Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 114 pages)
Una dey believe am? Very soon he go go pay for the blue tick. You don see Rich man join Poor man for queue? Abi why him dey use expensive Cars? All these things na class, he go soon buy am. |
I never get money reach to buy 200k+ phone. Na phone wen less than 100k+ I still dey buy for now. But if you buy am for me, I go take am. Thank you. |
Once got jacked around the Barrack and Marwa Gardens in 2018. I guess the Boys who operate around there are Barrack boys. I guess it2 because of those boys that all the traffic light around that axis are always on ready once it's past 7pm. |
Things dey happen ooo. Well beyond vault ensure you prepare for your after-Earth. |
Dem go say na lie, say na set up. But then why the She no gree come face trial? Why she run come go dey hide for one unknown countree? Well, whatever you do, just ensure say your mind pure. |
The fact is We all don't know who will be around by May 29 neither do we know what will happen to any individual before then. But facts is, if you keep wishing others evil, then Evil will likely visit you, so better stay positive and wish everyone well and good things will come to you. All the Best to the incoming President. |
Abeg! Who BlueTick help? Make Elon increase the charge to USD200 per month joor, make we know who just get useless BlueTick. |
Just know that once you do mistake marry olosh* abi brolosh* abi druggy abi Drunkard in short any unrefined spouse na Wahala you enter ooo. |
Oga Presido, time don reach, Abeg begin pack your load to go back your house leave all these salaye matter. You don do your own already, so come dey go leave Us make we do our own. |
Na as you Waka you go see. The people wen you dey attract go really talk about who you be. Woman wen no get sense at all, see as she dey talk Yeye talk but then na her type she attract Sha. The guyman impregnate her and dem begin cohabit come do engagement but den he fit be say no be the guyman even get the Pregnancy Sha but she see am as the best mugu. The guy call OP still, OP still dey happy, I just pity all the parties involved Sha. |
Seriously, this News get as he be ooo. Una sure say no be like una dey lie so? How the guy take sure say na him una wan come meet? Abeg! The report no add up joor, so I no believe this Lamba. |
Congratulations to him. |
How you go see wahala still dey choke your head? Na waoh |
Another set about to be thought how they do their things and make their constituencies enjoy the dividends of Governance. Alas, it is what it is, The voted ones are only a representation of the mindset of those they represent. |
Ofunaofu:I agree say na you get Sense. But Abeg, list every region and wetin dem dey agitate for. Also mention their leader and the equivalent (anything like it) of the sit at home order give by your leader in Finland. |
Na people wen get sense be this. They didn't go about issuing empty ultimatum neither do they start one foolish agitation abi na sit at home self. They approach the court, present their request and na the FG don come listen to them. Ordinary to Present/table their grievance through their Lawmakers, they cannot, na to dey shout ******/death. |
Abeg leave dem make dem rest naw. Na must to wish Eid whatever? Sha, anybody wen no like outcome of any election make the person go Court. QED. |
If only we can maintain the Pious life towards one another and really walk the talk. But alas an average Nigerian is an hypocrite. |
Atleast the reasons for mass movement to other regions will reduce and they can finally move Alaba to Anambra and probably move their development back home so that other regions can rest from Noise and overpopulation. |
LP no get issues at all for years but now that they have enjoy 15minutes of fame, they are gradually feeling the heat will they survive? Well, let keep observing. |
Ordinary Court order they cannot obey, una think say Court get time for Iberiberism? |
Who go collect go still collect either Insecurities dey or not. But anybody wen do anyhow go collect. |
When dem dey rush you market, if you get Sense sell am, make He no go be say customer go finish you go come dey regret why you no take some deals. |
If He cannot Approach a Woman/Lady, then He shouldn't bother marrying ooo. You want to help provide the Woman/Lady He would marry, would you also help him with the responsibilities in the home? Better still, don't you have good ladies around you? You better look around you rather than looking to SM where a lot of "damaged people" dey. |
Season of plenteous for me. Talk your own. |
Better Material no hard to spot. Just open your mind and reason like person wen get sense, no let make emotions becloud your reasoning. If She dey Bill you always, Na Atm you be. If she can do without calling you for 3days, You dey date Yourself. If she is not talking about the future and investment with you, Runnnn. If she is interested in a BellaNaija wedding not minding how much it will cost you... Runnnn. If all the Bill for the wedding is coming from you... Na liability you wan carry sooo. Make I stop here Sha. |
Well, make we wait for Confirmation. But as we dey wait so, make I clear you say He get profession wen your bae go dey and temptation no go let make dem dey loyal except say dem get "Fear of God". |
So this girl complexion don dey change small-small. Well Happy Birthday to Her ooo. |
Parkwell joor. INEC declare person, NTA broadcast the acceptance speech of the person. INEC later said the election is inconclusive. Abeg wetin be NTA error for this matter? |
Greed has just landed another one in trouble. You get strange Alert come begin spend and invest anyhow without any proper investigation. Well, I just hope the things He bought can still amount to 200M when sold, if not na go be he enter so. Well, one politician will come to help him pay the money. |
7upnigeria:Am not saying it's a Taboo. But that Love na Fake and if any issue happen the fracas go too much. |
All the Best to my Chelsea people. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 114 pages)