Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 196 pages)
bughead:The dead one is by the name mazi....... ![]() |
bughead:The dead one is bu the name mazi....... ![]() |
biacan:And women are....? No b ur committee member collect hin fellow committee member's husband abi wht is with d men r heartless here nw.... Ur fellow wey dey punish hin fellow woman, u no c women re heartless... Itz always d man Na so una blame Adam for garden of eden too despite u pple passing d forbidden apple to d innocent God fearing man, abegi |
Her husband's surname still intact... |
Na wetin most of dz girls dey find dere eyes dey see... They will not stick to their boyfriend. Always like, dey enter alaye, double ur hustle mode Den dey get maltreated and com hia for pple to say sorry to dem. Money, iphones and material tinz will nt kee u pple... |
All dz public proposal drama pple of the 21st century dey do sef geh as e be.. U initiate wooing.... Goes on social media Girl accepts...... Social media hias it Love nd fights along d line..... Social media id aware Settles scuffle.... Social media must attest Time to propose...... Social media Pre wedding pics or wht do u call it...... Social media Trad nd wedding...... Social media Honeymoon....... Social media... Marriage Infidelity....... Social media Family settles rift..... Social media Marriage tumbles like person wey hit maagun.... Social media Only a handful of d social media clients re with little or no drama. Even doz nt postin deir life on social media, na God dey hlp dem. Not to talk of doz postin everytin.. How marriage wan last |
Lol... Electriciry has improved with big grammar, SPORADICALLY all across the country..... Who be d mugu who be d maga in dz country na? |
The line i detest the most frm girls is this... "All guys are the same" forgetting as it is with guys, so it is with deir likes too... Goodluck brother |
I'm impressed!!! Wish gals here can be like dz but no, mk dem no hear marriage ni, deir ears go don stand like rabbit own... |
Where is Ngige? |
MasViews:Even buhari knows hz pple.. If he talks shit, dey will chop off d feet of hiz cows |
Na plastic abi serious ass whipping ova d years.... Rmemba she has like 3 kids nw.. U cnt xpect it to rmain d same na.... |
billynoni:Only if Mr Seun changes his local govt area from Ijebu... Until then likes go rmain likes |
Plz, which of doz corpses is don crazy, i need to shoot him again in hz skull frm ma fone... Rubbish, blood sucker, evil.... Y will sm1 jus find joy or fun in taking d lives of innocent pple.? Crazy mfker |
All dz razzmattaz is a result of d way our pastors attribute church materials such as dz apron for example, stickers, wrist bands, etc as being anointed and work wonders. With dt kinda orientation, one wld expect d deranged man to receive instantaneous healing but alas......he is still looking like hz bread was snatched frm him..lol |
But wait, with all d fine gals with curves wey no dey mess everywia, don jazzy neva gree pick one since...e dey wait mk me marry first abi? E go tey dia |
All these politicians will just open their mouth...gbaaga 8 million jobs? All dz rubbish just to paint buhari good for 2019? Iro le pa |
Wht wont he b seeking reelection...when some mumu dey for queue for petrol station on top say dey no see fuel buy still dey hail am for Kaduna.......deir sense had bin borrowed |
Dz sahara guy na buhari e for help us comot na...b lyk say ffk don offend am coz e no dey jus tackle pple if no b say beef dey.... Plz, not every blogger is a journalist, and not every journalist is a blogger...am i confused ni... ![]() |
Na Nigerians youths go lead the number of applications, no doubt...dey go fear.. No b our fault oo, ask buhari |
God knows how many years dt juju has been on sea floating on beaches around d world maybe....just get a cutlass and undo... Evil everywhere |
Is a lie...i ve to show this to my ibo friend who is fond of saying it is yorubas dt made buhari win..fine. Now, its ma turn to show him what is kolanut monarch has in plan for buhari ![]() |
Pple no geh sense...when they find an opportunity to protest, dem dey hail am...shioor |
LesbianBoy:Define social media in depth. 30marks |
Haters will be like in d next barbers union meeting... Is dz guy a registered member of the barbers' union at all....who gave him permit? We must fine him and then he must register with 500k ![]() |
Dey wan sell oil b dt.....business pple and style style...who tel dem say we no knw b4....just go n do ipolowo of ur oil nd letz see if it can fry fish for a whole year wtout drying |
If u like hide ur man in GTB's vault, if he is not urs, he's not. No matter how long u dated |
If na jonathan period, gals go prefer d guy...buh see what buhari has caused nw |
jazinogold:Quickly rush to the nearest post office and send it to Nairaland ![]() |
Abdul3391:What is concubine, what is baby mama? |
So, coz dey want to withdraw $1b, they go tell Shekarau to resume threats.....i tot dey said Shekarau is a cripple nw ni Shekarau, come and attack Nairaland....maybe dz blog do blow... ![]() |
I guess dey didnt watch him on nta on Jan 1st |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 196 pages)





