot complete the work based on my rough estimates as a layman. |
Ordinary Birthday Witch dem turn am to Vawulence. |
Probably Fruits and more of Fluid like food. |
Oboy eeehn. This "war against Indecent Dressing" go make sense ooo. Atleast we go get money talk repair our community road. Oya! Make we write to dem Papa dem to seek approval and start Billing-Wiping those Girls wen dey wear Pant and Singlet abi Bra up and dan. Those boys wen dey wear slides and short with dread self go collect. |
Okay. So it was only APC that was mentioned shey? Abeg wetin be the meaning of "opposition parties"? And which Opposition party make noise pass? Remember PDP = LP-PDPpro-NNPP-G5 and na dem be the main opposition so teh dem go Court self. |
Hand don dey touch everybody small-small. If you like find legit source, if you like continue magomago business, if you like cut your clothes according to your cloth, if you like continue dey faagi. |
The Boldness with which she wants to claim first 362 from 249 shows her role model and the people supporting her confirms this. Fortunately for her she don chop 3yrs ban already and 3M scholarships has been withdrawn already and DSS fit carry on from there. Smartness abi na Sharpness in the Mud already. Very soon all the Fraud will be exposed. |
Kai! Who made Him King? At best he is a Prince and when a King behaves like a Tout abi na Terrorist self, na to enter incarceration be that ooo. And na wekin una Nnamdi dey Collect be Dat. No gp dey think say dem go release soon ooo. Even of the whole SE dey do Sit at Home for 1yrs he no affect NG at all ooo. |
Abeg who know this pikin? Serial entrepreneur? Abeg wetin she Entrepreneur? Hope no be Wig and Pants Sha? Abeg, make una leave all these pikin make dem dey do their bash for low key joor. |
Thanks be to God for Safe delivery. Shey they intentionally space the Kids ni abi na 'goal keeper' mess up? Well, still on still Baby na beautiful Blessings. NB: Every Child dey carry Blessings come the family wen dem join. |
Oshey! Oya, give us more Lamba. ![]() |
Who killed dem? How did it happen? What's your source? Which security operatives have been informed? Which news media have you brief? |
Kai! Who do these people like this? Instead to condemn fraud, you dey find how to justify am. Your pikin steal you dey say na someone teach am. No worry ooo dey pass the bulk ooo, when hand touch you and the girl una go know. |
Okay. When is he coming to share money? |
They started pushing their Tribal-Religion sentiments and gaslighting everyone to accept their fraud. Fraud is already normal to them, once you can defend your fraud dem go call your sharp-guy. Unfortunately for dem their wahala don enter market and nobody go take dem serious again. |
Train! Train!! Train!!! Hope this project can repay the debt? Hope Bandits will not render it useless? Hope it won't be access for Terrorists invasion? But Laslas Sha, make we see as everything go unfold. |
Person wen dey on him downward trajectory una wan go carry am as Chairman. But seriously, for PDPlite, PDPPro and PDP1.0 to really drag APC dem go need unite but it will be difficult cos their Mugu has become the Mugu of another. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 114 pages)
