Tunize's Posts
Nairaland Forum › Tunize's Profile › Tunize's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 100 pages)
This kano plan nor go work so dem wan take the titile of wuhan i see. This was exactly how it started in china dem come begin code their head. Since kano said nothing is happening in their state, neighbouring states should shut out their borders to kano so dey can continue to die as dem nor nees help. |
Osagyefo98:Oga judge keep quiet and control ur tongue weda realvor fake pastor don't b the judge just do as u please bjt dont judge. |
BOOZELEE:So children can't pass it to their parents abi?? |
Nor b still the same Nigeria women we Nigeria men still dey marry? All those talk na for women to sit up because higher percentage of dem dey loose guard anyhow. |
Extend the no call no chat to like one week or two if she nor call or chat u, that one or two weeks is enough already to start the forgetting process of that babe. I DON TALK MY OWN OO |
In Nigeria money is relationship and relationship is money i swear if dem give ur babe 50million she go deny u......everything get price oooh. |
Lamanii22:She is still a chicken to joe because las las na bed the two of them go land nor b this story so |
sureteeboy:My brother those guys na terror person go jst make thousands of cash within a minute. |
MISSunderstand:Those guys know waitn dem dey do that is the reason they don't explain it properly to ppl. As for been smart it was actually not u fault and probably u were scared because u're a female. |
MISSunderstand:On this one you spoke the truth because similar thing happened to me in onitsha 2016 at Emeka nfor complex wen i went to fix my htc screen. What i did shall was that i carried a colleague of mine that is Ibo so he could interpret whatever they're saying make those guys nor lost me. Wen we got to ontisha they guy said for him to check my phone he was to check the phone with computer that that the cost is #10, but what he never told me was that a kilobyte is #10 so i said he should do it for the #10. After he had finished checking the stuff, the next thing i head was ur money is 6k my head spin..!! I was like for waitn he said for the checking of the phone. Bini boy wen nor dey dull wen i be, i asked the guy that he didn't tell me that the #10 is multiplied by the total byte used because if he had told me am not a daft i wouldn't have agreed. Na so my guy they cut chain me and my guy start our own. After all the shout and argument the guy said 6k is 6k i told him i will only give him him 1k with my mind self if e make me vex he won't get a dime. So his friends that gather now said i should drop the 1k and go sey the screen nor dey THAT DAY I START FEAR THOSE GUYS ESPECIALLY WEN U NOR SHARP. |
1c, 2 b , 3b, 4c, 5a |
O.p is in love with two men she nor know which one to stay with. Some of ur questions are selfish, u don't cheat on ppl you love. U are cheating on ur bf and same time scared of been cheated upon u see life "GOLDEN RULE" U nvr can tell the true intent of a man only God can. @o.p can u really tell which particular seedling of a bean seed will get cooked first while on fire? |
Davash222:Bros the guy soft girl wen get mind do me this kind thing don sign agreement to heaven or hell cos she nor go see leg waka come out the room. |
So na so u for open ur eye let girl kill u troway doh. |
Which i could say same. |
No and Never jst like colleague or street babe. |
powerhouse3:U na kpoki master ooh suuuu u dey last two sisters for same compund |
The girl is right invitation is optional either u accept or decline which kind test be that one. Meaning it might jst be her telling the girl to wash her clothes on first visit. Mama wen nor need disrespect go first, respect herself and respect ppl join too. she should be the one to voluntarily do it not the other way round. |
Bros nothing na to just watch the season the drama go reach. Her decision not urz. |
KenModi:Waitn dem dey drag cos me i see all of dem as east east. |
This is serious..! But still on still shall ur wife went too far by deliberately allowing ur kids to disrespect u now e nor make sense. She should do the disrespecting to u herself not her involving the children she nor act mature there. Oga u self u too do shall cheated to the point of even having a baby " u win trophy for the matter" e nor make sense now, i'm not judging u wat she is feeling now is "accumulated anger" she don play ur record dey para.! Sir what you have to do now is to continue begging, then involve family for the mattr, be calm, and if she gets u angry u can walk out for some minutes or hours self nor sleep outside then come huz back "PRAY TO GOD" |
Imagine ur babe go come no kiss, no sucking of bobby, no sucking down there if u deh like am, no fingering so na talk den straight to kpianshing how ur preek go stand ur babe boring ooooh. I swear if i friend ur kind of babe i must cheat on her that one sure. For ur erection issue bro nor too reason am work on ur diet alot avoid ogbolor soup for now and okro soup those soup shall nor too good for men cope with ur own issue and try go sugar free for like a month. Sugar free like anything sweet avoid am but u go dey food normal nor dey tempted and eat more of water melon. Nothing is wrong with u shall na jst fear and grooming urself too. One thing about preek and erection sometimes be like footballer, sometimes u go dey form ur dick go stand self like use drug, sometimes girl fit jst torch ur head u dick go leak within 3min nor fear. |
eruchboy:Who's next to die see ur mind even ur enemy nor wish am to die although we all go die. U might even be the next who knows be positive my guy. |
You even spend money pass the girl papa or mama wen send her go school.well, that is love for you my brother u don try for her. For advice level u don't need any because she already told you she can't marry u because of their tribal watever. U seem to love this ur girl more than she loves u because, it seems she's not even convincing her mom to look beyond tribe and look ur personality as a non Anambra LET HER BE. |
What exactly were u begging ur babe for Mr o.p? And even went as far as telling her u didn't mean to hurt her? Na wa for u oooh..!! We know that women need petting but nor b this kind mumu kind of petting bros. Be a man where u ought to be make respect still dey. Seems u girlfriend has trust issue self. All this over reactive and over jealous kind of girlfriend na dem nor dey waste time cheat or scatter relationship if dem see chance. Be a man bro |
The fact is that if woman don make up her mind shey don make up her mind oooh nothing u can do to change that. What i'm actually trying to sey is that ur babe seems not to be complaining, but complaining to you abi? Let her complain the complain to the man by simply telling him she is not interested. U jst dey here dey complain but u nor know waitn dey ur babe mind because na she give the man number now.let her take her decision and watch. |
This o.p funny nor b small u dey reject based on spec and girl dey reject u based on spec too waooo law of attraction. Jst remind me of the saying of "what goes around comes around" bros u need wife sey not girlfriend. BE PATIENT |
lilzeel:Very simple through quarel ppl tends to tell u their mind 100% in disguise of anger. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 100 pages)
My gentility stops immediately I bleed. Blood is sacred.