WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)
Expectedly, the pilots called for the immediate arrest of the duo who became unwilling guests of policemen stationed at the airport. this case is jst like somebody goin to report to d police abt an incident, nd d police have him detained till the offenders r found. y dem go arreest d 2, maybe i wish d guy no come in, d guy for beat d cabin c wetin gud samaritan dey put person now, na d regret wey d guy go dey regret b dt now, wetin make am put mouth 4 d mata my opinion b say, DEM NO SUPPOSE ARREST DT 1 WEY CHALENGE AM, nigerian tin dey vex me. even if person c anoda person dey die go 4 road, im go just pass on im own, if u go ruch am go hospital, police go detain u till d person get well, u go dey go report for police station every mornin. THATS CRAZY MAN. 4Q 'em al |
ohhhhh jeeeeeeeeeeezzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz I DON MISSS O! I THINK SAY NA NEST MONTH THE NATIONS CUP GO START NIGERIA DON PLAY NOW NOW ABEG MAKE UNA TELL ME SCORES |
well i attended FOUNDATION SEC SCHOOL, IRUEKPEN-EKPOMA IRUEKPEN GRAMMAR SCHOOL, IRUESKPEN - EKPOMA ESI COLLEGE, WARRI |
@9star Warfyboy i no blame u.You were not brot well. tnk u very much, u dt were brot up well You grew up in warri and na people like u dey kignap oyibo. Very good, if u wnt to make fast moni, u kan join us, we intend to Kidnap your old man, bt 1da if he can pay us wel I go die and odas dey use dia talent well u dey here dey insult person. You don't even know hu i am, or wt i do for a livin, so kip your trap mouth UP!!!! Ka chi kwu tu mar ubanka, same to u |
@9star Warfyboy i no blame u.You were not brot well. tnk u very much, u dt were brot up well You grew up in warri and na people like u dey kignap oyibo. Very gud, if u wnt to make fast moni, u kan join us, we intend to Kidnap ur old man, bt 1da if he can pay us wel I go die and odas dey use dia talent well u dey here dey insult person. U dont even know hu i am, or wt i do for a livin, so kip ur trap mouth UP!!!! Ka chi kwu tu mar ubanka, same to u |
9ice is gud, talented, inspirationl, inteligent n al dt, but as fa as he sings in yoruba, he aint crossing d boundary out of naija, no b cos, i don xoerience am, wen i buy im album, as i reach my bro house 4 warfi, i put am im say make i komot am sharp sharp, which kind music b dis, bt no b say d music bad, na bocs im no _stand wetin dem tlk, i go benin again, nobody wan gree listen to the album, except those of us wey stay Lagos, wey kno say d guy dey try, if u take d album go anoda land wey no b Yoruba, trust me, d cd go rust 4 ur hand, d guy gud ohh, i like him, bt i cant hide d truth, his songs will only sell in Yoruba states, til d guy start dey use %85 english in %15 Yoruba, God will lead him sha |
@Fake guy try n b urself no dey reason anybody |
@poster u dey mad ![]() de way u put the subject, i tink say them don dey even dey sho d song 4 tv already, if dem do collabo na dem kno bt how d song go be sef ![]() ??hmmmmmmmm make i neva tlk too much |
Ijebu pipo Stinga like witch xpecially the sheila |
Aint gat no muda fukin friend, thats y i bleeped ur bitch HIT EM UP>>>> 1PAC as ring tone Msg Alert N.O.T.O.R.I.O.U.S>>>>BIG for my baby i got BEAUTIFUL GALS >>>>Sean Kingston they all rocks |
Happy New Ya my felo Nairalanders, i learnt that WAEC for 2008 is out, please i need to know if its External or Internal that just came out, please advice me, pleaseeeeee |
