Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 56 pages)
22 laptops 4 wetin now no wonder they are arrested. Again easterners for Nasarawa dey do show off and I know den go don Bleep all dere girls 4 dat area. Na dem against d community .. l wonder why guys can not just live simple life and add one legit hustle by d side. Must u show off and always act like a hard guy |
Why na dey link Arsenal wey dey Coma. Club wey dey Coma dey buy player |
Werin I wan eat wen I step out of dis country .. Naija local man |
It is not easy and I just pray we don't find ourselves in dis kind of situation bt if happen wetin man go do.. lt is not easy my people may God help us . |
I'm ronaldo fan but with the exit of messi from Barca and to trade in a different world then I might start liking dis guy.. Only different between Ronaldo and messi no exist again.. |
Me I no just understand Nigeria version of covid 19 .. Nigeria own na mystery |
The senseless senate . Who swear 4 dis country. The existing state are struggling to survive and dis irresponsible set of fools want to create another avenue to waste and embezzle money that is already scarce thereby creating empty portfolio for lazy people like them |
Demonstration of Gragra.. Den no born them and e no fit happen.. Take it to bank na me tak am |
[quote author=iamyemiakins post=104515670]Let's settle this once and for all. Who's the real niggarrr? Like for Wizkid Share for Davido [/quote Grow up bro |
Useless Man but we allow Buhari at his age and with empty brain to rule us for 8years so how can you rule out tinubu and atiku. All d nonsense talk is just for the old man wicked Nigeria destroyer selfish reason. Just tell us you dont like them and not for the good of Nigerians |
The Police Escape through d backdoor. Sometime I wonder if our policemen can ever stop attacks like dis. The police station is right beside the banks and they will always be at peace of been secure. Majority of Police stations in this country are just normal building with no weapon or equipment to stop crime. SHAME |
Person can not wear cloth in peace in this world again. People are really jobless worldwide |
The School need to suspend the students involved. What monsense |
Good u blocked it but dere is no need for announcement |
Buhari the international loan taker. Home and abroad . Den jst dey use d head of our mumu president |
Wetin be ur gain if u end it now .. Chaii u be mumu and d money spent on her go pain u pass only God know d amount. On a serious note please don't ever force her and act like a mature guy call it quit with her without referring to monetary involved . Yes state the reason categorically no need to hide . Haha 4 years wen u no be father even den father dey do Adjustment. My brother if u do dis she wil come back begging u and if dat happen my broda shine ur eyes ooo she fit get anoda reason ooo make u no go buy market oo.. So ti ye e |
PrinceOfLagos:U need Special, Total and Body washing deliverance |
Wicked DSS. Dis guys did not change clothes for 32 days in detention. I just don't understand d type of orientation dis our security personnel get during dere training |
Na somebody exposed u and no threat issued be4 he exposed u so what are u waiting for. Ur carrier is a gonner like arsenal who will never win champion league. |
I Don 4get wetin I wan comment sef. |
DSS with no brain den go soon arrest dere master Buhari . An instistuition dat should be d country Pride has turned to road side police officcers |
Den prevent Journalists na who con take pictures abi DSS don get dere own media outlet . Nothing balance 4 dis country |
Dis Abba kyari is extremely dumb and empty. Let those who still love dis idiot advice him to keep shut and stay off social media for now. From Police fashion designer to Police debt recovery . Borno witches stays awake 24/7 just to destroy dis disgraced super foolish cop. |
Ovamboland:Shame on you and Shame on those who like ur yeye post. I pray u wont find ursef or any of ur family members in dis situation before u understand d devil in Uniform |
Make dem allow dis guy 2 keep posting cos I want to see how hin CELL look like and his friends dere. Hin be Celebrity Criminal so he must keep posting . Tell d FBI 2 allow hin post |
O boy I wan cry bt I go try not to.. Who we go blame for dis now abi na goverment no give dem money or d officials chop d money. Nt jst d Country bt d citizens of dis Nigeria @ d problem |
Dis life sha. With dat kind of money u can get any type of lady easily anywhere in the world but sometime some useless habitual action can easily ruin someone life. Your own might be something else but every habit that you dont have total control over will definately one day ruin your life. |
Aboki will always be an Aboki. U can never understand thier life |
Crazy Country |
Nigeria is not a COUNTRY .. The capital of Nigeria as a name should be FRAUD |
Na fake Jega tak dis one no be d real Jega |
If u are not ready to take up arms to fight them for the freedom of dis country please just stay away because they will crush u. There is no law in this country which supported peaceful dialogue with Government. They only respect and listen to those who they knew can cause havoc to them. This is Nigeria . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 56 pages)