Toshmann's Posts
Nairaland Forum › Toshmann's Profile › Toshmann's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 261 pages)
Hello ID |
Ishilove: Tsk tsk, men have a freudian fixation on women's mammary organsNo blame us, na so dem create us. E dey our DNA and its not about to change ![]() |
babyosisi: All the young men here should go there and marry wives and take up Ombatse lineage and procreate like crazy ,this tribe must grow in numberPls where is the address of their women ![]() Phone # will also be acceptable if you no get them address ![]() |
ifyalways: Kama Ify neediri igbati ukwu urgently,olee ihe anyi ga-eme?onye no nso? Uhm, enwere m conference now, I dey come ala ekwele ngwere gbaa aji. Ify kugbuo m na nkwa. agbafuola m Biko. Nwoke na oso. . . .osondu |
Ishilove: It wasn't meSomebody is learning ![]() And what's up with your hips? They HUGE!! Abi something dey your pocket ni?Lol, abeg na digital camera dey my pocket ![]() I fit sew native gown with ya jeans trouser sef. So big...I hear say you get am plenty for "chesterfield" so you may need an even bigger native gown ![]() |
ifyalways: Pres-elect, I na-akoto face? O dibeghi ihe I huru. Mgbe gi na neene n'ezuzu, eme exchange emails I maghi na ify no ya abi? Nna biko ga were oche. This is my time. Lol ![]() Rugbuwe nu ndi n'amaghi ihe o. ![]() You, Ify, no nkwa for one month. Aja mbele!! Akuko ifo!! Ify virgin ![]() Ifynkwa, ma ihughi nkwa for 2 days, irukwuru-irukwuru ga eme gi ga adi egwu, igaghi ama mgbe iga eji bagide darfur ![]() Ify Biko hapu okwu. Nke a gbalia kuba Biko, ka i nwee Ike hapu nwa mama. Ka nwa mama ga churu aka ya. Igbuo m ![]() |
Afam4eva: I just want to be sure that you're not older than me or at least not by a long short cos my mumIshilove is ever ready dude. If na youngie you want, she dey. If I come, ishilove automatically turns 25 . If in te process spoke C arrives, ishilove immediately drops to sweet sixteen ![]() It all depends on what age you need. She dey. After people go call me Toshmann, de kind craze wey I don see for this nairaland, everyone here suppose de answer Toshmann too ![]() As for ishilove, I have baptized her toshbabe ![]() She de try. Ishilove |
Ishilove: Take me to mama first then watch me work my magic on her. She won't notice the strands of grey in my hair by the time I'm done with herSo ishilove you come carry my photo finish come de arrange another guy abi? ![]() So na sample you de sample me , abi I no fine or you no see grey hair wey U expect? ( I been don dye my hair before I take that foto) Abeg take ya time o. ![]() ID!! Where's ma dandy-dindy ID? . Sweetie come jare, I miss ya . I no trust ishilove wey de change age as the need arises ![]() ID come show me those eyes dearie Show me love before ishilove carry her machete to finish me off ![]() |
adaobi123: I be winch nai hope i don't disappear too ![]() by the way, where is ID? ![]() Abi you carry winchi follow woman too . . . . better not touch her o, touch not my ID ![]() |
adaobi123: Am I his keeper ?where is otele? you don't know. where is Mr Cork? are you his keeper? all the ![]() okay, i'll be watching YOU ![]() |
adaobi123: I dont knowwhere's Mr Cork? ![]() |
adaobi123: hahastop laughing . . . where is otele? ![]() |
adaobi123: smhyou too laugh ![]() |
Br3nd4: Smh. . . She did'nt use my recipe then.perhaps she didnt , perhaps she used my own recipe . . perhaps you chose the wrong nurse ![]() I am Toshmann . . . i run things ![]() |
Br3nd4: haha! I asked that hot nurse at the hospice to prepare mushroom soup for you with my secret recipe.she did . . . . looks like she added viagra to the soup . . . it was fun . . after the soup ![]() |
Ishilove: I hear. You're in thei can't even remember my 28th birthday . . . musta been ages ago ![]() |
Br3nd4: ^^ ![]() Br3nd4: Im aite. . .show respect adaobi123: Yeah it was, we thank God ![]() |
nl is getting too dry, i need comedians like him to spice things up a bit . . . . so now i ask again. . . what did you do to him that he doesnt want to come here again? ![]() |
adaobi123:hey ![]() |
Ishilove: Guy i don see am. Adaobi senior you sef. And you dey here dey form old man. Mschweeeee!!!dont be decieved . . . my face dey deceptive last week i went to drink and the foolish girl wey i fit born ask me for ID, no respect . . even my younger cousin who was visiting from canada was served without stress, but me i had to show ID ![]() forget o, na uncle i be ![]() |
ify ![]() i saw your photo in some thread like that, in a red dress . . . very pretty you guys are great na oru volunteer unu na arudarfur ga ama udo ![]() |
Idowuogbo: me nkooooooooooooooooooooooooooooooooo?how do i PM you my dear (whatever PM means ) ishi sent me a mail which i just replied. |
Ishilove: We gast change your name from 'toshmann' to 'bushmann'lol ![]() check ya mail |
Ishilove: Kai, u bush!Lol. ![]() Abeg how d'you do the PM whatever |
Concept: I can now see why some of the Nigerian men living in the USA in the recent time killed their wives when they caught them cheating because it seems like lose-lose situation, that's why you must shine your eyes well before you knot the tie.Guy I know a number of Naija couples that were happily married in Naija, once them enter Yankee the wife go develop wings, alarm go blow, marriage scatter. E don finish be that, court carry everything give woman. Lol ![]() |
Ahuru m ya na central London ebe o na aga Parliament House. Ujo Atula gi |
spikes C: bush man ![]() a handsome one ![]() |
Ishilove: PM me jorHow does that work? How do I PM you. I no be nairaland expert o ![]() |
Ishilove: Hokay I don hear you, sir!!Send am to where na? I no g post am for nl |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 261 pages)








, perhaps she used my own recipe