they shld spend mo time to rehearse, dem 2 dey rushhhh 4 there films, in a week dem go produse 50 films, ah ah, hollywood never do liek that, dem dey do part 1vthis year maybe nest 2 years part 2 neva kom out, bt for us here, dem go write filmd 1 day produce a, bring am out the same day ah ah. wetin dey rain for dem now b say, if dem do film finish, instead of part 1,2,3,4,5,6,7,8 etc, dem go change d name to another name do the part 1 n 2, den again with anoher name dem go do part 1 n 2 e.g Rush hour 1n 2 final hour 1n 2 and so many, i dey vexxxx anytim dem do films like this, e dey make mi dey tire to watch Naija movie, abeg dem need to wise, nobody b mugu these days |
omo !!!!! |
sect:@sect abeg no b every body like progress, sum pipo fit hate u because u dey progress or if u dey succeeed for wetin u dey do, thats the case of Eleshin abi wetin im name bi selfd, lets watch n see |
, i wear my pants belo my waist, and i neva dance wen i am in this place, cos u n ur men is planing to hate, i am soo hooodddddd!!!!!!!!! |
SHOOOOOOOOOOOOOOOOOOO, U neva watch the match, AC win 2-0 now, shooo c u u still dey there, i lazy 3 u ohh, we don already kno d scores since |
BLUES |
dont u avb goats around ur house? |
what happened o mr. fix it? nobody is tlking abt him here, or is he not fixin again? |
b4 unko |
i wish my family, brodas, sis, relations, fa n nie, a Merry Xmas n a prosperous new year in advance, for the love of God dt has kept us til now, will keep us til d end, n sha guide, lead and protect us to n fro wereva we sha go in this festive season. Amen i wish all N/L'ers a 1dful XMas n happy new ya your wish to your loved 1c |
if u go butik go buy shirt becos wen u dey inside d shop d cloth fine, but as you reach house/outside u kom discover say na the lite 4 inside butik deceive u, u kno go return d shirt bak, if dt woman can lie abt such tin, she can kill as well, be gone frm me |
Dekie:r u okay? ohhh maybe its a mistake or sumtin |
@Babaearly abi na wetin b ur name self, c i kno dey carry buy album lke dt, b4 me go buy dt Ruggedman album u go kno say e b as e get, if u get props wit rugged man , abeg go seto wit am, because as far as naija rap music is concerned, rugeddy remain d best, go head wall if u kno fit bear am so stop hatin, accept reality, live long n stop foolin around rugged man roksssssss |
its just an exageration, nobdy apoligised to anybody, they reconciled simple |
person no go fit tlk im mind again ? |
skyfaze:guy u be noah |
that Dbanj guy make a lot of noise ah ah, u can c d whole place was calm b4 he came on stage as soon as he came noise started, didnt he c 50 performnce, Dbanj is 2 noisy, he just got doings dts all, i can neva spend 1 kobo to buy his album. no beef tho! 1 lv nigerian, i love idris tho wetin happen kom happen, im still b my man anyday. hatas be ware, Lacream is back n back 4 gud, shame to Kenis Music |
I watched d program LIVE!, n i did nt c anybody apologising to anybody there, Kudos 2 d organisers of d program, they did well for bringin 50 2 naija, nobody cud av thot 50 wil eva smel naija again, i am proud 2 b nigerian honestly, idris did not apologise to 50 [fact] they reconciled simple! d song idris did yestaday was writin 4 50, i blive d organisers must av find it a gr8 pleasure 2 unite d 2, so dey asked idris to do sumtin abt it. mem idris na baba ohh, so d guy stil dey rap like dt, even 50 sef shok wen e c d guy fal out with hardcore rap, mem, i feel d guy yestaday, 4 1s i feel like a gr8 nigerian, gawwwwwwwd!, dos of u hu didnt watch d program yesternite u guys mis alot, idris song make me craze, i wan mad ahhhhhhh, dt guy bad for rap stil, i supot dos of u hu blieve ther may b a collabo soon, if idris invite 50, im go kom, as a gentle man he is, im no 2 big to hono d invitation. al d same Idris is gud, dey did wel, dey did nt even advertise it on tv dt much. they did a gr8 job, Nigerian is gr8, we MUST go places 1 nigeria |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)
