Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 114 pages)
Give a Village Man 100USD, if doesn't know the value, He would exchange it for 1000NGN. Ensure you know the real value of what you have so that you don't exchange it for peanuts. |
The good things about Life is that Time will reveal everything. Just be straight and sincere in your dealings with others cos in the final analysis Life will give to you what you give to others. Oga Rotimi for just Melo like Uncle Aregbe cos this New regime no go likely Favour both of them. |
Wait ooo. You mean say una wan return to SE for censor but una no return to SE for elections? Una want dey claim say una plenty for Una area so that more amenities will be shipped there but after censor una go return to no man's land to choke the little amenities. Hope say CRV go follow go home too? |
Oshey! Oya, Sue PG sharperly joor. Don't mind dem na Propaganda be the audio. Atleast after the court proceedings we can now know who is lying. |
Wahala!!! I hope we can handle the effect of our actions. |
Eeyah! Well, this na Family matter joor, make una handle am in house. Na only matter of National Interest dey floor for now. |
Dem don dey comot everybody wen no be their own gradually. That Party will learn not to allow PDP carry dem Handicap again. Unfortunately even those wen use their Party Win elections go soon abandoned dem join their main party back. Unfortunately, the Obid.... Just labored in vain cos no one to hold for their Labour. |
"Cash at Hand" Never complete when He complete we go begin send to Bank after thinking about the stress we went through. Shebi Emiefiele talk say him wan stop vote buying and we don see where him carry the matter go so, no problem make Banks self relax small. Well Emiefiele buy paper and start to print the new notes give Banks, if banks need money. |
You think the Younger Generation are better than their fathers? Take a look at Dimeji Bankole, Dino Melaye, Yaya Bello and His Wife (she was 35 while her husband was 41 when they became the first family of Kogi), Lucky Igbinedion, Ifeanyi Okowa (this one is been in for 24 yrs and has occupy influential positions) etc... Do you consider that the younger generation is so impatient such that at 16yrs dey are already into Yahoo++ and they are not ready to use their mind for Ideation. See ehn, the younger generation are more concern about Big Yarns, Big Bobby, BBN, Epl, getting High, Alomo etc... As he be so ehn we need to start value Reorientation from homes ooo, if not once these younger generation takes over like this na to Sell Nigeria patapata. |
Uncle Aregbe AKA Baba Afusa may only be remembered for Holiday declarations. Alas, 8yrs don complete and Power is about to shift to another person. Me Sha know say He go soon reach my turn. |
Na now day break. When una split into 4 una no know. After una lose Presidential Elections una come remember say "United We Stand". Well, I just hope say the unwise don learn Sha. But then anyhow wen una do, na the Ruling party go still get the Control console. |
I thought some people claim it was APC propaganda? That no one was arrested. |
Games like this dey attract Spectators but for now both teams don become Joke and their fans don lose interest for now. Well, the Chelsea Boys now have a New coach, let's hope he can turn things right. |
You damage am finish come remember say na list carry you go there, no worry hand go soon touch you. Well, no be you I blame na the mumu Girl wen fall for your lies, still come open leg give you dey do 69, doggy etc... Well, I hope say her colleague wen dey read this thing go pick sense from here. Iberiberism. |
Abeg, since na packaging dey in vogue now, na you gat use your sense make dem no package Olosho give you as virgin. |
Oh sorry ooo. But wait ooo, una sure say na NK still dey that Kuje? Hope dem never replace am with Nlamudu Nuka of Ivory coast Sha? Abeg, make una check well ooo, make Ejiofor carry out forensic for the body ooo. |
With all the Money going through these Organizations for Small and Medium Scales, one would think Nigerian will be one of the Richest country by now. But then almost every Nigerian is looking to make quick money. |
Dey play ooo. Small pikin insult Iroko tree, come dey look back, He no know say Iroko tree no dey react immediately. If you understand that Proverbs, you will understand that the effect of some actions and not immediate and may come the way we lest expect. |
Abeg, who you dey write letter? You wan collect from Obdi....? You better just dey your dey. Sha, anybody wen do anyhow, go see anyhow from our Military, so make everybody just keep quiet and face their work. Don't forget that once Andrew Liver salt cools down, it never rises again. Adios LP Adios PO |
Life! Slum ooo or whatever, the Man don reach him own final Bus stop. Each of Us must prepare to meet our maker cause at one time or the other we would change address. Rip. |
Eeyah! Once dem beef anybody like this, dem go just go him ward, sort the executive chikini money, those ones go just suspend am. Before you know dem don destroy Political career be that. Na Oshobaba dem take do the Pilot, Ayu don chop him own, na Ono-Agege turn now. |
Comedy central. Atleast this News remind us say there is a club called Lobi Stars. |
Learn to choose your fight. Know who be your mate and who pass you make you no go do mistake fight people wen go cripple You. Oga Bukola probably met someone who crippled His political career and He knows that Wike is the defacto Chairman of PDP. Once Wike leaves the sit in Rivers, He becomes the PDP Chairman. Oga Bukola, may be looking to enter Uncle Bola's Cabinet and so He would never want to kill himself. Learn from Oga Bukola, If Power dey your hand careful how you dey use am and choose your fit carefully. #Peace |
Well, Husband and Wife matter na Mystery so make dem dey sort each other. Actions and reactions outside may be different from home. Kneeling and Hugging is not really a measure of good wife or submission, the Mind knows who we really value. |
Oshey! Dem never swear for this one, he don dey give command? You sure say this one sabi rule of law so? You think say Governance na by Gragra? You better calm down and start learning before dem swear you in, make you no go dey do Balabu-Bulala. |
Eeyah! They made you chairman, instead to let go and find a way to repair a tearing umbrella, you still dey carry the umbrella enter storm. I go encourage Baba Ayu to do like Osho-Baba, He should collect form for Senate and probe His enemies wrong. |
Some will call this Smart thinking while others think it not wise at all. Each to their own thought and reasons but then the Trajectory of that Bread is a function of what becomes of the name. Would there be anything like Obid.... mob in thr next 3months? Well, let's watch as the drama further unfolds. Good Morning. |
Some people think governance is about leading EndSars protest and shouting every other opinion down. We rust to the US, Canada and UK but refuse to develop our own country. If our concern is to keep shouting like Dino and Ortom, we may never get anywhere. But if our Goal is good Governance and a better society, then we toward getting people with such skills into office. |
Sir, I think you should go to court and stop disturbing Us. |
Dem want make their cup full first before dem go begin collect one by one. Una go learn say Freedom is not a Bottomless pit and that Freedom of Speech no be same as Freedom after Speech. |
I think say na one VP candidate talk rhat thing for AsleepTV? Well, everybody don dey rethink properly. If you do anyhow, na you go collect. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 114 pages)