Tunize's Posts
Nairaland Forum › Tunize's Profile › Tunize's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 100 pages)
dairykidd:Nah I nor get mind reach there bro |
Realtord43:If an hear this na sure win for united. |
Only be to the airport just to feed da eyes but i nvr entr plane before. |
He had 15m and decided to suffer me even while i told him to even pay me 2m and forget the rest due to financial problem and e nor gree. I'll collect my 4m in peace first then remaining 10m na straight to fixed deposit for like 5yrs. Anywr e wan carry mttr go we go. |
Tenshades:Ah nor need tell u sey u go perish cos its obvious you don perish tey tey. The government nor carry ur destiny from u nah ur hand e dey. Oga if those pilots where not going for a rescue mission Oya"Aviation minister" where dem dey go? I don even over talk much. You know bttr than the crew that decided to go for a rescue mission in a forest without dem thinking about where and how to land an aircraft? Pilot nonsense. |
Tenshades:Which school you go i dey suspect uu shuuu you need to be skooled seriuosly. |
[quote author= post=99304444]STARBOY dey for you, for you, for you you you. A song glorifying fraud and fraudsters is what you called content filled? A song shouting if you see EFCC, run away, If you see Maga, steal his or her money. A song shouting run am run am run am. Naija youths, which way forward for una ![]() Sigh Danceable? Yes, 100% Content filled? content kee am dere! Lol .It used to be Yahooze back then. Now it's Cashapp!! Orisirisi something. Crime doesn't pay![/quote]Its like that guy nor know the meaning of content based So if you get sure client lock am, if e nor get money live am or na vision 2020 ppl are so funny well his opinion. |
Deathisfree:Why won't dey deny her visa when she is commiting both fornication and adultry together na her punishment be that. |
BareFacedLies:Hahahhah this one craziness don travel go canada |
nkwuocha1:Minding ur business helps alot bro. Inside this ur story so nor be all mttr dem dey chook mouth put to form bat man dem go only use u settle case. |
Mature childish man he messed up big time even if he has a 100% evidence that she's cheating. But before person react like this ehen their story fit long (Imagine that the girl had lied she was going somewhere else only for her man to come catch her doing launch with anoda dude). Matter like this get plenty story. |
Truth be told if u give some ursher chance weda tall or short dem too dey misbehave. Reason if anyone just wan fork up jejely put am in place. |
elmessiahs:Una nvr fit play bttr ball finish with southampton na Atm una dey target. |
If this write up is true oooh na ladies like una i dey pray to God mke e nor come my way. If that woman was to be my momma u for collect for her hand because u are so fucking rude for woman wen dem nvr even marry. Problem with so many ppl is that they really don't know the difference between "been rude and speaking ur mind" all in the name of i like saying my mind. |
Kingdollar28:That is the nonsense behaviour of so many senseless ppl out there. They will see an accident victim, someone that was shot or anything instead of rendering help, they would rather prefer to video. |
Kingdemi212019:Bros if u deh look for team wen go entertain you and still win go watch Mancity, bayern or psg. If chelsea entertain you forget dem go lose |
O.p me and u graduate from same school. Most girls act so childish thinking stressing a guy actually show the guy is so serious by sticking around i laugh. If u like guy e toast u gree same goes with guys because las las who wan mess person up dem nor dey write am for head. Some desperate motherfucker can stick with ur stress for as long as christ comes "highly determined fellow to see pant" u stress me i move no time! |
You even went as far as begging hehehhe u sure sey nor be so u go continue to beg wen she don gree? How can u be begging a girl to date you na wa oooh. |
In between the so called female bankers/Marketers do have a choice to be sex slaved either you quit or continue dem nor dey put gun for person head. Inside the matter some female bankers just dey wen spoil wella only God go help dem. Nice bill all the same. |
God nor let me get friend wen comit suicide for woman matter like this i nor go waste my rip or attend burial cos its foolishness. |
Leave anods guy babe nah if u eventually have her now, what makes you think she's gonna be loyal to you? See any girl wen dey ontop of ur dick dey receive e boyfriend call dey lie Bros forget that girl. |
Who go come beg for hush na abi I'm not get family, friends or mentor where this one wan do 20yrs so for $11m days mean hush fit do 100yrs oooh |
Bola146:God should also bless you abundantly too so you can also give ur husband something like this or even more. |
That is becos guys like us who dont drink nor smoke have natural high na follow come from belle. Wen i'm angry i just keep shut and walk away. |
Bros u said ur friend call him and tell him now after all it. Wasn't done on purpose it could have as well happen to the owner reason is called accident. Guy if u spoil my sometin e bttr pass u tell me than code am if i know i go too vex for you. |
I dash wen its convenient i nvr borrow person money ones i just give money mattr dey quick scatter things. |
TheAviator2000:Oga just get benefit if doubt Trust na big word oooh even ur shadow dey live u for darkness. |
Kobicove:Oh really so the land documents nkor which is the prove of ownership that carries a seperate name? If u give person money make e help u build house and he eventually bought the land in his/her name, and the said person in question decided not to hand over your property to you bros e nor get waitn u go do oooh na only kill u go kill the person anywr una go u nor get prove. |
Xenry:Bros good girls dey everywr ma to keep emotions open ur eyes and look beyond, no perfect girl buh some still dey wen u fit tolerate. |
tnerro1:The land i suppose carries the name of the woman but the building itself has no name na person wen name dey land get house oooh. |
That is what you get when u tryn date some female beggar putting on fine cloth those one that will post my sub has finished who will sub for me or i just need someone that will take me out. Date mature independent and sensible girl u go benefit. |
So your wife opened her mouth to tell u she cannot stay in same roof with ur cousin who is also family and u as a funny man allowed her to go stay in an hotel when "your bed for house nor lost" Na she marry you or na you marry her? One day she'll say same about ur mother and you'll sheepishly follow her. O.p kpele my advice is simple money wen u suppose use marry her keep the money wen she born use it to do a DNA for the child. The choice to live or stay with her dey ur hand. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 100 pages)


.