Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 114 pages)
BantuCanon:Oshey! Dem don find excuse sharp-sharp. Well, there are Realities that wilp never change and it's better to just accept and move on. |
When una sabi manipulate figures to give the outlook wen una want. All the problemses wen we dey Shebi una hand full am? Abi no be una dey do the Abracadabra accounting for organizations? Abeg make una parkwell ooo. |
Generals, hope una do wetin una suppose do wen una get opportunity? Cos if not, na now una go know say "Aye pe Meji". Cos una go reap the una reward wella. |
Hmmm! Na why dem dey say this Life no just Balance be this. If dem no do the "Life Insurance" now, the story fit dey different. |
bestman09:ANYTHING? Including K*lling all of it Indegenes? |
Man know thyself. Congratulations President Sir. This Tenure will Favour Nigeria. This Tenure will Favour my Family. This Tenure will Favour My Household. This Tenure will Favour Me. Amen! |
Bros, no worry joor. Na Malaria wen conc hold you. Collect Water and Injection with Antibiotics and you will be alright. Shalom. |
Simple Sense abi comot Sense self. The Party that won already knew they won two days before the declaration. If someone is better than You, agree and learn from them so that you don't repeat same mistake. |
It may be better to just decline commenting on issues we don't have idea of, rather than echoing what the people want to hear to aid thier propaganda. |
Okay, hold your side. Back to the matter wen dey important. Today, me surprise as Ram and Goat just dey Collect knives for this Sallah things. I come dey wonder say Subsidy no affect people ooo. |
Wahala! Children wen suppose focus their attention on something better na needless celebration dem dey do. When dey grow up now one of them will be complaining of breakfast. |
Hope say the O2 quality inside the Recirculating Air will not reduce? |
Rice wen we dey bag for 34k for Naija abi wetin dey worry these people self ![]() Okay? Na Derica of Rice dem wan buy, no wahala, market go sell ooo. ![]() NB: Make dem come Naija dem go see Local Rice wen better that Oyinbo Rice. |
Abeg nothing new here joor, Shebi bumpshot and singlet without Bra and Pant dem dey wear for street. If they like they even Naked Waka for street. |
I hope they are Sha preparing for the worst case scenario? Cos if dem comot them from from largesse dey flow, make he no be say na HBP and Death sentence ooo. |
Person wen get Shame. |
I just hope this NNPCL guys can be checked. How do you earn so much salaries but you keep putting the country through huge loss? And make all the masses suffer for your own corrupt largesse. |
Okay. Every sector for Nigeria na Corruption be their Driving Force. I hope this Subsidy Cabals can really be dealt with so that we can remember that "Everyday is for the Theif; one day is for the owner". In all Sha, all the Best to Nigeria |
Mama P. Oga Raymond matter carry you enter SM. This Life ehn, just be careful cause the Journey to the World beyond can start anytime so live every moment with Care. |
Kai! So some people can begin change mouth ASAP? Well if you condemn Reno, then yab you Rufai and Reubens. |
Abeg, make una no distract NG President will some court cases joor, make BAT do quick fix the economy make we no go yab am after 4yrs. Make everybody face their Mata. Who go disturb Beehive make he dey sort him problem by himself. |
Congratulations to dem. Please what's the importance of Mr. Peter Obi's congratulatory message to these people? In what capacity was He sending the Congratulations? #Abeg make anybody no yab me ooo. Na simple questions I ask ooo. If you get answer reply but if not Abeg face front ![]() |
If he dey sweet for you, my brother dey careful ooo. Oga Putin wen dey do like 'god' yesterday don dey do like chicken wen rain beat. |
Posh things joor. Why you think say we go buy Bottle water come dey sip am small-small but if na Sachet water we go drink am once? But then Ignorance don join our wahala naw cos we dey always think say Packaging determines purity. |
MorataFC:No worry na Amotekun abi those Obi-dient Children I go send to you. |
Na lie joor. Maybe you're talking about Lekki or Abeokuta but definitely not Anambra where developers are from. |
When you get extra money wen you no need, you go begin do unnecessary practicals. This Kain practical na him make the Titan miss few days ago. |
Naptu2 How far naw? I go like join Nigeria Navy ooo shey you fit link me? Na this kind Topics we want for front page ooo, no be those mumu topic wen dey yab President abi other tribes abi Victim mentality. |
Na dem develop everywhere but Ordinary Tax dem no gree pay. Dem hear say dem wan demolish dilapidated buildings come go rush pay tax wen dem owe. Unfortunately, their building still go down. |
Eeyah some sacrifices for Development. Na the same thing LASG dey do, make anybody no dey cry witchhunt ooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 114 pages)


