Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 114 pages)
Emotional Intelligence is such an underrated skill. Ontop say person attend Birthday Bash. Well na dem know ooo. But come reason am, if we fit repackage this strategy maybe we go fit reduce people wen dey do wrong for our society. ![]() |
Borrowing no be the Problem, na wetin una wan use am do? Abeg make we reduce our borrow-borrow and debt profile joor. |
Persin wen dey complain so, wait make he become Oga, he go do worst than the current person wen dey there. Go do small research you discover say Nigerian bosses worst pass India and China own. Why you think say we turn jobs to Contracts? Na because we no pay for some liabilities. See ehn, if you see wetin bad on your way up, no do am when you reach up. This oppression thing ehn, Na inside blood He dey, make we all flush am out. |
I may have to agree that the Camp thing should be scrapped. Probably the NYSC things should even be abolished. Even Army, Airforce, Police, and Navy should be scrapped, while we pay Vigilante groups to guard their community. |
Germi9:Wisdom is choosing to work with the available Best. Denying your reality is a sign of... Working with available reality helps you to develop the Reality you desire. I maintain, James is the Best of the 3 past administrators that Great State has ever had. Is He corrupt Yes, even UK Court give am Wotowoto but Eweta and Ifeanyi the Obulu-ukwu boy who despite being an Ex Student of Anglican Grammar School Ubulu Ukwu were Worst than Ibori. The way our politics is structured for now, you need Alot of money to get to the State and Federal, unfortunately only the Greedy can pull that except one is Lucky like Pst. Prof. Oshibajo who rose from a Commissioner to a VP without "doing anything" and when He wanted to test His political prowess, the Presidential Primaries gave Him his result. Shalom Bro. |
Germi9:What's the name of your Current Governor? I want to check something. |
Germi9:YES. But who dey Nigeria Politics wen no be Theif? Abeg, parkwell joor, Go and ask Deltans the Best Governor so far. NB: Amongst Theives the Best will be preferred to Lead. Do I support dem no but the reality is what it is. |
So has changed to Beautifulmind2. Kai, are you sure your mind is Beautiful? Cos your words which reflects your thoughts does not agree with Beautiful. |
Well, if His Father is not a Politician or CEO of a firm doing Fine, then my thoughts go bey thought. As for the onlookers some were thinking This Car make sense ooo. See as this guy slim See the slide wen this guy wear See the hair style wen him do See the plate number But Laslas we know say he get as he be. |
Day don break. Oya more talk joor. Talk is cheap and Lamba is sweet. |
Hahaha! Oya, make una begin the taming. Abeg, make una parkwell joor. Like say dem fit do anything. |
Say whatever you like about James Ibori but go ask Deltans Na the Best Governor for Delta till date be that no be those Yeye Eweta and Ifeanyi. |
Well, let's hope this yield the expected result. Well done Mr. Commissioner. |
When you get opportunity to become a leader again Abeg decide who you go appoint, na your write to appoint anyone you think can do the Job. Anybody wen talk na their problem. Okwia? |
True! Use the opportunities well because Weather go change wen time reach but if you don prepare you no go feel am At all. |
"Small pikin insult Iroko Tree dey look back, hin think say na immediately hand go touch am" Na one local proverb wen I learn for area be this. |
Freshtruth:Go read updated version. But seriously, I like Oyinbo life ooo, see as Mark dey fitted. |
Clowning. But sincerely, I like this kind play-play thing. When you get money, he easy to dey do some "mumu" things and you go still make the News but if money no dey ehn... |
Well, let's hope the new FG will do something about this evil. |
Appointment anybody wen you wan Appointment but make sure say the people enjoy Good Governance. All the Best Mr. Otti. |
Wahala! Oya, make I buy Lacasera go dey chop Snail. Abeg who go update location? |
Yesterday una say, Remi locked up Aso Villa Chapel. Today, una say Cars loaded with Money wen intercepted. Same Today, una claim BAT dey sponsored Simon Ekpa. Una no think say people get sense at all. Everybody be like the people wen dey una WhatsApp Group? So Remi go just go NCC collect the key and lock it up? So, a whole President say make dem carry money go somewhere, one person go come stop am? |
Instead to take the Message and work with it, No. Dem go begin dey Yan opata and claim Reno dey find appointment. Unfortunately, their Prime Minister (one foolish, ill-trained boy) Don declare 2weeks of Sit at Home. |
Oga Adeshina, can you please rest Sir. Una Government don pass, make una rest and leave everybody make dem dey thier dey. Thank You. |
Would dey learn? Abeg leave everybody to their strategy joor let them continue the "Sit at Home" but they should please increase it to 5days/Week. Saturdays and Sundays should be exempted so that they can do their Owanbe and Religious engagements. This way the FG will feel the heat more and release their hero to dem. |
They should remember that BAT is "Not their President" and the Sit at Home is affecting the FG and not the SE. There is no point Begging around for help ooo, it is the FG that have to Beg cos the Sit at Home is affecting FG. They should increase the Sit at Home to 30days/Month ![]() |
He easy to arrest the thief. Make dem begin do market investigations, from there dem go know the Theif. |
He is the President and Definitely leading the Anti-Corruption campaign already. You may not like Him, but definitely the policies he has set in place shows His direction. |
When you don reach some levels for this Life ehn, nothing do you again ooo. Only mentions of your name go make people clear road for you. Imagine Baba collect loan no pay but still buy another Bank without paying gbese wen he owe. |
Shebi na current Market Price we dey take sell, Abeg anybody wen wan dey expo9make he continue joor. We have remove Subsidy, make dem legalize the export to neighbors as Big Brother wen we be. |
Heya! So na now day break for Una side? Wetin una don do to Wike, Ortom and Seyi? Una still come here dey talk. Una better first find how to reunite all una different factions, if not na regional party una dey become sooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 114 pages)
